Ivytechgurl's Posts
Nairaland Forum › Ivytechgurl's Profile › Ivytechgurl's Posts
1 2 (of 2 pages)
Why hasn't anyone mentioned ENVIRONMENTAL ENGINEERING --- THAT IS THE FUTURE GUYS..MAKING WAVES IN THE UK RIGHT NOW --WATER AND ENVIRONMENTAL ENGINEERING. Even BIOMEDICAL ENGINEERING is fast growing now and it's demand is set to increase even more in the coming years. |
I dreamt Al Pacino fell in love with me................... |
Deiok: I am confuse., which nigeria are they talking about here? Is it not thesame nigeria that i knowHahahahaha..I wonder o' |
Littlehooper: guy,which light should be beam on other university, u are happy that the evil deed has been exposed. Is this the right time to carry out such action after d life of d affected students has been doomed..YES OOOOO''' WE NEED COMPENSATION FOR THE DAMAGES!!!!!!!!!!!!!!!! |
MENNNN.....MAKE DEM MAKE SURE ARIAVE DEY THAT LIST O' IF BABE NO GREE FOR AM, E GO FAIL AM TILL THE BABE SPILLOVER..COLLECT BRIBE FROM THE GUYS AND TAKE ADVANTAGE OF BABES WEY NO GET CHOICE ..WICKED SOULS..TO SAY DEM CATCH THEM NO REACH SEF..NA JAIL TERM LIKE 20YRS DEM NEED..THEY WILL DROWN IN OUR LOST PAIN..!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Kairoseki77: Here comes an illiterate now.MUUUUMUUUUU...EVEN UR NAME NA LOCAL ONE -- YOU ARE THE ILLITERATE!!!!!!!!! |
Auxiliary: INTERNATIONAL GAL beat dat..Lokito!!! Keep quiet dere ... highlighted for d whole house to c .. Ur mumu self no even code...Kai...d local level smell reach ur thots sha!!!! |
Auxiliary: As I dey post so, na OKIN SHORTCAKE I dey chop... |
E no fit am abeg... |
AWFULLLLL!!!!!!!!!!!!! |
Mafis30: Okin bizkitLokito!!!! |
Marriage should be an elevation of your current status in everything including cash...So don't settle for less 'n if dat aint available, na suffer o' which equates to END TIME TINZ !!!!!!! |
Cool down guy... |
Na wa o' Maybe it is actually 120Million cedis .. or else, na END TIME TINZ.... ![]() |
Just keep da friggin promise... |
onatisi: it is a fact and that is what is going to happen,i guess right now it is a bad time to be a nigerian in the uk .Jealousy..because u dey naija dey roast abi...dey jealous us 4 here..Nuffing dey happen to d good professional worker 4 here... |
onatisi: the word nigeria is fast becoming common in terrorist news all over ,from boko haram to the ayullatub guy in usa and now this.i predict a hard time for visa applicants to these western nations from nigeria.i am expecting a serious crack down on nigerians and blacks in general living in uk in the next couple of weeksNa dat one u dey pray for? |
Na wa oh' shay na only me see say she open leg so tay d v shapy toto dey show for all? wetin?? |
na true..locally trained naijas need to learn and be exposed jare..it's a shame.... |
Dis na towel nah.. |
Una no dey hear say work no dey and una dey tell am to find anoda one and go back to square one like her well, now ex. D guy no worth d sacrifice..na she bin even dey cater for d guy when e no get work, because d guy don get small change, e dey confident to vamus and not pick calls again. I sure say e no like d chic like dat before, so dis na opportunity 4 am to run..When will chics start to dey nderstand say dem no need bobo..no be by force 2 marry, if better person come, fine but no be pple wey no worth am. Be an independent girl, excel in whtever u do and pls,there are a million and one ways to be happy and enjoy urself and not with a man. If it was the other way around, you would have forgiven him, am sure..maybe he wouldnt have helped u with a job if he could, he may have left u as house wife to have the upper hand. Well, thank heavens say una never marry sha..my dear, move on abeg, excel in whatever you do, if you get another better job offer, u can leave and pls try to ignore any other advance from dat yeye boss cos u no owe am any thing again. My opinion on this may sound awkward but we both know it's the truth. Its high time we stop letting these guys make us feel guilty for being the loving and nice and sacrificing people women can be. E no worth nothing and you are better off. No one is perfect. Just don't let it happen again or make sacrifices for people who aint worth it. Just Live ur Life gurl..cheers. Ur blessed!!!!! |
Menn...right time 2 buy land oh..It was forecasted during my MBA in the UK 5 yrs ago that lagos would be one of the top ten mega cities in the world, since then, I have been on the look out, there has indeed been a lot of growth and investment in lagos and I can just imagine what it will be in 5 yrs more to come..I've got to start investing sharp sharp..The magic of emerging economies... |
Never heard of them anyway... |
Na wa o' person write up stuff 2 help others 'n some pple dey para over d matter...if it isnt relevant 2 u, then no need 2 comment nowww... |
Whwn I see or hear 'Nigerians in diaspora' I feel lyk they mean Naijas confused or lost abroad..loool |
Our food rocks men... |
Ok, wetin be d answer nah |
Loool |
Dis chic no just know say all these things wey she dey do no just fit am? No XFactor men...Some 1 pls tell her... |
1 2 (of 2 pages)

