Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 300 pages)
when u girls hit the male strippers club, send my regard to Infobaba, showbobo, dani1luv, Scorpium, studio123. I was informed they will be performig tonight. you girls should have a smashing time |
if you wear all the shoes, you go get problem |
Miss No-Nonsense |
if na only this one info, our girls dey sharp pass infact, if you give girl ur number to store, she go add *133*1*yournumber# |
nice joke |
SAMMY ![]() I give you 1hr to give me a juicy position or else. . . . . . |
Nooo gabby Beavis and Butthead |
dont u like bra and undies made of wool? |
dreday:Dre, right from when i know seun, the guy no sabi joke at all. Na so the guy ban person we talk say him joke dry. The guy should just stay in his office, let those who are jokers rule this place Thank you for listening |
Gabby, just let me know anythime this little boys wanna play rough with you |
all the above are guilty nice post |
That means he must be a trained and popular animal in the zoo |
fibber |
make una carry diamoond wallpaper put for the ring |
na wetin romance dey do here? |
i know u wanna be like showbobo, but its gonna be hard |
the fight never start, u dn dey speak language If daniluv decide to kanck you, u go start to speak in tongues |
stars |
Nice writeup. though long it was very interesting Well done poster |
Nice one sammy The mum should be flogged ![]() |
Na wa for naijerians. No where dem no dey do biz una don dey sell drugs for nairaland too? |
Well thank God for Technology Back when i was Six, Murtala was young, bald hair and rumpled uniform Now on this N20 note, i notice that d guy dey chop money, afro hair, ironed and starched uniform TECHNOLOGY IS GREAT |
Our girls sabi flash. very soon MTN go dey charge for flashing |
i cant help but notice you've been in my shoes before |
@gabby allow princess be who she wanna be. Na she be the rita dominic of our time |
Gabby pls dont do that. I just cant stand and watch a man cry |
Clem you just "Ctrl + V" showbobo's properties put for my name |
u wish. . . . ![]() |
@Cuteangel Na who wan kill you? u get value before? @Richo My company makes woolen undies and its so comforting to the female folk. u'll get all the heat u want inside there without the need for men |
taurus |
her bra go be custom made with polyester |
SEUN SHOULD STOP POSTING WHATEVA HE SEES ON TV AND CALL IT A JOKE. THIS WRITE UP AINT FUNNY. HE SHLD STICK TO HIS OFFICE AS HEAD OF NLD AND MONITOR THE SITE THIS IS A WARNING!!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 300 pages)