Jaymobb's Posts
Nairaland Forum › Jaymobb's Profile › Jaymobb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 69 pages)
![]() |
shebi is now question for question abi anyway my wives them dey dere houses and offices, u nko, where your hubby them dey |
where r ur husbands |
jeovy so u don show u create confusion dis morning come take off abi make amadioha fire ur head 4 there o ![]() u beta come and postrate here so i go fit flog u koboko @ gab sorry my dear the word 'amebo' means gossip u r right. i guess u r learning fast and dont worry i wil deal wit jeovy alright |
na "roll rizla" u sabi, igbo don chop dat ur brain finish see as u b like bonka fish, chop food u no go gree, ![]() |
hey! young woman hw r u doing |
mallam thread ![]() |
poor jeovy wey d babe dey, make she show my side make we run tins o jare ![]() |
ta! ! why u dey waste ur time odeshi my broda o, bullet no dey enter body |
nigerian onyinbo dont worry, u r welcome my sista |
when u don't have money u wan pursue babe why wont u go tru hell as for we, we just kick back, chill and lounge na the chicks dey go tru hell |
we dont care |
una dey confuse abi |
![]() |
union of deafo clan |
@tufe i ddnt have beef wit u, u steal am comot my cookin pot @clemcy na who u feed, u wey hunger wan finish |
thank God say una don dey hear |
abeg no b jeovy again |
@tufe long time no beef ![]() |
mumu no b d role wey director hand give u, u go play simple thinkin |
thank you kayemjay u sef knw say me i try for that ur role ![]() |
![]() |
thlank thlank all for d oscar award playing the role of d life and time of kayemjay was taskin chai 'e no easy to b krazeman o' ![]() so i thlank you 4 d award ![]() |
@chioya i understand u, @clemcy u don dey find my trouble ![]() |
sorry kayemjay i bin wan show dem as kraze person dey take do o, na y i copy you ![]() |
hahaha i agree too ![]() |
see monkey o u don fall my hand well well carry my name dey lie to all those babesna wetin make u carry 'jay' go put for ur last name, make e luk like say we relate |
which one b the 2 guys again clemcy dis 2 confused rats don dey see vision o ![]() |
see u village champion, thank God say u knw the babe too much for you ![]() |
jeovy wey start d quarrel don run jeovy abeg come and explain the real meaning of amebo to this pple |
![]() @beemex haba i don dey kraze ![]() |
no mind kay d boy wan toast u but im no sabi hw im go take start |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 69 pages)

