Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 580 pages)
Lol the FG is easy to hold buh u see the States forget it NLC sef no dey rate State workers na why some Governor still dey pay 8k or half salary..... |
Lol money wey dem suppose use create more factory for productions and we also have more Forex dem dey use am du giveaway to send people on Vacation... |
Mak dem use am guide ... Some will still transfer inside the money to derr Boyfriend.... |
Lol fvvl wan livr fake life Jean na food..,. If na food e steal now we for say na hunger buh Jean.... |
Lol he Teleport go future mak dem go find him for there.... |
Omo 25 on one even Spiderman no fit survive this kain thing.... |
Lol Dem no get name... |
Lol Politicians no dey rate Kogi people before.... Na why there Governor dey always pay dem half salary.... |
Lol maybe dem don go off am the way NLC go off grid... |
How much be the SUV.... How much his he paying Civil Servant.... They keep buying SUVs while civil servants earn peanut and can't even afford Bicycle 🚲..... |
Wether na PR or not Kayemo dey try him best with this him portfolio.... |
Finesse247:Lol because I'm still wondering when People are still been Paid 8k, 18k as State workers even people doing Bambialaa with jus ordinary stick earn more than that... |
I wish NLC use the same energy on States bkuz till now some States are not paying the 30k or State workers life doesn't matter... Or are state workers statue that NLC hardly fight for dere wellbeing.... |
Lol |
Ok |
Mak this people leave Weed alone jarey.... Make dem focus on drug wey dey ruin life.... |
Lol all this one are noise.... People wey dey bet online plenty pass people visiting shops nd the online stakers spends more... |
Lol person wey dey live for glass house wey dey throw stone.. Most of your men are part of the drug addict.... |
Lol since Ipob don tell us say na politicians kill dem Politicians should AV a taste in the show of force then.... |
Lol I will rather buy Cow and du Party for no reason instead of wasting money on chicken wey the meat no go take 1hr before I finish am inside the Pot |
Ok mak una finish unasef.... Since una like War pass peace.... |
Lol Bonjour.... Make dem start French Class.... Na Chad he still resemble France since they speak the same language.... |
Lol safe trip..... 1k per month after rent feeding wetin go remain... No be only work I come this life come du ... |
Ok.... Make everybody enjoy dere movie.... The online warrior 🪖 will join soon to defend and librate derr people.... |
![]() Lol Embassy no even need to dey stress Dem sef about asking people any questions in Nigeria anymore na to jus dey tell dem to sing Nigeria National anthem if u can't sing jus dey go home ![]() |
Lol people that always cry about people being a tribalist.... We see una list oh are u guy's different from Wu u call tribalist... We see how Una list represent true federal character... They will soon change mouth to all that matters is competence... |
Lol |
Lol... If they're wise Dem suppose carry that money go start business or farming cause after pilgrimage there's Sapa of.... I remember when I was still doing factory work den there's a man with this Mecca teeth I always wonder why not jus take the money when you got this Offer now u don go come back and start hard labor... |
Lol |
Lol Coach don finish na Players remain now.... |
Lol this Ope guy his confused na him go still say na South South get the best soup... Mak everybody chop wetin dey make dem happy... |
Lol this one and always hunting for crash in US.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 580 pages)