Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 300 pages)
U see ur life U nid advisers cos it seems like u dont knowwat u want. Na which little tin u and ify dey share? Na "hw is school today" or "give me ur note" yarns na im u begin take serious like say she don tell u YES? Man, its either u tell Ify ur sheepish mind or we give her to another bobo |
@Clem ![]() When he wants to put something on his feet, it gonna be rubber slippers |
the original joke was tighter dan this |
Im neva get money, im dey think of starting a family. WEll everybody get his/her own problem |
Som1 shlg pulll da rope for damn sakes |
cool |
Enny, I have my 3 wives and if u think u wanna be the 4th, u gotta get a JAMB form and apply. |
if u kiss dat . . . . part, u go get aids? |
All of una miss miggy, abi? Una wey dey yab am like say 2mrw no dey come |
@Clem, Why u wan destroy the inaugural meeting of the lice. Its not fair |
panther |
I noticed that someone crept into this thread. Webby, you don see the person? sneaky sneaky sneaky |
yea, u can find an ashawo and join them |
They all wiahed they had a 3rd leg. But God gave them "centre patting" |
u must be a leprichaun |
And u shall be there until u jam all the kpokpo-tikpo like menstrual flow, feaces etc |
U guys are learning how to miss my wives ![]() @Aristole I hp u have no dealings with these cassanova son-of-a-bi*ches |
na who be fela? Me i get sense pass am |
Obasajo told me that he is not ready to vacate that position in PDP. He is waiting for his grandchild to take theseat |
Sweetie, Ur joke rocks. Reminds me of all loony toons Come house this night make we celebrate this remembrance post [img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4472[/img] |
@Tj na today i start? I hold a 15yr experience certificate in polygamy with 99% happiness. Even death no get my time sef |
Cheiiiiii [blue]Mugu [/blue] don enter jokes section calls on nightnurse,tessy, clemcy, saucekid, tufe, gunpoint, ify, thhuggy, sunny Make una come give am advice before im transfer this thread go romance |
Tufe u notice say aisha don lock up. she no wan clear folly abt the truth |
That hanky must really worth a fortune of N100 ogbono |
lolz? |
wats wrong wit u tufe. instead of lookin for ur luv, u end up running away. At times shame dey catch me for ur side |
Clem, i c dat as an insult |
@Ademiller Be careful who u name as people missing migines. Definitely Nightnurse and Tessy and Aristole are last on the list |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 300 pages)