₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,256 members, 8,449,442 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 07:03 PM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 69 pages)

Forum GamesRe: One-word Association by jaymobb(m): 2:40pm On Aug 23, 2008
anuofia
Jokes EtcRe: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 2:36pm On Aug 23, 2008
im sight don dey fail am
Forum GamesRe: One-word Association by jaymobb(m): 2:35pm On Aug 23, 2008
otondoh
Jokes EtcRe: Atm Intel. by jaymobb(m): 7:39am On Aug 23, 2008
;d ;d
Jokes EtcRe: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 7:47pm On Aug 22, 2008
wetin u think
Jokes EtcRe: Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d by jaymobb(m): 11:49am On Aug 22, 2008
lol
Forum GamesRe: One-word Association by jaymobb(m): 11:14am On Aug 22, 2008
Darkness
Jokes EtcRe: Everybody by jaymobb(m): 10:40am On Aug 22, 2008
tyty no mind am make she dey form lord of wars 4 usgrin

@chioya

shebi na 4 your backyard u dey manufacture the ak-49 bicos the one wey me i dey aware of na ak-47 undecided
Jokes EtcRe: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 9:57am On Aug 22, 2008
chioya:
*scratches hair*
the weavon don use 9 months 4 your head try make u change am

back to topic

wetin sound sultan get to d wit d fight
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by jaymobb(m): 9:47am On Aug 22, 2008
yes i agree grin u nko
Jokes EtcRe: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 9:40am On Aug 22, 2008
u don be don king 4 here abi

oya tel me who you feel go win this fight
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by jaymobb(m): 9:37am On Aug 22, 2008
bifor nko d thing suppose dey bent so e go fit dey reach hard to get places grin
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by jaymobb(m): 9:32am On Aug 22, 2008
agbero babe grin oh u think say i go fear bicos u mention lawyer cheesy hahaha nothin 4 u madam
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by jaymobb(m): 9:09am On Aug 22, 2008
this mama johnny na just noise maker
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by jaymobb(m): 9:07am On Aug 22, 2008
just wait let me get in grin
Jokes EtcRe: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 9:03am On Aug 22, 2008
chioya shebi u don dey add maggi to the fight abi
Jokes EtcRe: Everybody by jaymobb(m): 7:26am On Aug 22, 2008
wetin dey happen here
Jokes EtcRe: Kate And Biola (grammatical Errors) by jaymobb(m): 7:21am On Aug 22, 2008
Your head was not corrected
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 9:05pm On Aug 21, 2008
lol

make we just free am grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by jaymobb(m): 9:03pm On Aug 21, 2008
@studio

nwanne correct  cheesy

But Nna where is your smallie wife now grin
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by jaymobb(m): 8:36pm On Aug 21, 2008
i cant fit shout lipsrsealed
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 8:33pm On Aug 21, 2008
i meant make u no mind tufe

the yeye boy wan shine 4 here im don forget sey pple wey knw am reach house dey NLD
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by jaymobb(m): 8:29pm On Aug 21, 2008
@savana

jaymobb abi u don blind angry

@studio

omo hw fa na
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by jaymobb(m): 8:18pm On Aug 21, 2008
wetin savana forest dey yarn abeg
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by jaymobb(m): 8:15pm On Aug 21, 2008
no mind am
Jokes EtcRe: Honesty by jaymobb(m): 5:07pm On Aug 21, 2008
lol
Jokes EtcRe: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 5:03pm On Aug 21, 2008
dont let my age deceive u cos i av stil got enuf gas in my tank 4 u grin
Jokes EtcRe: Who Is The King? by jaymobb(m): 4:46pm On Aug 21, 2008
no comment yet
Jokes EtcRe: . by jaymobb(m): 4:27pm On Aug 21, 2008
Did you hear jeovy's wife divorced his broke ass
Jokes EtcRe: ruby and her son, jeovy by jaymobb(m): 4:25pm On Aug 21, 2008
@post

you no go kill person wit laff grin
Jokes EtcRe: Little Johnny Goes To Catholic School by jaymobb(m): 4:21pm On Aug 21, 2008
shatap
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by jaymobb(m): 4:19pm On Aug 21, 2008
abi o, she must hear this tyme grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 69 pages)