|
Jokes Etc › Re: Grandma's Letter Of Love by ituen(m): 5:50pm On Mar 09, 2008 |
Who tell u say na chic? |
Forum Games › Re: One-word Association by ituen(m): 5:44pm On Mar 09, 2008 |
vendor |
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by ituen(m): 5:44pm On Mar 09, 2008 |
Na wetin dey happen for my kingdom?
na who dey organise fight ?
see boys wan make money oh |
Jokes Etc › Re: Preposterous! Unimaginable! Unthinkable! by ituen(op): 5:42pm On Mar 09, 2008 |
Nigerian railway shares are out. |
|
Jokes Etc › Re: If Na You Nko? Wetin You Go Do by ituen(m): 5:37pm On Mar 09, 2008 |
|
Forum Games › Re: Kill English And Go Free! by ituen(m): 5:35pm On Mar 09, 2008 |
Yes ma sister. Me i full ground
How is u? |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by ituen(m): 5:34pm On Mar 09, 2008 |
Na wa oh
People french dey like second hand english |
Jokes Etc › Re: House Of Prostitution by ituen(m): 5:32pm On Mar 09, 2008 |
Migs prefer his pure water biz
biz b4 pleasure |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by ituen(m): 5:31pm On Mar 09, 2008 |
slaps gilgee this pikin mouth too sharp |
Jokes Etc › Re: We Need To Listen ! by ituen(m): 5:29pm On Mar 09, 2008 |
oh yeah |
|
Jokes Etc › Re: The Yahoo Boy by ituen(m): 5:25pm On Mar 09, 2008 |
The guy na tufe mate for conductor levesl so check obalende park |
Jokes Etc › Re: Two Lips And Seven Kisses by ituen(m): 5:24pm On Mar 09, 2008 |
ask my wives |
Nairaland General › Re: Don Jazzy by ituen(m): 5:23pm On Mar 09, 2008 |
true yarns |
Nairaland General › Re: Hmm: Imagine This! by ituen(m): 5:22pm On Mar 09, 2008 |
@poster
U be robber? |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by ituen(m): 5:21pm On Mar 09, 2008 |
I wish say i fit see u |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by ituen(m): 5:21pm On Mar 09, 2008 |
elections in 2007 was fair enof |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by ituen(m): 5:20pm On Mar 09, 2008 |
Dats cos u like free tins well well |
Forum Games › Re: Kill English And Go Free! by ituen(m): 5:19pm On Mar 09, 2008 |
Didnt u knew that i was been a mallam |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by ituen(m): 5:19pm On Mar 09, 2008 |
united states of roasted banana |
Jokes Etc › Re: Thoughts To Ponder by ituen(m): 5:17pm On Mar 09, 2008 |
Gunpoint: The Mugabe of ant colony |
Jokes Etc › Re: Neighbor's Barking by ituen(m): 5:12pm On Mar 09, 2008 |
leg wey dey touch ground dey fall again? |
Jokes Etc › Re: Airman Jones by ituen(op): 5:08pm On Mar 09, 2008 |
mis yarns |
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by ituen(m): 10:42pm On Mar 08, 2008 |
with the soles of ur leg wey dey like michelin tires |
Jokes Etc › Re: Preposterous! Unimaginable! Unthinkable! by ituen(op): 10:36pm On Mar 08, 2008 |
free vaccination for only niger deltan indigenes |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by ituen(m): 10:29pm On Mar 08, 2008 |
She need the Green card badly |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by ituen(op): 10:26pm On Mar 08, 2008 |
Gilgee na the first almaraji for Kuvuki |
Jokes Etc › Re: We Need To Listen ! by ituen(m): 10:25pm On Mar 08, 2008 |
e be like say na this small tourist trip to kuvuki dey cause this problem |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go by ituen(m): 10:23pm On Mar 08, 2008 |
There is no king of Kuvuki
The highest position is the Head of Chiefs
There are 4 Chiefs: Ituen, Migines, Saucekid and Tufe
Tufe is the youngest person to be RED-CAPPED a chief |
Jokes Etc › Re: Yo Mama So: by ituen(m): 10:17pm On Mar 08, 2008 |
we don post am tire |