Jaymobb's Posts
Nairaland Forum › Jaymobb's Profile › Jaymobb's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 69 pages)
sorry o i tot u cud read, and u sit there and cal me an idiot little did i know i was dealin wit one, |
patiently waiting o! |
and u too |
@ post very bad |
![]() this shit is just to funny @ benjay o boi na so u like woman reach, |
lol very nice ![]() |
@ tufe d twonk u no come they get respect, my friend do not let me lie u down a flog craze gomot ur body o! i no blame u, na if man grow im go come wait for im fellow man to meet up na y u go fit open this ur mouth. just imagine no respect at all ![]() |
hmmmm and then jaymobb starts to think out loud cud it be |
them no gree so the scannin still continues |
ravenzord:na who tell u say him get one sef, e b like say u don forget him name @ thuglife thuggy baba. Nuff respect man, |
gilgee and ify are sending turkey parts through bluetooth and their pink tooth una no even get respect for mr. turkey again ![]() |
still scannin, |
wettin u wan make i yarn can't u see they are both acting like husband and wife |
Abeg where e dey happen ? [quote][/quote]e dey happen for my end wit enuf turkey parts and beer ![]() |
before nko na so oga ituen want am or you don forget sey him be chief |
na wettin they do una sef see as una just dey disgrace una sef to just prove who go school pass you both berra kiss and make up, babies ![]() |
zombie oooo zombie ![]() |
abeg the matter sef concern me so you fit just talk here no vex, me no b aproko o! |
c u dey answer quetion with question ok let me ask u again where is mimko's pant? |
sleep ke ![]() |
@ mr turkey u are tryin me anyway a stuborn turkey learns its lesson in a hot pot of soup ![]() |
no mind am na wen him go dey smoke plenty plenty grass u can just imagine askin himself who him be that no b kraze ![]() |
simple english "my name is" correct expression "my names are" wrong and please do not say this in public places |
wettin concern u for them matter ![]() |
all na joke |
i just bought some from her and then invited her over to my place so i could settle my outstanding debts @ tufe she no dey for motor park again u fit find am come my place ![]() |


