Jaymobb's Posts
Nairaland Forum › Jaymobb's Profile › Jaymobb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 69 pages)
@ segun b like say dey don bounce u tire for embassy this one wey b say na wetin u wan do ![]() @topic na which kain tin b dis one ademiller ok o, if na only me i go drink poison die make i fit go were my mates day o jare but if we be two say ademiller and i, i go leave d babe make conji finish am. rubbish |
my goodness, wetin my eye dey see so name comot from where, u beta talk oooo |
ta! ! close ur mouth there essa princess ko, ni |
see dem first lady as she just dey deny |
see ur toothless kuvuki mouth wey hunger don chop , so u wan deny ur pple now abi ![]() |
where u from come sef "hey |
kuvukilites poor pple for una whole cheif to dey wear dis kain pams shoe i wonda wetin dem members go wear sef |
like play like play kolomental pple don dey full here |
this word "amebo" wey just cause quarrel finish 4 here |
clemcykul:clemcykul forget matter d statistics dey right. dat boi dey kolo |
@clemcy hw body now |
clemcy be like say im don tire to kraze ![]() |
for what shoot u, dat one na waste of bullet |
nothin dat boy no fit do o and me i stil love my bla bla bla @gab how do u knw he's not online |
AnthonyKil:for your mind, ![]() anyway, stupid that's chinese by d way ![]() |
ituen wont let me he has threatened to cut off my bla bla bla if i talk ![]() |
Okanran:okanran,me mumu abi. b like say u don smoke pass ur guage abi |
gab i av gat proof too ![]() |
AnthonyKil:coa ni zu zong shi ba dia |
@anthony idiot, na me u dey cal gay, u fool may u never know a day's peace or night rest. may u rot before u die and may u die and die alone may your soul be ferried down to the deepest pit and may u burn there forever, idiot u beta watch what u say here and shey na me say make u understand wetin amebo mean mumu, olodo oshi, useless pikin inshort talking to you is like giving goat a certificate. waka go o jare pikin |
so na this kain shoe sauce dey wear dey pursue ibkaye, dat boy get mind o |
jeovy you don buy case ![]() |
sorry dude i dont intend to explain natin try askin any nigerian u might b hanging out wid wat i mean sorry dude |
this one wey ashton jake dey drink panadol on top gab headache b like say im too like d babe |
joesph na who say make you talk jeovy oya come and explain to us how amebo and sweetheart take relate |
natin just think the dude has lost his mind, talkin about him havin this dream and you were his shawty |
no wahala o as long as when you finish shining the car you will come and park it for the owner ![]() |
holythug:chai see mugu 13 |
see this bla less man o ok una both go play monopoly for pent house abi |
palmie mixed wit power horse come chop bitter kola join person no go ask u where u dey go again ![]() |
im neva comot you don dey miss am already ''oya holythug come make we go chop fried yam for across so u go get energy wen u show'' |
me i don tire to ask am b like say the only onyinbo wey dey teach am na 'go', 'come' and ''keep guessing'' |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 69 pages)




