Jascon1's Posts
Nairaland Forum › Jascon1's Profile › Jascon1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 73 pages)
Abeg who get Opel car for sale? |
Abeg I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning? |
Wait o! She never marry before? |
Na one month remain o. For u to make that change. |
Oh boi I Bleep up yesterday o. Where I day press fone Na I go mistakenly enter my neighbor compound. N if u c him dogs eh. 6 of Dem their heads be like full human being. As am talking now Na one hand I day take type for my fone na |
My dear, if u ask me Na who I go ask? ![]() |
Abeg if anybody c oni bread maker Una help me call am. I just buy bama yesterday |
Abeg make una advise me, I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning? |
Oh k. Abeg if Una help me see that woman way day hawk bitter kola make Una help me call am. I need to buy am for my cousins for Osun state. I no just understand this disease way Dem say e say kill ppl for there |
Abeg I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning? |
Abeg I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning? |
Abeg I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning? |
Abeg I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning? |
Abeg make u advise me o, I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning? |
Abeg I mistakenly flush my door key inside toilet last night. Is it right for me to come out through the window this morning? |
South Africans reassemble bush men well well |
Una no where I go fit see butter kola buy around here? |
Abeg help me buy moi moi for mama kehinde place. Make she put 2 ishor, 1 kpormor, 2 skarki and stew on top. Then make she put rice 70 naira for another plate with 2 meat and 3 round about. Give am this 200 naira tell am say I go balance her money for evening. |
I won go owo ti kpoju bus stop but, If I enter bus from beggar how can i reach there without stopping at charity bus stop? |
Abeg help me buy moi moi for mama kehinde place. Make she put 2 ishor, 1 kpormor, 2 skarki and stew on top. Then make she put rice 70 naira for another plate with 2 meat and 3 round about. Give am this 200 naira tell am say I go balance her money for evening. |
Abeg as Una day discuss so make I just rush go check my child n our housemaid for house |
Abeg help me buy moi moi for mama kehinde place. Make she put 2 ishor, 1 kpormor, 2 skarki and stew on top. Then make she put rice 70 naira for another plate with 2 meat and 3 round about. Give am this 200 naira tell am say I go balance her money for evening. |
Yes, if he has money |
Oh k we don hear But I day find the aboki way day repair shoes for here. Abeg if anybody see am make Una help me call am. |
Abeg help me buy moi moi for mama kehinde place. Make she put 2 ishor, 1 kpormor, 2 skarki and stew on top. Then make she put rice 70 naira for another plate with 2 meat and 3 round about. Give am this 200 naira tell am say I go balance her money for evening. |
Well Na true t prof talk share. E don tay wen I don day warm my hand to slap nollywood. They r really taking us back |
Prof u never enter u don start to criticise mike ozuruonye. Am sure Tonto dike breast won't survive Ur tenure |
Abeg help me buy moi moi for mama kehinde place. Make she put 2 ishor, 1 kpormor, 2 skarki and stew on top. Then make she put rice 70 naira for another plate with 2 meat and 3 round about. Give am this 200 naira tell am say I go balance her money for evening. |
Abeg how much Dem day sell dat old Volkswagen? (Tortis car) |
I no c the other leg of my shoe. Abeg make all of Una check Una leg well fes |