Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by jaymobb(m): 7:31pm On Jul 24, 2008 |
even you too wey get one eye dey pursue woman too |
Jokes Etc › Re: Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d by jaymobb(m): 7:22pm On Jul 24, 2008 |
question  ? |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by jaymobb(m): 6:39pm On Jul 24, 2008 |
jeovy na where your madam waka go |
Jokes Etc › Re: If Only Jeovy Knew . . . . . . by jaymobb(m): 1:22pm On Jul 21, 2008 |
bad belle people |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by jaymobb(m): 1:19pm On Jul 21, 2008 |
see them item 7 members @jeovy and princesa come una weddin date no dey eva reach  |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by jaymobb(m): 11:21am On Jul 21, 2008 |
wen i dey beg u no gree  i don settle my bori o jare  afterarr na blood dey run for my vain no bi water |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by jaymobb(m): 11:04am On Jul 21, 2008 |
see wetin conji dey do some pple |
Jokes Etc › Re: Plastic Surgery by jaymobb(m): 10:57am On Jul 21, 2008 |
borehole |
Jokes Etc › Re: Deserved Death by jaymobb(m): 10:55am On Jul 21, 2008 |
clemcy no blame am na 4 where im go pursue woman im lost all im teeth |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by jaymobb(m): 10:52am On Jul 21, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Ibkaye @ Da Beach by jaymobb(m): 7:08pm On Jul 11, 2008 |
no comment yet |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by jaymobb(m): 7:06pm On Jul 11, 2008 |
come ibkaye, small tin u go bring out ur tongue
na wetin sef |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 6:59pm On Jul 11, 2008 |
so u don dey shine dat ur teeth again |
Jokes Etc › Re: Check Ma Files: by jaymobb(m): 6:56pm On Jul 11, 2008 |
no time to read |
Jokes Etc › Re: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by jaymobb(m): 6:53pm On Jul 11, 2008 |
hungry pple |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 6:51pm On Jul 11, 2008 |
i just wan buy the case  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 6:40pm On Jul 11, 2008 |
na u and who dey shine teeth sef |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by jaymobb(m): 2:51pm On Jul 10, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by jaymobb(m): 11:58am On Jul 10, 2008 |
me NO.1 civilain
let me catch u wit my banana u wil forget ur apple |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by jaymobb(m): 11:39am On Jul 10, 2008 |
sharapp my friend |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by jaymobb(m): 11:33am On Jul 10, 2008 |
luk at this dreamer o |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by jaymobb(m): 11:25am On Jul 10, 2008 |
so trouble neva find am abi  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 11:55am On Jul 09, 2008 |
to his shrine |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by jaymobb(m): 11:47am On Jul 09, 2008 |
come clemcy shebi ur brain don dey skip again abi |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by jaymobb(m): 11:41am On Jul 09, 2008 |
y u come dey cast sauce 4 here na |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by jaymobb(m): 11:30am On Jul 09, 2008 |
u just dey know
y u think say d boi like breast pass anytin |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by jaymobb(m): 11:25am On Jul 09, 2008 |
the guy has enuf lips to go around
so ladies do not b discouraged or heart broken e go reach every babe 4 here |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by jaymobb(m): 6:29pm On Jul 04, 2008 |
thunder fire ur mouth there  |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by jaymobb(m): 6:14pm On Jul 04, 2008 |
abi o  it is not easy to be popular |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by jaymobb(m): 6:13pm On Jul 04, 2008 |
hmmmmmmmm |
Nairaland General › Re: Offtopic! by jaymobb(m): 12:11pm On Jul 02, 2008 |
buhahahahaa |
Jokes Etc › Re: Chinese Detective by jaymobb(m): 12:03pm On Jul 02, 2008 |
na pope hand i wan carry am go  |