Jaymobb's Posts
Nairaland Forum › Jaymobb's Profile › Jaymobb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 69 pages)
spits on the floor dis idiot sef, tufiakwa |
clemcy we all know but where would the fun be if we didnt have idiots like fineidiot in a place like this fineidiot continue o jare ur head no correct oya shoot |
fine idiot indeed ![]() dude go take a flying Bleep at a rolling doughnut and just leave the ladies of nld alone |
warns fine barber for the last time if u knw say them born u well cross this line again |
i will never fall for ur scam ![]() |
sit down there dey deceive ursef no b only hot mouth d won wey dem fry nko u bera mind ur sef |
no wonda |
na ur way before |
;d ;d |
make una leave fineyabber im just dey find mugus and magas wey im go scam tessybaby na fake dollar im dey use pose o |
and brains ![]() |
punches gilgee on his bla bla ![]() so you are still havin those stupid dreams of yours come on will you wake up there ![]() tyty dont mind him he gets like this weneva he smokes his pawpaw leave |
jay accepts mission you know one for all and all for one it will hurt me to see you die in battle ![]() |
she sef no sabi |
go to the battle front wit u then u must b jokin ryte i only go to war with strong GENERAL and u aint one ![]() |
y u dey april fool ursef ![]() |
there are no comments to b reseved in this matter u beta state u part and the role u played in the coup. as for you sam milla u nid to b disgraced, pepper should b rubbed on that ur nyash for unlawfully promotin ursef witout due process. i am working on the reforms @sam milla and tyty i nid those resignation letter on my table now and the apologises too @ tyty i also accept other forms of apologies u know |
as stubborn as a goat so u beta b ready |
i have everything so all i want is sex ![]() |
![]() |
na so we see am too |
na everybody u dey carry corner oneday u would carry monkey and goat to corner all in the name of bla bla |
tyty that boi is deceiving imsef i havent forgotten at all o @ sauce na yellow fever u b o jare i dey c u 4 where u dey control traffic |
na only 4 ur village una dey use fight greet una sef as the minster of tourist affairs of kuvuki i would like everyone to know that it is a land full of milk and honey wit enuf bla bla bla |
1.5 million times but im no dey hear |
u dey mind am na first class im use graduate for ass lickin |
boy yo that pawpaw leave wey u dey smoke its startin to affect all of us o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 69 pages)

