Jaymobb's Posts
Nairaland Forum › Jaymobb's Profile › Jaymobb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 69 pages)
y im no go see am no b for im front im dey stand dey wait make im chop finish so im go take nylon pack the rest go |
strolls in oh! ! just this fellas and their ibkaye craze, 'una well done o' strolls out |
opens room finds out there are no dude and bros in here just the ladies "must be girl talk time" hello ladies hw ya'll doing walks out |
like i said earlier BOTH |
BOTH |
nice |
HAHAHA ![]() showbobo na u b that ![]() |
mamalet |
;d ;d ;d |
ok advice, 1.No let am knw say na okada u dey ride |
my own phobia no dey ur list y ![]() |
lmao |
|
bush boy you no get respect 4 ur elders again abi ![]() |
na touch and follow and she sabi select her magas ![]() |
see as u resemble thief ![]() |
chai!! b like say ibk don catch anoda mugu ![]() |
confession |
jeovy a whole tufe na im u talk say u understand say im dey reason upside down ![]() thank God we don knw pple wey dey kolo here ![]() |
death |
see format, you just dey give d guy hope abi ![]() |
bite |
hahaha, the babe don deny my guy ![]() |
na im i come chop all the insults wey dem b wan give you but anyway wat are friends for ![]() |
lion king 1,2 and 1/2 mulan 1 prince of eygpt finding nemo shark tale meet the robinsons pocahontas1 d two was crap from bug's life to ant's life to ant's bully how the emperoh lost his groove from alladin to alladin and the forty theives ratotoullie tarzan 1 jungle book 1 cars incredibles1 havent seen the 2 yet little mermaid happy feet was just there over the hedge was just there shrek1 alrite a bit but the rest i just can't stand it peter pan spirit hoodwinked, very good flushed away final fantasy i think the spirit within or sometin hercules the hunch back of notredame from spiderman to superman to wonderwoman to the incredlble hulk to biker mouse to swat cats etc all the cartoon listed are vry good ones i think u guys can watch as long as it is cartoon i av seen them all abeg my people no vex o but i just love them |
come i don steal ur babe b4 abi dem send u |
she licks me like a lollipop ![]() |
dis fcukin mad man again ![]() |
Bleep ya'll ![]() |
na u ask question na u stil answer ursef i thank God for u atleast u don dey well small small sha |
![]() u think say na only like free thing ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 69 pages)
