₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,296 members, 8,425,904 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 10:19 AM

Toggle theme

Iyaaje's Posts

Nairaland ForumIyaaje's ProfileIyaaje's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 3:13pm On Sep 10, 2007
aloib:
ebi pan mi
se wa je epon pelu obe koropon?
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 8:06pm On Sep 06, 2007
sorry man go to pa segoye secondary commercial school for yoruba training,the school dey for clampham claphand in uk,wen you get there ask of the skool principal pa segoye all the best man.
CultureRe: What Meats Have You Eaten Before? by iyaaje(op): 9:54pm On Sep 04, 2007
kateflow:
dog meat
hmmmmmmm,abeg o sofri sofri dey eat bingo o,
dog meat dey make woman to fok around o,
no talk say i no warn you o.
EducationRe: www.jamb.org.ng The Most Stupid Website So Far,pls Comment On Their Website Here by iyaaje(m): 9:22pm On Sep 04, 2007
grandpa you stll dey write jamb?hmmmmmmmmmmmm,i hail o,comot for naira land go read your english note book biko.
Nairaland GeneralRe: What Makes The World Go Round? Money,woman Or Ideas by iyaaje(m): 9:19pm On Sep 04, 2007
toto,obo and duri,na demdey make the world to circulate.
CultureRe: What Meats Have You Eaten Before? by iyaaje(op): 9:13pm On Sep 04, 2007
una never talk true,all of una just dey form,una wan talk say una never chop human being before?
abeg leave matter,all the fly wey some of una dey fly for nite go do meeting,which kind meat una dey chop for meeting?chicken?i hear you.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 9:00pm On Sep 04, 2007
replenish:
iya aje, o to ijo meta.
se dada lo wa, ile nko ati awon iyawo nko
ojumo re lo mo wa o
who tell you say i be man?
abeg no change the koko wey dey for my down below o,
na so una dey take change pesin destiny for nairaland,
i no be man and i no be woman,
abi you wan make i open the headkota for you to see?
olorun ma je ko fora e loju kiss
CultureRe: How To Say "I Love You" In The Various Nigerian Languages by iyaaje(m): 1:36am On Sep 04, 2007
omogenaija:
shocked shocked @ poster don't say that one
why not?abi you are from OHUN DO grin
CultureRe: What Can You Do For Nigeria. by iyaaje(m): 1:33am On Sep 04, 2007
Nella:
LOL! big one grin

@ topic :

i can sell nigeria grin grin
and i will buy it from you,but you will give me receipt o.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 1:27am On Sep 04, 2007
segoye2:
Hello grin
as usual,nothn new or exicting,abeg get a life,you bore us. me cry
CultureRe: Terrible State Of The English Language In Nigeria by iyaaje(m): 1:09am On Sep 04, 2007
abeg me i no go sukulu o,so make una leave oyinbo matter,abi na english i go chop,abeg leave english give me dollars or pounds.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 8:08pm On Sep 01, 2007
i didnt get that,ask me anythn and i will do it for you.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 8:03pm On Sep 01, 2007
doyin13:
@debo

oda bi n pe o ya omo ta ni gba to wa n kekere

orin ti awon omo eleja primary school man ko ni gba kan niyen
yes oooooooooooooooooooooooooooo,debo no dey go sukulu ni kekere,o ma nsa lo ile iya mulika lo je isu ati ewa ni
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 8:00pm On Sep 01, 2007
omoge:
thank you o jare debosky, i will practice that song and ask my friend if she can teach me how it's sounds. You are lovely grin not like some people that acts like say na them sabi only to run mouth on others.
no mind dem jare na so dem go dey do kurukere up and down like ileke idi,dem no go mind dem own business
on nairaland,
@omoge na who be the people self make i finish dem for you,
dem wan try you?
debosky:
ogongo baba eiye

kiniun baba eranko

ogongo baba eiye

kiniun baba eranko

ajuwon lo tele tele

awa de o ee!! cheesy

or this other song

papa, mama school no dey, wetin happen?

tisha say we dey smoke garri for class. which kain garri

ijebu garri. which kain water cele water grin grin
debosky no go near dat lady o,na no go area o,
this one wey you don dey take style to dey sing for am for pidgin,
small time now you go begin dey sing indian love song for am as you been sing for nana,
if i see you near omoge,nairaland no go contain us o,
abi dem no tell you say i don carry wine go her papa place grin grin grin
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 7:41pm On Sep 01, 2007
brown girl in the rain,la la la la grin grin
me too just dey whisu and eating my eran igbe and emi oguro
CelebritiesRe: World's Sexiest Language Or Language You Wish You Could Speak by iyaaje(m): 5:04pm On Sep 01, 2007
its yoruba of course,
check these out,
mi ni ife e,
wa bami sun.
wa do mi,
just a little of the sexy and romantic words

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)