₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,144 members, 8,429,511 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 03:13 AM

Toggle theme

Jascon1's Posts

Nairaland ForumJascon1's ProfileJascon1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 73 pages)

PoliticsRe: T.B. Joshua Claims He Prophesied About Xenophobic Attacks In South Africa by jascon1(m): 5:07pm On Apr 17, 2015
Ah I just day remember those days of tales by moonlight
PoliticsRe: . by jascon1(m): 5:06pm On Apr 17, 2015
If u ask me, Na who I go ask?
PoliticsRe: Olisa Metuh Needs Training For The Role--------lai Muhammed by jascon1(m): 5:05pm On Apr 17, 2015
My guy I won advise u one thing. Before u comot for morning try to remove the wire of your DSTV in protest of Nigerian killed in SA
RomanceRe: Ladies Or Guys, Who Determines The Seriousness Of A Relationship? by jascon1(m): 5:03pm On Apr 17, 2015
Abeg make Una help advise me o. Ive been home since mornig. I flush my house key inside toilet last night. Is it right for me to come out thru the window?
PoliticsRe: Deiziani Did Not Support APC by jascon1(m): 5:01pm On Apr 17, 2015
Oh k
See help me call that woman way day sell kpanla
PoliticsRe: Photos: Attention Great Imo Lites, Beware Of This Lady by jascon1(m): 5:00pm On Apr 17, 2015
Which motor day go Nnewi from Ibeto bus stop?
Nairaland GeneralRe: Okonjo-iweala Says Nigeria Is Not Broke Anymore by jascon1(m): 4:58pm On Apr 17, 2015
Nigeria get match today?
PoliticsRe: Why I Usually Wear Palm Slippers - Sen. Obanikoro by jascon1(m): 4:56pm On Apr 17, 2015
Alright we don hear.
Abeg help me call Nene make she help me buy agidi and Ankara for junction if she day come back from salon
RomanceRe: His Experience With A Chronic Masturbator.. by jascon1(m): 4:11pm On Apr 17, 2015
Abeg who get blue pen make I take sign check for my friend?
RomanceRe: Would You Support Your Spouse To Collect 5billon And Give Up Sex 4ever by jascon1(m): 1:43pm On Apr 17, 2015
Op if sulap u with my left hand en
PoliticsRe: Nigeria Army Storms Sambisa Forest 2 Rescue Chibok Girls In Boko Haram Detention by jascon1(m): 1:36pm On Apr 17, 2015
See wetin happen to me yesterday o. As I day press my fone to comment for this topic Na I mistakenly enter my neighbor compound. If u c my neighbor dogs eh. Their face big like full human being. I no go fit tell u detail of wetin happen but as I day type so Na only one finger I day use type
PoliticsRe: El – Rufai, Decries Kaduna Violence by jascon1(m): 1:35pm On Apr 17, 2015
Abeg make Una no vex o. I day find one of my old friends her name Na nkoli. She fair, short one kind come get dimple for her chinks. She day do jerry coil and her nose big small
Any information pls let me know
PoliticsRe: Obasanjo Writes Buhari by jascon1(m): 1:31pm On Apr 17, 2015
Abeg if Una see on I bread make Una help me call am. I just buy bama yesterday
PoliticsRe: Buhari Speaks With Saharatv, Said He Will Force Ministers To Declare Assets by jascon1(m): 1:30pm On Apr 17, 2015
See wetin happen to me o. As I day press my fone to comment for this topic Na I mistakenly enter my neighbor compound. If u c my neighbor dogs eh. Their face big like full human being. I no go fit tell u detail of wetin happen but as I day type so Na only one finger I day use type
PoliticsRe: How Nigeria Spent $61 Billion To Free South African, Others From Apartheid by jascon1(m): 1:29pm On Apr 17, 2015
By the time wen Dem day spend that money my papa day find money to go school
PoliticsRe: How Nigeria Spent $61 Billion To Free South African, Others From Apartheid by jascon1(m): 1:28pm On Apr 17, 2015
Who send Dem?
CelebritiesRe: Wizkid Want His Fans To Design The Cover Art For My Next Single "Expensive Sh$t" by jascon1(m): 1:27pm On Apr 17, 2015
See wetin happen to me yesterday o. As I day press my fone to comment for this topic Na I mistakenly enter my neighbor compound. If u c my neighbor dogs eh. Their face big like full human being. I no go fit tell u detail of wetin happen but as I day type so Na only one finger I day use type
PoliticsRe: Photos Of Ado Ekiti In Big Trauma.. by jascon1(m): 1:26pm On Apr 17, 2015

For Incoming Government And He by jascon1(m): 1:25pm
See wetin happen to me yesterday o. As I day press my fone to comment for this topic Na I mistakenly enter my neighbor compound. If u c my neighbor dogs eh. Their face big like full human being. I no go fit tell u detail of wetin happen but as I day type so Na only one finger I day use type
PoliticsRe: Sule Lamido Of Jigawa Will Be Leaving N11bn Debt For Incoming Government And He by jascon1(m): 1:25pm On Apr 17, 2015
See wetin happen to me yesterday o. As I day press my fone to comment for this topic Na I mistakenly enter my neighbor compound. If u c my neighbor dogs eh. Their face big like full human being. I no go fit tell u detail of wetin happen but as I day type so Na only one finger I day use type
Music/RadioRe: Music Is So Spiritual!! See This Mad Man Singing Story For The Gods By Olamide by jascon1(m): 1:24pm On Apr 17, 2015
See wetin happen to me yesterday o. As I day press my fone tocomment for this topic Na I mistakenly enter my neighbor compound. If u c my neighbor dogs eh. Their face big like full human being. I no go fit tell u detail of wetin happen but as I day type so Na only one finger I day use type
PoliticsRe: Xenophobic Attacks Increasing, Says Nigerian Union - VANGUARD by jascon1(m): 1:21pm On Apr 17, 2015
Well if u say make I comment, I go tell u say the death toll in boko-haramed Nigeria is higher than south Africa. But I'll reserve my comment
Nairaland GeneralRe: Nigerians And Slang...wots Ur Own Favourite Slang??? by jascon1(m): 1:19pm On Apr 17, 2015
This topic just remind me of the slang way I forget for house. Abeg make I just rush go bring am. Make Una wait o
CultureRe: Is This Tribal Mark Or Wickedness?? by jascon1(m): 1:17pm On Apr 17, 2015
Ah embarassedI been wan comment before but I just remember the way one army man take slap me for junction yestiday.
In fact make I go check for road first weda any army man day there
PoliticsRe: Rev Fr.mbaka Is The Only True Pastor by jascon1(m): 1:15pm On Apr 17, 2015
Abeg as Una day talk so make I just rush go house go remove the beans way I put for fire. U day come back
CelebritiesRe: Denrele Poses With A Lady (see Photo) by jascon1(m): 1:09pm On Apr 17, 2015
Na Una sabi the one Una day talk
PoliticsRe: Obanikoro And Amaechi Embarrass Themselves In Twitter Fight by jascon1(m): 12:55pm On Apr 17, 2015
Abeg if una c shoemaker make Una help me call am
PoliticsRe: Obanikoro And Amaechi Embarrass Themselves In Twitter Fight by jascon1(m): 12:50pm On Apr 17, 2015
Abeg I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning?
PoliticsRe: How Juju Forced Me Out Of Govt House, By Ajimobi by jascon1(m): 12:45pm On Apr 17, 2015
Oh k
Abeg kerezin day Una filling station?
RomanceRe: Check Out: 4 Best Sexual Positions Girls Can Adopt For Any Penis Size by jascon1(m): 12:33pm On Apr 17, 2015
Na wah so all these Na just for two minutes?

Abeg borrow me 50 naira make I take buy corn I go give u back later
PoliticsRe: Ado-ekiti Locked Down:all Roads Blocked by jascon1(m): 12:31pm On Apr 17, 2015
Na who hold the key?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 73 pages)