TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:56pm On Jul 30, 2020 |
MamBi: Are you not mixing Tochi and Prince? Nope. I mean Tochi. If you watch anytime wey e dey talk, e dey always find as e go shook Nengi for the gist. Prince dey spend time with her, but e get as e dey do him own. Tochi adores her. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:54pm On Jul 30, 2020 |
Dem don go advert
Before Kiddi begin dey talk how him guy link am for show again |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:53pm On Jul 30, 2020 |
MizzD: Why can’t they tell Kidd to go though
If you don’t want him there let him excuse you na.
But I thought Erica told this story since morning based on the plenty bashings I read all day.
Why am I hearing it again oo  Na Ozo she tell first time Now, she dey tell Wathoni and Baj. Na the same answer to the same question. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:51pm On Jul 30, 2020 |
For somebody to call Covenant University freedom compared to her house, na concentration camp she been dey live be that |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:50pm On Jul 30, 2020 |
This babe head dey messed up.
She dey call herself psychologist, she really need psychologist |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:44pm On Jul 30, 2020 |
Wathoni tell Erica say she think say na Kidd vex her.
She say no be Kidd, she been just feel down. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:43pm On Jul 30, 2020 |
Erica don go dey gist with Wathoni. An odd bonding session, but maybe dem dey plan as dem go poison Kidd  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:42pm On Jul 30, 2020 |
HIGHESTPOPORI: Every guy there likes Nengi,you just have to reason your pocket and focus on the game not to be distracted. Like dey, love dey. Tochi dey use Nengi as example every moment. No be every guy dey do like that. For Lucy to call am her puppy, na special likeness. I wish the guy well |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:38pm On Jul 30, 2020 |
Froshloaded: Lucy thinks people will like her for the stupidity she is displaying..
Mama wise up..
Be friendly to all the housemates , or else u go hear am 2nd Sunday in August No "or else" She don burn all her bridges. Even if she begin dey follow them laugh, cook food for the whole house, her fate don seal. Na she dey go house first thing next Sunday |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:34pm On Jul 30, 2020 |
Eyah, Lucy don shout finish
Prince follow her lie down for bed, say e no go leave if she no stop dey cry |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:34pm On Jul 30, 2020 |
This Tochi guy dey in love with Nengi.
Too bad say, e no be premium guy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:30pm On Jul 30, 2020 |
Prince go like BDSM
He dey enjoy when women dey torture am |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:28pm On Jul 30, 2020 |
aduntemi: Biko who was following Nengi bumper to bumper? Tochi, her puppy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:27pm On Jul 30, 2020 |
MizzD: I’m surprised prince is still having this conversation with her 
What a terrible leader Lucy is Terrible. A good leader rallies their troops after a loss. This one is just a bitter old cow. Nengi really do this girl self-esteem strong thing. Everything "If it was Nengi...." |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:26pm On Jul 30, 2020 |
Na jacuzzi go cool everybody blood  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
This Prince don dey provoke me
E sure me die say that kiss wey Prince deny am follow join for this her para.
Rejection everywhere |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Biggie talk say na because house dirty, dem lose wager?
Wetin this mumu dey rant about? She no even dey wear mic, but she loud like this.
Na next Sunday all this rubbish go end. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Make Prince leave this babe, wetin?
Anybody wey wan die with depression, make dem die. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Ozo go win HoH next week and break this demonic chain.
I believe him government die. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:18pm On Jul 30, 2020 |
Prince don dey give Lucy motivational speech
She wan carry depression on top failed task. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:02pm On Jul 30, 2020 |
Neo don dey para  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:57pm On Jul 30, 2020 |
XXMML33: Ozo killed what?
Ozo's tacky card trick wouldn't even interest a 6 months old child. What sensible magician continuously repeats the phrase "look into my eyes" while doing a trick?
If Ozo wanted to do a trick he would have tried to talk to Nengi like a virile, heterosexual male should, and not like some weirdo who self-services-off to pictures of kids. This would have astounded the audience because it's something no one thought possible.
The only thing I saw ozo do was strike the drums with so much unnecessary force and lack of rhythm you'd think he was pounding yam.
Ozo is nothing but a waste of good looks. This one don come to counter Threebear  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:55pm On Jul 30, 2020 |
Make I see who go dey talk man and woman matter when hunger dey finish them  Expect more quarrels. Hunger dey release anger |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:54pm On Jul 30, 2020 |
Dem don fail Jacuzzi, where? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:53pm On Jul 30, 2020 |
Outstanding performances
Praise, Neo, Vee
Neo, step back.
Praise and Vee don get 20 BB Naira for outstanding performace |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:50pm On Jul 30, 2020 |
Discussing audition process and general production talk is not allowed
Kiddi wey you? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:50pm On Jul 30, 2020 |
Laycon, Nengi and Neo don fall out, for whispering |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:43pm On Jul 30, 2020 |
Sunnycliff: I didn't see Kiddwaya perform anything here oo After e don nearlyy get seizure for ground to entertain you? Ingrate  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:36pm On Jul 30, 2020 |
See happiness for their eyes.
E go sweet if dem lose.
I like trouble |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:34pm On Jul 30, 2020 |
Na everything be this? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:31pm On Jul 30, 2020 |
Ka3na flaunting what her oyibo sugar daddy paid for |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 7:29pm On Jul 30, 2020 |
Prince and Neo get moves |