Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 300 pages)
christmas don reach? ![]() |
Lol ![]() Seun has been enlisted for national honours |
Saucy, U think say she go fit talk am? She seemed drunk wen the whole tin happened |
I lost patience trying to load ur profile |
I believe you have none of this qualities |
TOmmy, Mr bros, Na one biz i pursuing and i get am for flenty money. I missing you very well too. I hope you been have managing the forum well |
Na so Tufe Life dey since im commot for belle |
Thats the everyday naija life and u cant blame the boi But i have an alternative to that ![]() get money while sleeping www.5linx.com |
Mr Man, Just as we are tryin to decode that little piece of linguistics u put up there, U don dey spoil the internet with ur "ding" "dang". Give us time to do a kuvuki council meeting on your post, then we will tell you if you tried or not. @Tufe So that woman no wan respect her 56yrs of old? |
YOu again!!!!! Una just dey discuss in offensive language when elders dey around |
Ify, I had a biz dat took me around the country in 5 days. Was in Abuja, Bayelsa, Warri, PH, Ibadan and I'm in calabar now. Will be in lagos by next week. I will also be in cote de' ivoire by 2nd week of April to introduce it there. @Ben Now u did your IT at Alaba market, selling Cds. Na wetin u go talk in front of defence panel? |
Tufe, Now i wouldnt want to embarass you but i'll do that now Can I have the Ebony Magazine in which my wife (nighttie) featured on the center page with bikini? No more wanking. OK? |
No dey laff oh Na so gunpoint go talk. After im go use all im arsenal just to kill guinea fowl and he'll make us believe say na turkey man in disguise |
Because she gives me what you cant give to me ![]() |
i wonder oh |
Tufe take time read am cos its cool well well |
Hehe ![]() Me idey wait to see the person |
nice one |
hehehehe Well at least charcoal fair wen compared to tufe |
Benjay Good luck but try sneak out reply some posts oh |
na so so slaps and kiss dey fly around the forum |
me no understand |
Lola dey scream cos you no fit perform well well |
elastic |
I wonder why lola never reply |
We will soon de-chief someone |
do anything? na so the thing dey hungry u? |
nice post though ive seen 90% of them |
Enter u badly? explain pls |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 300 pages)