Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 533 534 535 536 537 538 539 540 541 (of 580 pages)
issa Lie if u can get a link to act Porn at 15. At 15 the only Porn i know is all doz Porn Magazine. Let's just say u av started whorein before 15 u just choose to upgrade at 15.. which u later did participating in BBN |
Fast Like Glo 2g in 4g abi wetin... |
1 Dollar hitting 1 Naira.. It was only just a Dream in Nelly's Voice..... |
when are They Accrediting Strike as a Course.. |
if you need New Notes goan buy nothing is free in diz country so if u want a new note locate a big party around u. pipul pay to get PVCs. politicians pay to buy Votes daz a case study... |
tunize:when is not fighting for d moni been shared by politicians or cup of Rice. Na him sweat e as d right |
they have come again.. Food dat u will eat now u will not last 1min at Ashawo ouse 500naira will now waste for 1minute.. when Buruntashi dey wey i go last 2hrs with my 500naira... |
he az d right to fight for iz moni na him hustle... |
Congratulations on the Sharing of 60brand new Cows .... |
A Friend Again...Twitter Story..... well if dey can steal sum1 Glory without telling u so nothing iz impossible in dix part of d world... |
crixlight2:e go sell am as scrap if e reach ikeja, Na panel dem Lock, Dem no Lock screen, Dem no lock Casing nd d Battery nd dey can still remove some components like speakers, charging point etc. az e don start wetin e no fit finish make e dance to d tone |
DaddyGngeess:Lol says who if dem carry am reach Ikeja dem go sell am as scrap. Sell Screen, Sell the panel and start removing the components, sell d battery and d Casing... na Village pipul jus reason d guy mata |
maybe Mark will give d boy Scholarship to study Facebook .... |
If you like Launch ATM... |
Are they trying to Modify there name or what. Like FEAR-SARS.. |
supra shoe? so na Toyota make Supra shoe... No wonda Guys were rushing it bak den anything Toyota Nigerians always lov it.. Please can Toyota help us Mold A good President dat can last nd be affordable like Toyota pencil Camry. a low maintenance not like d one dat will have to go to London for maintainance.. |
Okay dey av d Calm the Calamity... |
Try Lapo or Welsfergo ... nd thank me later... |
I can see Mami Water Taking Selfie along with dem... |
That's how the politicians are draining our country PdP and ApC.. .. this a good case study |
Make i find small Wahala... people growing Dread Lock is also a Sign of Mental illness.. Living in Lagos nd also been a Nigerian is Also a Sign.. |
Reaching out to guys with Dread Locks don't visit Anambra for now. Ricardo Banks nd ko... |
Millichamp:Lol and you go buy Eraser separately to clean off d error |
Every pencil get iz own eraser... |
Lawalez100:Yes na under my own terms dem b guy... no b dat school for yahoo boiz... |
where is Ighalo or Lautech for the best Striker Award... Still searching for doz 2guys... |
Lautech dey love dat Course called Strike... Am sure if Ighalo apply in dat school without JamB dey will give him admission.. |
Nigeria matter dey weak me... EfCC too go come out now Deny or d Presidency too will Deny and look for someone to pin it on.. |
maybe he should just Decamp 2 ApC dey have the keys to Unlock akant.... ApC and PDP no differences... with the way things are going Jesus might have to come rule this nation himself.. we av Voted an Literate nd illiterate no good result... |
Next Please... When Will ApC and PDP reconcile.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 533 534 535 536 537 538 539 540 541 (of 580 pages)
