Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 300 pages)
So no big naija company fit sponsor condom? |
Everyone shld get a life according to Folly esp those who are not married actually directed to Ify and Tufe Una see wetin marriage dey do citing Folly and aisha's case U can imagine small Folly advising his uncle Tufe abt getting a life just becos the silly Tufe cant just hook a girl |
Na wa oh |
. . . . when kasala burst, na person blood we go dey mop oh |
@Joke ' ![]() O boy, i n o fit laff again ![]() real under utilization@Tj I operate a well efficient timetable to suit my wives and i make sure there are no lapses in between which includes ovulation and menstrual periods, pregnancy patterns, heat period etcare well taken into calculation So all my women are satisfied. Do u understand? |
gunpoint:This is the first time gunpoint smiled immediately after his last post. Im don see craze man ![]() |
Make una dey here make things dey happen I don handcuff all my wives before person snatch am |
This one rocks Ninja |
Me i dey full time oh. I just dey siddon-look. Hp u guys are having a swell time |
Thanks Ify, I was the sole owner of those properties (you know na) before the twins came in between me and my wife. We are planning a breastfeeding timetable to suit me and the kids. As for now, na siddon-look i dey do for my own house. Tessy sent her regards to ya all |
@Kaka, Na 3 wives i get now. I don't know if your willing to be my mistress/concubine. You'll den graduate into the Wifey Class. There are enof packages and previledges as a wife and a mistress and i tell you, you wont regret it COS i have a big heart and wen u come in, i'll give you a duplex all to urself in my herart. If your interested, i'll give u my website. @Rebellious Synonymous with your name, u wan begin start berlin conference for here. Woman no get right to 2 lovers oh!!!!!! Make u no dey teach my wives bad thing. |
See u see |
Well he trekked the whole 3rd mainland bridge. Dats enof marketing to me |
wishes wishes wishes |
@Tufe U dey find my trouble oh. Na to pursue person wife be ur hobby now? |
looks funny to me oh althoug its stupid at the same time |
UR thoughts are always correct |
The boy like woman pant well well |
cold |
What a way to get a girl!!!! |
True talk Money no dey |
Well TJ, Why havent u shared your "LOCATION" with your brother |
why would me and my wife do dat |
HE lost to Uncle Sege Berti vogt has been granted the MFR award for his role in taking the super eagles past the group stages |
Bastin, U can go to money section if u feel u wanna make money. Dont come here and think we dont know hw to make money. So pls respect ur self and leave the thread the way u see it. If u cant make it better, dont make it worse, OK Jokes is not the only thread here Here's the other link www.nairaland.com/nigeria/board-24.0.html |
small tin. greet ur husband |
Na blue film u wan act for plane |
This thread is meant for guys like Tufe Ituen, Migines, Saucekid, Gunpoint and Folly are excluded |
Abeg respect ur 45yrs and stop farting loudly |
@Ify U shldnt understand everything meant for the male species ![]() |
cool one |
This is very good. keep it up poster |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 300 pages)