₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,301 members, 8,425,947 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 11:38 AM

Toggle theme

Iyaaje's Posts

Nairaland ForumIyaaje's ProfileIyaaje's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

RomanceRe: Why Are So Many Brides Pregnant On Their Wedding Day? by iyaaje(m): 8:56pm On Sep 14, 2007
to be sure of wetn you dey go keep for house life.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 5:26pm On Sep 14, 2007
Digital:
oga o,so gudi gudi ni boyfriend e fi mu e wo yara lo?se ko sa bo pant e sa?

[b]Iya aje mi o ma je ki o bo pata mi, nitori momi mi so fun mi pe ki n ma je ki okurin kon kan bo mi ni pata oh
[/b]so iru pata wo lo ma nwo lo sodo boyfriend e?se pata olokun ni abi pata onirin?
RomanceRe: Is It Possible To Find A Graduate Lady Who Is Still A Virgin? by iyaaje(m): 9:13pm On Sep 13, 2007
yes,just like me i am 42 and still a virgin,come see how men dey die for me,but i dey take dem do yanga,i dont want any man to touch me until i am 50.
RomanceRe: Kó Gbè ómó Wàà, ó Dé Gbè ómó Ló . by iyaaje(m): 9:04pm On Sep 13, 2007
ifylove505:
Na wahooo, must you all be writing in yoruba language.That means this thread is strictly for yorubas right?
una check the topic before you jump into the bus,you miss road no be small,pele o
CultureRe: What Can You Do For Nigeria. by iyaaje(m): 9:00pm On Sep 13, 2007
abeg my broda leave dat matter,he beta make we sell this country jare,you no wan buy?abi you no get money to buy?
CultureRe: Time To Abolish Bride Price by iyaaje(m): 8:57pm On Sep 13, 2007
omoge:
Abi o my sister. not some cheap nigeria wax. i will tell ma people to request for hollandis and George grin some Real English wax not nigeria wax grin

Not yet time to abolish it o.
omoge why you dey put fear for my mind now?abi you no jnow say i wan carry 1st wine come?if i bring hollandis and all those thns wey you write na wetin me and you go chop wen we marry finish,biko reduce those thns.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 8:51pm On Sep 13, 2007
oga o,so gudi gudi ni boyfriend e fi mu e wo yara lo?se ko sa bo pant e sa?
CultureRe: What Meats Have You Eaten Before? by iyaaje(op): 8:42pm On Sep 13, 2007
so none of una don chop human being before?make una continue to dey blow lie.
CultureRe: What Can You Do For Nigeria. by iyaaje(m): 9:40pm On Sep 12, 2007
Nella:
[b]Dem follow 4 d people when i want sell sef ;[/b]D

na soo o
no mind dem,abeg na how much you wan sell the country jare?you get five hundred naira change?oya come make we do beta business.
CultureRe: Time To Abolish Bride Price by iyaaje(m): 9:32pm On Sep 12, 2007
abeg make una no spoil market for me o,i have 7 fine girls wey i dey train for skool and i dey keep the receipt of all the money wey i spend on their head including the food,water,medicine,book,cloth,matress and light wey dem use for my house,anyman way go marry dem must pay me back all the money wey i take train dem and bring dem up,plus including the money for the work wey i do with their mama to born dem,una no know say,to born girls now na beta business,osisi if this your campaingn on dowry na joke abeg make you stop am o at least wait till my childrenses marry finish.
CultureRe: What Meats Have You Eaten Before? by iyaaje(op): 9:22pm On Sep 12, 2007
naija_diva:
lmao grin
naija diva driver na wetin abi you wan chop bush meat? grin grin grin
CultureRe: What Meats Have You Eaten Before? by iyaaje(op): 8:12pm On Sep 12, 2007
drrionelli:
naija diva asked:
As I understand it, naija diva, bushmeat is a general term for various wild game meats in Nigeria. Now, let me note that I'm not Nigerian, but that's what I've been told by others who would know. So, it could be anything from porcupine to rat, I've been told.

Am I correct, friends?
no mind the guy him just wan pose for nairaland like say him never chop bush meat before,him papa na hunter for their village,na him papa dem dey call ogboju ode ninu igbo irumole.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 8:02pm On Sep 12, 2007
omoge:
Hallo cheesy
hiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii.


adura fawon to nsoro wa lehin o,edumare dari jiwon o{2ce}
awon ika enia,a foju feni ma ma fokan feni,
laise lairo to nba ndara fun e,won a ma gbero ika,kilo le fa lala kuku fe fe,
e je raye se temi kilo le fa la la ku ku fe fe,
opekete ndagba,kilo le fa lala kuku fefe,
inu adamo nbaje.kilo le fa lala kuku fefe,
enyin abinu eni,
kilo le fa lala kuku fe fe,
eyin amoni seni,
kilo le fa lala kuku fefe,
e je raye se temi,kilo le fa lala kuku fe fe,
olorun oba mo fi beyin o o,
kilo le fa lala kuku fefe,
kilo le kilo le kilo le kilo le o{OKO LO LE}
plays instrument
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 7:50pm On Sep 12, 2007
sky is up guuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuy.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 3:36pm On Sep 10, 2007
Bolarge:
Wipe o ti ni ololufe tie ni.
eg "Bolarge ni ololufe mi ni Nairaland yi, so gbogbo eyin yoku e joo e fi emi ati e sile o." grin

Mo ti bere campaign temi niyen oh! grin
hmmmmmmmmmmmm,na wa for dis kona kona love o,abi na nairaland love we go call am?abeg sofri sofri o,e ma fadi ya o.
CultureRe: Time To Abolish Bride Price by iyaaje(m): 3:27pm On Sep 10, 2007
i beg to disagree,its time to INCREASE BRIDE PRICE una no know say things cost for market?
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by iyaaje(m): 3:24pm On Sep 10, 2007
mishooo:
WIPE O NIFE ENIYAN KAN grin grin grin


IWO NI KAN KO NI ORO NA DUN. KO DA KAYEFI NI O JE FUN MI !! angry angry angry
[/quoute]hmmmmmmmm ,a bere e sa ma tami oge epon semi lara o.

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)