Jokes Etc › Re: Fine Boy Equlibrium by jaymobb(m): 6:30pm On Aug 17, 2008 |
heartbreak ke, dat kain tin no fit do me and tufe now |
Jokes Etc › Re: Free I.T Training by jaymobb(m): 6:25pm On Aug 17, 2008 |
chei! ! o boy just no condemn am to permanent wheel chair o  |
Jokes Etc › Re: Fine Boy Equlibrium by jaymobb(m): 6:24pm On Aug 17, 2008 |
tufe no mind dem
tomorrow wen heartbreak show u go see dem for romance section dey lament this love is wicked |
Jokes Etc › Re: Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d by jaymobb(m): 6:11pm On Aug 17, 2008 |
4 wat
na me be the producer/special efx director/script writer/then i get small role 4 d film sef
na jeovy go do camera man |
Jokes Etc › Re: Free I.T Training by jaymobb(m): 6:07pm On Aug 17, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Free I.T Training by jaymobb(m): 5:57pm On Aug 17, 2008 |
nathin gabry, just grown men stuff. @tufe by the tyme u flog am your koboko she go blive your govt  |
Jokes Etc › Re: Fine Boy Equlibrium by jaymobb(m): 5:49pm On Aug 17, 2008 |
Tufe leave all these babe make them dey form 4 here
we knw every |
Jokes Etc › Re: Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d by jaymobb(m): 5:43pm On Aug 17, 2008 |
see mojo actin 4 here |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 5:38pm On Aug 17, 2008 |
see this yeye boy o abi u don forget say u use the shoe offset debt wey u dey owe me
and remember say u neva pay me for dat orkirika boxer |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 5:28pm On Aug 17, 2008 |
na real wa o |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 5:19pm On Aug 17, 2008 |
this tufe sef, abeg make poverty no kill u so na bicos of u see cmon beef 4 my plate na im u dey shout like kraze man |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 4:53pm On Aug 17, 2008 |
;d ;d |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 4:52pm On Aug 17, 2008 |
*falls hard and hits his head on the ground*
ynash go kill u one day |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 4:07pm On Aug 17, 2008 |
you knw every  |
|
Forum Games › Re: One-word Association by jaymobb(m): 3:47pm On Aug 17, 2008 |
religion |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 3:46pm On Aug 17, 2008 |
talk now |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 3:34pm On Aug 17, 2008 |
bomb ke
me i don take off 4rm here |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 3:13pm On Aug 17, 2008 |
Fowl is a word for local chicken here in naija |
Jokes Etc › Re: Iteuns Cums Late. . . . by jaymobb(m): 2:55pm On Aug 17, 2008 |
mummy's boy small thing u go begin cry. yeye  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 2:54pm On Aug 17, 2008 |
so wetin she wan type bifor na "tufe is officially a fowl" @gabry u wicked o  |
Jokes Etc › Re: Who Ituen Really Is ;d ;d by jaymobb(m): 2:47pm On Aug 17, 2008 |
bifor nko wetin im be  God na Godfada Devil na area boy abi u don forget  |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 2:42pm On Aug 17, 2008 |
she dey miss me.  |
Jokes Etc › Re: Who Ituen Really Is ;d ;d by jaymobb(m): 2:39pm On Aug 17, 2008 |
tufe u dey find who u go disgrace today abi  @gabry tel d devil's sista to come meet let me give her d koko |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by jaymobb(m): 2:17pm On Aug 17, 2008 |
see wetin hunger dey do you |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 2:13pm On Aug 17, 2008 |
my broda calm down now wey d winch dey  |
Jokes Etc › Re: Iteuns Cums Late. . . . by jaymobb(m): 2:10pm On Aug 17, 2008 |
ta
na ur wowor face im dey fear |
Jokes Etc › Re: Who Ituen Really Is ;d ;d by jaymobb(m): 2:08pm On Aug 17, 2008 |
she be winch  tufe save me a plate abeg |
Jokes Etc › Re: Fine Boy Equlibrium by jaymobb(m): 10:18am On Aug 17, 2008 |
gabry u go begin pay consultancy fee o for all these explanations we dey give u  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 10:15am On Aug 17, 2008 |
Hahahaha! ! tufe u see as u just spoil pple pikin finish  oya u beta explain the rest to her |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Kills Jeovy 4 April Fool Prank! by jaymobb(m): 10:07am On Aug 17, 2008 |
tufe oya explain it to her afterall u r a medical student  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by jaymobb(m): 7:10am On Aug 17, 2008 |
Miss fish  |