₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,292 members, 8,449,590 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 05:10 AM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 69 pages)

Jokes EtcRe: A Civilized Way Of Dumping A Girl by jaymobb(m): 4:01pm On Jun 26, 2008
na wetin im find go there

infact if u bribe me wit one free bosom i might reconsider
Jokes EtcRe: The Wedding Dress by jaymobb(m): 3:56pm On Jun 26, 2008
grasshopping from one bla bla bla to anoda
Jokes EtcRe: 7 QUICKIES by jaymobb(m): 3:23pm On Jun 26, 2008
u don hear breast and succulent u run come

na because of u all these girls dey wear iron bra wit 20 pins now
Jokes EtcRe: Check Ur Stress Level by jaymobb(m): 2:59pm On Jun 26, 2008
see this one wey get one eye
Jokes EtcRe: Mount Kilimanjaro?unbelievable! by jaymobb(m): 2:46pm On Jun 26, 2008
and u go dey her side

infact i don dey suspect the both of u
Jokes EtcRe: Stupid Boy by jaymobb(m): 2:30pm On Jun 26, 2008
u na numero uno 4 the list
Jokes EtcRe: Check Ur Stress Level by jaymobb(m): 2:05pm On Jun 26, 2008
shebi una don leave wetin d poster talk say make una use check stress level come jump into anoda thing

**inshort everyone here start matching straight to yaba left. Benjay, clemcy oya go to the front and start matchin carry ur pple oya oya**
Jokes EtcRe: I Want Nightnurse by jaymobb(m): 1:56pm On Jun 26, 2008
and dumb ass kids grows up to b like im dumb papa
Jokes EtcRe: Mind Ur Language! by jaymobb(m): 1:53pm On Jun 26, 2008
free bla bla @ bla bla bla.com
Jokes EtcRe: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by jaymobb(m): 12:42pm On Jun 26, 2008
chei see curse
Jokes EtcRe: Naijaman by jaymobb(m): 12:41pm On Jun 26, 2008
na which skul dey award that kain certificate
Jokes EtcRe: The Wedding Dress by jaymobb(m): 12:36pm On Jun 26, 2008
y! as my village handbag u no say i rove u

oya open your mouth make i dey throw am in one by one
Jokes EtcRe: Stupid Boy by jaymobb(m): 12:26pm On Jun 26, 2008
clemcy wey wicked na dash out for free she bin even get for mind grin
Jokes EtcRe: The Wedding Dress by jaymobb(m): 12:09pm On Jun 26, 2008
dont 4get digestive biscuit
Jokes EtcRe: Stupid Boy by jaymobb(m): 11:56am On Jun 26, 2008
yes na as per pastor pikin
Jokes EtcRe: Naijaman by jaymobb(m): 11:33am On Jun 26, 2008
ituen wey don carry akara girl go house na im una dey find
Jokes EtcRe: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by jaymobb(m): 11:07am On Jun 26, 2008
ghost abi na winch make i knw which one dey pursue u
Jokes EtcRe: Naijaman by jaymobb(m): 10:48am On Jun 26, 2008
**come fall inside gutter**
Jokes EtcRe: Stupid Boy by jaymobb(m): 10:37am On Jun 26, 2008
o boi that mean say na cmon kpof kpof u just use impress am then, she come fall mugu
Jokes EtcRe: The Wedding Dress by jaymobb(m): 9:16am On Jun 26, 2008
na im wey grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by jaymobb(m): 9:10am On Jun 26, 2008
abi o

u go tel am finish stil the boi no gree change

clemcy mayb im get ear problem embarassed
Jokes EtcRe: I Want Nightnurse by jaymobb(m): 9:04am On Jun 26, 2008
to new couples dumb ass guy and dumb ass bitch lipsrsealed grin wateva archibishopclem has put 2geda let no one put assunder o
Jokes EtcRe: The Wedding Dress by jaymobb(m): 8:58am On Jun 26, 2008
ta! benjay shun dat format wey u wan use here o

na which day u like go buy wallet

come here wan use idea borrow money from us
Jokes EtcRe: I Want Nightnurse by jaymobb(m): 6:28am On Jun 26, 2008
;d ;d
Jokes EtcRe: what do bank and a woman have in common? by jaymobb(m): 6:15am On Jun 26, 2008
like say na leg u wan use go the remaining trip abi angry
Jokes EtcRe: 3 Days Friday by jaymobb(m): 6:06am On Jun 26, 2008
no mind all this pple dey think say na everyone b student 4 here after dey give dem take home assignment finish dey go bring am come here dey find we bros to solve 4 dem angry grin

benjay hw fa na u don show bak

hw ur trip for the states dey grin cheesy
Jokes EtcRe: Naijaman by jaymobb(m): 1:28am On Jun 26, 2008
boy true talk grin
Jokes EtcRe: God Made Weed (4 Weeders Only) by jaymobb(m): 7:09pm On Jun 25, 2008
cmon will u go and sit down  cheesy

children should learn to hold their tongue in adult talk angry
Jokes EtcRe: God Made Weed (4 Weeders Only) by jaymobb(m): 9:57am On Jun 25, 2008
u do well
Jokes EtcRe: A Civilized Way Of Dumping A Girl by jaymobb(m): 9:57am On Jun 25, 2008
huh
Jokes EtcRe: I Thought I Was Crippled by jaymobb(m): 9:56am On Jun 25, 2008
so clemcy u mean say kayo no dey think at all at all abi cheesy
Forum GamesRe: Dirtiest Parables On Planet Earth by jaymobb(m): 9:52am On Jun 25, 2008
clemcy no mind am, grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 69 pages)