Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 300 pages)
sharply ignores tj's post anfd focuses on dequeen's post |
gone where those days we hussle for ladies in the hood. Now they nominate themselves for marriage tufe time don reach for u to get anoda wife |
i wonder how lola is feeling right now |
Hunger go catch u well well |
ur gettting it all wrong. all she meant is that since you are short, u shld make ur bla bla short. remember cut your coat according to ur size |
Anoda name na foo-foo abi una come from nigeria at all? |
Now what do u mean by that ![]() ?? |
na wa for una. Na who una tink say i dey fear |
Na the problem with nigerians You talk say u get anaconda. When dem give you contract now, u go supply ur village snake wey u don give akpu/foo-foo for 2 weeks |
Now dats a way to get ur lady back, TUFE I'm proud of u sonny Infact, U will be a full chief of kuvuki its high time u think of a 3rd wife |
Nightmare featuring ayusman as main actor |
I heard that gilgee don dey write JAMB since 1999 an no luck Now JAMB don recognise am as customer Before JAMB release advert on buying of forms, Dem go post Gilgee 1 form first |
thick long albino hairs |
dem wan come chop loi-loi for my house |
no run abeg Make u face am |
the person just dey wake up from sleep. as she on computer, she saw Post reply ( Re: My Ex-Girl Friend (Picture) ) the rest is history |
tufe, make u take tins easy. If u do that action, u go fit born pikin wey go be ur uncle |
Somebody dey do runs for here oh |
i wouldnt want to be caught unaware |
hmmmmm accomplice to murder |
Me no want ganja Ganja do me no good |
yeah man a niggarized negroid |
tufe i go clear you on that stuff later |
say the truth na |
I wish for u to be president of ur present location |
I know that you like me Admit it!!! |
. . . and is detained there for a yr with full scholarship from me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 300 pages)
