Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by jaymobb(m): 10:46am On Mar 29, 2008 |
;d ;d |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by jaymobb(m): 10:41am On Mar 29, 2008 |
na ur face dey lie |
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by jaymobb(m): 10:37am On Mar 29, 2008 |
na powdered milk mixed wit goat milk na im gilgee suck as pikin |
Jokes Etc › Re: It's Damn Hard Being A Turkey Meeen by jaymobb(m): 10:28am On Mar 29, 2008 |
oya open your mouth and say something |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by jaymobb(m): 10:24am On Mar 29, 2008 |
@ gilgee you still dey ask abi u no know say birds of the same feather na one mama born dem |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by jaymobb(m): 10:19am On Mar 29, 2008 |
tufiakwa no b me o  na gilgee wit lightest |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by jaymobb(m): 9:11am On Mar 29, 2008 |
for where i dey |
|
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by jaymobb(m): 9:02pm On Mar 28, 2008 |
gilgee that ur flu is very bad |
|
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by jaymobb(m): 8:55pm On Mar 28, 2008 |
if u like make u wear am for bulletproof/iron pant u must b probed for promoting ursef without permission |
Jokes Etc › Re: Iam A Lesbian by jaymobb(m): 8:51pm On Mar 28, 2008 |
no nid, na free my broda |
Jokes Etc › Re: Am Back by jaymobb(m): 8:45pm On Mar 28, 2008 |
u wey don lick am how e be |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by jaymobb(m): 8:43pm On Mar 28, 2008 |
dont mind gilgee
all clemcy nids is more extra moral classes to upgrade too standard/paded |
|
|
|
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by jaymobb(m): 8:27pm On Mar 28, 2008 |
all dis floor members sef na just so so probe una go just probe |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by jaymobb(m): 8:04pm On Mar 28, 2008 |
holythug na who give u promotion for here |
|
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by jaymobb(m): 8:56pm On Mar 27, 2008 |
the 2000 stolen eggs  |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by jaymobb(m): 8:35pm On Mar 27, 2008 |
before nko i dey block ur way |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by jaymobb(m): 8:22pm On Mar 27, 2008 |
4 u oo |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by jaymobb(m): 8:17pm On Mar 27, 2008 |
y r u always confused |
Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by jaymobb(m): 10:11am On Mar 27, 2008 |
cheiho iyemeinho  |
|
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by jaymobb(m): 9:56am On Mar 27, 2008 |
abeg na waitin ify dey find @ify ify waitin happa ur money lost  |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by jaymobb(m): 9:32am On Mar 27, 2008 |
25000 eggs |
|
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by jaymobb(m): 3:29pm On Mar 26, 2008 |
una go wait tire then cos pikin like me no dey cry at all |
|
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by jaymobb(m): 2:41pm On Mar 26, 2008 |
see them dey don come again all this newbie
na yeye dey smell 4 ur side |