Isabi4lov's Posts
Nairaland Forum › Isabi4lov's Profile › Isabi4lov's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 (of 56 pages)
Primary school pupils, sef don dey run things ... |
Congratulations.. |
saintbillion:You're welcome.. |
Congratulations! |
Gistlover finally got hold of him.... |
the smoked one dey go with garri wella.. |
They deserve each other , a cheat should get married to his kind .. |
I get the color black then but now , na bumper to bumper ![]() |
Na wa o , the heart is truly deep , and both of them will be claiming yeye love to each other, not knowing what's going on in their different minds , Shey the girl no no say , anything yahoo boys , dem no dey different from armrobbers & they fit kill at any given opportunity... .. |
Na to help your ministry nah , so that you no go dey do waka waka upandan , you no like to dey chop only your babe soup , babe sef dey secure her territory, wahala for who no secure her own ![]() |
At least they're good to go , we have underaged children on xvideos , even down to tiktok & the rest .... Some people bashing them that they are too young blablabla, same people have teen porns on their phones , some can't do without it.. Theirs is better than sleeping around... |
mirinder:The time wey I dey her age I be virgin, I no no anything like sex , talk less of having 6some ,na she don carry belle , same people wey give her belle , go dey insult her tomorrow say she be single mother... If she dey husband house at her age , nobody go talk anything.. at least person go dey responsible for her belle.. |
Fire boy song don give some people hope , after dem go say , na the younger ones dey holy pass |
Na wa o , I just thank God for the kind of father he gave me , if you like open your yansh, guy man go tell you say , shey na like that dem dey sleep or sit down , me wey I like to dey open body... Some women dey marry nonsense plus ingredients..... |
Nothing wey eyes never see , I know of a girl thst started her period at age 8 , so it's possible... |
Na cheating cases go plenty pass ![]() |
See me see Canada tomorrow ![]() |
No go lie for the one wey go expose you o , is better people know you for being truthful, than giving them Lamba ... |
No small pikin again ... |
If no be juju , na wetin again , some father's dey rape their 2yrs old daughter, many mad people putting on clothes.. |
CoolAmbience:I don't even know for him , as if he knows her too well ... I don't even want to say things that has been associated with her ... I wish her all the best .. |
Hook ups don dey everywhere..... No age limit to it.. |
A lot is going through your husband , make sure your husband don't fall into depression, you can have an open discussion with him . I wish you the best in your marriage.. |
Just be careful with your mom , everything no be fight , some mothers can render their child/ren useless just because of a dick ... |
Things dey happen o, but fake stories don too much , dem dey use the stories to bash women.. |
May his soul rest in peace, depression is real.. |
Na wa o , settle any disagreements or issues first , before having sex with your partner , some people are just looking for a way to end your life, once you cheat on your partner the love is gone , no matter the pretence the love is no longer there , you can't say you love me & go out there to cheat on me , you're my worse enemy... |
My next meal will surely gonna be Banga soup and catfish ![]() |
smith2019:that jebele jebele something, problem no dey finish.. na abnormal stuffs na niam dey dey hard to do , you go dey prove wetin no dey gel , just to let people no say you happy dey do am.. |
Abegi , tired of hearing same stories with different story tellers , for me ur auntie no get sense , even at all she wan cheat , she get mind carry another man come her husband house , pls don't worry yourself too much .. Na era of technology we dey , we go watch am online |
Eyah , your people can relate.. |
Woman own , dey dem see boobs dey play with , but man to man , shey na apako yansh dey wan dey press , nothing pass juju like that ![]() |
the smoked one dey go with garri wella..
, Shey the girl no no say , anything yahoo boys , dem no dey different from armrobbers & they fit kill at any given opportunity... ..
Eyah , your people can relate..