Jaymobb's Posts
Nairaland Forum › Jaymobb's Profile › Jaymobb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 69 pages)
word ![]() |
![]() u no get problem i go even come with tusk and schnapp wit malboro e don tey wey we don dey find job for delib ever since he was deported from libya @ gilgee 10x u don hellep us well well |
word man dey should fry those brains well well make him dey mumu like those manchurian candidates |
delib this job go help u boost ur cv well well @ gilgee u correct jare i go bring yam and turkey come thank u later 4 helpinn my boi secure a very gud job |
no problemo as long as kuvuki defence will help us fry his brain then the file can be kept top secret |
oya delib explain |
confidential ko we hear say una send am on operation desert storm kuvuki defence na the best |
but gunny has other weapon of better mass destruction ![]() i know gunny wont let ify carry him money run |
iyeme wetin happen chei that poor boi |
na u kill am |
stay there they roll ganja person wey u give assignment don leave u go @ gunny after the date abeg gist sauce how the bla bla went o jare |
like say u dey see vision that delib nids a job |
i don believe me sef wan join but we still nid to track that rebel come back nairaland |
that rebel but sauce how u take know |
sad to tell |
until u blind |
chei wit gunz gud luck dear ![]() abeg nack us tori how it went dats if u make it thru the date i mean @ gunny i hear sey u dey give woman bow leg/belle on ur first date. one luv bro |
ituen:head ke na who tell u say im get one sef ![]() |
naijastyle thats the spirit man, jay takes away the weed from naijastyle before he goes crazy |
him birth certificate sef don expire naija bros i hail ooo ![]() |
see them grass smokers ![]() abeg na which one b razzle means razzle ify abeg explain |
this sure doesnt sound like love to me ![]() @ turkey run from ify while u still can. |
@ turkey nowhere they are having ur sweet peppered turkey laps |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 69 pages)


