Romance › Re: She Is Cheating On Me by iyaaje(m): 9:42pm On Oct 24, 2007 |
fashizzle: @ nana
In response to your question on the position he caught us in. It was doggy style @ pasture Dude. I did your girl and she was sweet. I'm meeting her again tonight at the same corner. You're welcome to watch again - you peeping tom you, hmmmmmmmm,na wa o. |
|
|
Christianity Etc › Re: Pastor Chris To Storm Abuja December 11-15 At National Stadium by iyaaje(m): 8:35pm On Oct 24, 2007 |
time for anoda monkey business again,offering time,blessing time[b],PRAISE THE LORD SOMEBODY[/b] |
Christianity Etc › Re: Glory To Jesus, Honour To Mary! All The Real Catholics Please Stand Up! by iyaaje(m): 8:24pm On Oct 24, 2007 |
pilgrim.1: I hear. Islam also is a looooooooooooooooooooooooong thing - and yet. . .  come na wetin be your own if i say i be catholic for life?dem tell you say na religion go make peson go heaven?abeg no deceive yourself wid religion,catholic,redeemed,living faith,c and s,word dominion including islam all na name,the thing wey go carry you see baba God na your heart and wetn you do for life no be religion,me dem born me for catholic and na for catholic i go peme,so NO LOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOONG THING |
|
|
Christianity Etc › Re: Roman Catholic Is Not A Church, But A Modernised Way Of Idolatry? by iyaaje(m): 9:33pm On Oct 23, 2007 |
all of una just dey waste una time for nothing,RELIGION NA POLITIKS, P E R I O D,the thing just be like PDP,AC,ANNPP,UPN,ETC and na una be the party memberslike obj,anenihatikuawolowoazikwe,rimi,ahmadu ali etc,chikena. |
Christianity Etc › Re: - Winner's Chapel Members Meet Here- by iyaaje(m): 9:23pm On Oct 23, 2007 |
na wa for una wey be xtain o,na so una take discrimination tear church finish, catholics,redeemed,living faith face,c and s,cele,olumba olumba,etc,all in the name of money, God dey sa.ME I BE OGBOLOGBO OMO AWO,I AM A BORN WINNER. IYA AJE FOR LIFE |
Christianity Etc › Re: Location Of Garden Of Eden On Earth by iyaaje(m): 9:15pm On Oct 23, 2007 |
wetin you dey look for for sokoto dey for sokoto,no be for my mouth una go hear say the garden of eden wey una dey look for dey in between genevieve,omotola and many others leg. |
Christianity Etc › Re: Witches Hold Conference In Ghana by iyaaje(m): 9:06pm On Oct 23, 2007 |
we were there to discuss some BURNING ISSUES in the world especially nigeria. |
Christianity Etc › Re: Glory To Jesus, Honour To Mary! All The Real Catholics Please Stand Up! by iyaaje(m): 9:03pm On Oct 23, 2007 |
catholic 4 life.NO SHAKING,NO LOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOONG THING |
Culture › Re: Do You Think Cbn New Reform Order Of Using Money Will Effect The Ibo Way Of Life by iyaaje(m): 8:14pm On Oct 23, 2007 |
stupid question from a stupid man. |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 7:11pm On Oct 23, 2007 |
IYA AJE NKI GBOGBO YIN O, E KU OJO META,E SI KU ORO ILU, SE NKAN WO NKAN? SE E HO? E MA JE KO FAYA O EYE YIN O NI FORI SOGI O. |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 7:15pm On Oct 06, 2007 |
i4serious: Iya aje Ba waaaaaaaaaaaaaaaaaa oooooooooooooooooo.Egba meji kin je ara won niyan oooooooooooooooooooo Apa meji ni eyele fin nfo ni awon agba man so.E mi fara pe egba ni ooooooooooooooooooo . So (eng) mo ni ipin ni egba ni .Awon egba lo N soko fun mi oooooooooooooooo .Won dara lopolopo, sugbon won ma n ni aroma lori. Awon egba se die ninu oro Nigeria awon bi Sonekan,Abiola,Obasanjo,Bola Kuforiji Olubi ati bebelo Egba dara ka mun ti e gan kuro. Sugbon ju gbo e lo IJEBU NI OKO EGBA OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO Se ba wa ?Iya aje so nijo wo ni ijebu ma da oko{penis}egba pada fun won? se ijebu o ni oko tiwon ni abi oko won kere ni won se nlo ti tawon egba? awon bi ti sonekan,abiola,obasanjo ati bebe lo. |
|
|
|
|
|
Forum Games › Re: One-word Association by iyaaje(m): 8:12pm On Oct 05, 2007 |
devil |
|
|
|
|
|
|
|
|
Culture › Re: Yorubas Age Consciousness by iyaaje(m): 6:47pm On Oct 05, 2007 |
abeg make una leave our fine yoruba kolso alone o,make una no spoil am for us biko. |
Culture › Re: Why Are Nigerians So Tribalistic? by iyaaje(m): 6:34pm On Oct 05, 2007 |
the ansa is simple, we are tribes and not a country,na oyinbo force us to be together,unfortunately the super glue wey dem use to hold us together on october 1 don dry since october 2 1960 |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 6:14pm On Oct 05, 2007 |
minute: LOL!clowns all over the forum. yes oooooooooooooooooooo and you are the nomba one clown  funlover: Iya aje,se Bakassi e lo tobi bayi  
Ti e ti ba e o,
Se tooto ni pe madam speaker (onidiri) ko owo je? asawo ni e,olorun ma je kidi pa e, ti o ba je ki oko mi ra e gba,you go hear weeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeen replenish: @ IYA AJE, EGBA WA, honestly i,m not HAPPY WITH YOU.,but i still like u 
|