Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 580 pages)
Lol na North everything go finish nd lata Dem go say South no dey go farm.... Nd all this people capping shiit online all the crop in my Farm are GMo i can't wait forever for crop to grow you're free to wait for urs..... GMO dey kill people inventing Dem still dey increase in Population u wey no dey chop GMO is dying of hunger..... |
Lol we don't worship someone, someone can't Lord over us, we don't depend on politicians i guess this one are from another region... They come online to tell us Suffer no dey tire u whereas with ordinary Okpa they're good.... They come online to make mouth in real life they're worst.... |
Billionaire island.... If you talk now they will call us tribalist buh if dem talk derr own Abt other states they want the best for the state.... The Govt should just go and clear any building in that area to give room for the canal... |
Lol na noise na what's the statistics of Nigerians doing Fraud Dem reach the Indians or Pakistani Wu buy all the gift cards and du gift card fraud reach the Chinese.... |
He still carry extra people along... |
Good be like NSCDC even dey well equipped more than the Police.... |
Lol Otilo... |
Lol go Accra go see plenty underage Nigeria girls enter Abidjan doing hustle.... |
Lol SM noise isn't enough to give someone victory... I even think Ramaphosa no go see upto 100k |
Safe trip... |
Lol |
Lol everybody trying to run each other street... Naso the tap tap shiit dey tell people to pay before they can link there wallet people don see say crypto is the best legit way to scam people now.... |
Lol wen Kenya Lawyer dey win case himself without going to Law schl.... |
Nobody's leaving this life alive..... |
Motivational Speaker left and right... Just do whatever you need to do to survive if u dey listen to motivational speech too much he fit lead u to depression..... What works for A might not work for B.... Person don sell recharge card build house while another person don also sell recharge card go back village.... If na man money u wan dey depend on dey du am just add respect be loyal and always massage him ego like that you're good to go... |
Lol Kano in for a long thing... Dem don add Politics to people way of life to even av fun the Govt av a say... |
Lol Dem no go empower them with Oil well and refinery's to dey fuel am When dem go start to empower farmers with tractors, Trucks and farm mechanization bkuz major problem now is food every other thing get alternative the alternatives for farming which is the old way isn't giving enough..... |
Hope say no be Skit.... |
Lol now I understand why educational talk no dey trend reach 24hrs people are just pretending in this part of the world they don't av any high moral they prefer sex talk nd patronizing all this hookup girls buh will rather pretend like holy holy na hypocrite full this part of the world.... Check sex talk and educational talk even health talk and see how long it will trends and the views you will get the sex talk might get Alot of backlash buh check the views and trend Wu dey view and also dey trend am.... |
Lol The Catfish comot her makeup and Filter... |
Lol with how GMO crops full everywhere food still cost.... |
Lol 2500 for each citizens.... |
Lol person wey dey advice him son fit du pass that for him mama.... |
Hmmm.... American Citizens wey be say small thing Dem don enter depression.... May God help us all.,.. |
Lol earning in Naira and spending in another currency no be am at all ... Ordinary taking Naira to Benin Republic beside us u will cry aw ur money will finish during exchange.... |
Lol Dem go soon start Ogogoro ah thon... |
cococandy:You're the one who's blind she's calling the Govt attention to tidy the place buh once Govt starts and put everything she made mention of people will start playing the victim card or saying is because they're not voted..... People can't be hungry and trying to survive and you be calling on Govt to give you something smart when people are hungry and just trying to survive... So is ur problem if you think my comment is tribalistic... If you want a good and smart city head will roll and poverty might also increase... |
Lol na Season of anthem.... |
Beremx:Lol if Govt comes for the place I hope nobody will play the tribal card.... |
Lol everybody have something to say once they're given the microphone capping starts.... Anyway na true there are some church that do weekly service on weekdays in the morning and you will see everywhere filled up... Program on Monday morning when you're suppose to start ur week and start finding how to figure it out.... |
Lol the movie go long FG can afford buh some states won't mind to continue with dere 8k, 18k... |
Lol earn in dollars and buy in dollars... Leaf wey I dey waste .. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 580 pages)