Jascon1's Posts
Nairaland Forum › Jascon1's Profile › Jascon1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 73 pages)
Abeg make Una no vex, as Una day talk so make I just rush go collect change from the filling station across the road. |
I day find that woman way day hawk slippers along this road. Una don c am today? |
As per what Na? Cynthia Morgan abeg help me buy 2 moi moi from mama kehinde. Make she put stew on top with 2 meat, 1 sharki and 3 round about. Then make she put rice 70 naira for another plate with one big ishor and 1 kpormor. Give her this 200 naira tell her say I go give am money for evening. |
Abeg who know weda piffpaff day kill chinch |
Oh k. Well, she died for her faith. Even after a blood transfusion she might still have died. My cousin way Dem transfuse disease enter her body Na better pass? Ppl way day die everyday Na blood transfusion kill Dem? Abegi make I go find where i go barb my hair joor |
I want to ask o, will it be wise if I use ororo to fry eggs and tomatoes? |
Make Una work safe o (Yawning n stretching) Abeg make I go baff. I even forget to wash plates for night sef |
Doesn't look like an actress at all. Nollywood day try o. |
Very dirty girl. Which village this one come from sef? ![]() |
Well, the Quran attested to it. At the time Jesus existed journalism was at its birth, tho historians can prove it to u better. Anyways, do u discredit the Bible's authenticity? My brother, don't let the devil use you. Kindly inbox me n we can talk more on this |
Nigerians should expect him to fulfill his promises The poster above me has been arrested for kidnapping one housemaid called Anita Hogan |
Gracyel:no b ownlay. Eye pencil for forehead day change race? U be ezigbote nwa afor |
Patience Jonathan no day wear dress made by Italian designer? |
(Jumping) one reason I hate jogging in the morning is cos my pireek swings left to right so now I'll try to do jumping alone in the morning |
(Yawning) Na wah o I need to change my toothbrush o. This one don turn to wig o |
Oh k. See Lateef if u wan go market tell me abeg make u for help me buy rat gum |
My dear with sincere gratitude to the information contained in this post, I humble n clearly state that my true intention of accepting to invest my time on this topic is simply to read the silly comments n laff. Therefore with even deeper gratitude I gently wish to withdraw the statement I made above cos everything u r reading from me is total .....hsibbur |
My dear I no day greet anybody. Who no wan sleep make e open eye. Dem no day tell person |
Where u day go, this girl? That thing that is scratching you will start itching u soon then your eye will clear |
Her dress n skin color match the surrounding environment. But I will give you a better response later, make I just rush drop this thing for house first. I day come |
Abeg I day go work I just say make I wave una. |
Oh k, now that you have find the geh. Wetin u want make mama Patricia do with the beans way she don already grand? |
Ejoor o mi ti soro be. I just want know how much for charcoal now. I need to start my corn roasting business for boundary again. |
Wait o I just won ask weda anybody for here remove my eyelashes when I day sleep |
Come paschal bring my trium charger abeg. My ba3 don die since yesterday |
Sheet day catch me o. Abeg where Una toilet toilet day? |
I get luck last night o.this pidgin way we day neglect so can save lives o. As I day stroll last night one big dog just run up to me n nearly bite me o. I no no when pidgin take comot for my mouth n the dog just understand n withdrew. Abeg o :- |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 73 pages)