Jamesdman's Posts
Nairaland Forum › Jamesdman's Profile › Jamesdman's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 43 pages)
@Flash. . . Wetin u do Badosky na, wey she decide to turn on u? @Cocoa. . . Wadup, hw u dey 2day? @ID dearie. . . It's bn a while, missed u, hw ve u bn? |
Benin 4 the brk n yuletide season. . . Hwz Lasgidi treatin u? |
krendo: |
slimyem:yes dearie. . . James Hadley Chase, i luv his novelz n i've read quite alot. I also love Michael Connelly's work. |
@Dyt, owkay! I'll holla @u wen i need 1. BS: It's bn a while we chatted, hw hv u bn n wat hv u bn up to? |
*walks into the lounge* Bado dearie, wetin u dey organise 4 guyz for 31st nite/1st mornin na. . . Guyz need to enter diz new yr on a 'high' (both in weed, alcohol n shaggin) |
iyatrustee:O mehn!! Diz chic na sophosicated chic ooo. 'deregulation' abi, so if 1 no work out, the other will, ko? I gotcha! So, hw has bn ur day n watz ur plan 4 diz weekend? Mind goin to the club wif me. . . |
I sumtimes find myself alone bt not LONELY. . . Coz, i can't be lonely wen i can alwayz surf the net, chat on YIM, mxit or 2go, play PS, watch movies, listen to muzik n -(if i don't want anytin electronic)- read novels, even if there's no new one to read at dat moment, i cud read 1 of my Chase novels dat i haven't read recently!! BS: it's bn a while, kinda missed u, where ve u bn n wat ve u bn up to? |
Ijogz K:Ijogz, tnx 4 the intro. . .bt ebi lyk say i go set my eyez sumwhere else, bcoz one Jbx of a guy don overtake me n Iya dey fall head ova heels 4 d guy. |
iyatrustee:Iya seems u're sum hottie. . . Diz one wey Jbx don overtake me, no problem sha, i go stand dwn! |
Dyt:so, u're vry serious. . . |
@slimyem, ok no wahala, i dey kampe. @toba, na wa 4 u oo, bcoz of woman, u see me-ur correct guy- u no holla @me, ba? |
Ijgz. . U na correct guy, i dey feel u. Rite nw na Iya i dey trip 4. . . |
Jbx. . . U sure say u well so, na mii u dey follow talk lyk dat eh, u no knw say if Cocoa gree 4 u, i go become ur inlaw. . . For diz tin wey u talk, i go mk sure say she no go gree 4 u! *winkz* |
Awwwwh. . . Datz swit! So, hw i fit get the ticket na |
O.M.G diz guy is so backward n naive. . Come oga JBX b4 diz your luff start 2 go too far, u hv 2 find out hw Cocoa background bi. . . U no knw hw her luff lyf be -whether she get husband/bf u no knw- u no knw her family memberz, so dat u fit settle 'em. . . U come here they shout luff luff! |
Dyt. . . U get airline ne? Wetin be d name n hw i fit get the ticket, ebi lyk say i go patronise u. |
Flashaldrin: |
Idowuogbo:9ice 1 honie. . . Diz 1 of the tinz i luv abt u, u dey code my evry move wella. Ijogz K:bro, tk am easy na, i knw say na u get the thread n na u dey runz tinz here, i no dey try to usurp u. . . I jst dey try humour myself! |
Flashaldrin:Thunder fire. . . No mk me abuse u ooo. Na my wifey u dey call bartender, abi? Attend ko attend ni. If U no get house maid wey go serve people den do am urself, or beta stil ur woman, Cocoa, fit do am. My ID go dey by my side tru out! |
hahahahaha. . . *exactly wat he wants. . Spicin up the thread* @boo, yea i knw all abt iya, i wudn't be in my rite senses if i leave u 4 her, jst havin fun. . . I'll aprct it if u play along! |
*walks in. . . Stares @iya's 'behind'. . .* Thinkin. . . 'mehn diz woman go mk sense ooo *walk up 2 her* Hallo iyatrustee, u're surprised 2 here me call u by name? I've seen u around many timez b4 nw, i must say ur smile is vry attractive n rite nw i've got a vry strong attraction 4 yo. . . Cn we be friendz wif benefit? |
@poster, pls i need admission into any reputable psychaitric Uni/home oo, u fit help me do the admission runz n since u were once there, u fit gimme some of ur hand outs mk i start to dey jack 'em! |
I've got jst 1, sensibility. . . Buh, i'm irrivocably 'insane'-lol!! So, hw cn i help u or i tink it's me dat need help, so, hw cn u help me? *winkz* |
Flashaldrin:Yeah bro, we all luff peace!! How far wif 31st nite na, wetin u dey arrange 4 guyz, hw many goatz abi na 'nama' u go kill, n hw many crates of 'shine shine bobo' u go get 4 us?. . . Bcoz na 4 diz ur MANSION i go stay celebrate 31st nite/1st ooo |
Flashaldrin: Flashaldrin:Hey! Flash u haven't married Cocoa yet n u dey follow your potential inlawz yarn anyhw ba? Makin an enemy of me n ID wil be a wrong move!! Coz we might reject u n your brideprice when u're finally ready 2 pay your dues to Cocoa's family. So watch your step n your tongue bro! *winks* |
Tnx dear n same 2 u! Owkay, we'll kip our fingerz crossed 4 u guyz. freecocoa:we're on family planin. . *lol* |
@Cocoa. . . Hw far, up til nw u neva get belle, upon all diz una luff luff. . . Abeg do sharp sharp born ooo. I cn't wait to see n hold a niece or nephew in my armz!!! -LoL |
Idowuogbo:Tnx dear1, Yeah, datz the idea. . . To luk funny! *delibrately ignorin the poster above me. . . Coz he has a P.hd in derailin threadz* |
@dearest 1- ID, i cn't even drim of cheatin on u. . . U knw u're my 1 n only, u're my bestest, u're the passage of both my emotionz n drimz. . . In a nutshell, u're my LIfE!! BS: U haven't bn on here 4 a few dayz, i've missed u loadz!! @Yusuf, no room at all, at all oooo. Karry ur evil thought go far abeg! |
4 moi. . .
|
where is my wifey?. . . Miss u loadz. Sowi 4 bein away, i was @Viena n Belarus. Guess wat i got u. . . A saxxy xmas custome, i'm sure u'll be vry hawt on it *winks*. . . And, i got myself a comic xmas custome-turkey- lol. They're all here -below- watcha fink switie?
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 43 pages)

