₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,411 members, 8,450,225 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 12:13 AM

Toggle theme

Jaymobb's Posts

Nairaland ForumJaymobb's ProfileJaymobb's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 69 pages)

Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 8:27pm On Apr 10, 2008
since she tripped and fell on gilgee bla bla bla
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by jaymobb(m): 8:23pm On Apr 10, 2008
gilgee:
See town crier don get mouth oo.
common hold ur tongue there
u gave gateman like u the authority to speak sef
Jokes EtcRe: Am Back by jaymobb(m): 8:15pm On Apr 10, 2008
sauce u ke na lie o jare
Jokes EtcRe: Introduction by jaymobb(m): 11:45am On Apr 10, 2008
na trekers im dey wear dis days
Jokes EtcRe: Shuuu; Na Wetin A Teach Una B Dis ? by jaymobb(m): 11:41am On Apr 10, 2008
very nice one grin grin grin
Jokes EtcRe: How We Toast Them/how They Toast Us by jaymobb(m): 11:39am On Apr 10, 2008
huh
Jokes EtcRe: Lets Laugh At Some Blondes by jaymobb(m): 11:33am On Apr 10, 2008
@tessy

na wa o shocked

iyanga dey slip trouble wan come wake am

na which b ur own sef wey u come dey drink parnadol 4 anoda person headache
Jokes EtcRe: Please, Save A Soul! by jaymobb(m): 11:28am On Apr 10, 2008
na wa o

noring person no go hear 4 NDL
Jokes EtcRe: Lmao by jaymobb(m): 11:21am On Apr 10, 2008
my broda he has really done it 4 u

finally u av a bed space under bridge grin
Jokes EtcRe: Lets Laugh At Some Blondes by jaymobb(m): 11:15am On Apr 10, 2008
ituen:
No wonder because na N5 cigar them dey always smoke
chai that one na gateman clemcy cigar brand b dat o wink
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by jaymobb(m): 11:09am On Apr 10, 2008
wat land are u coming to and wat matter do u want to settle

u are a wanted man i tell u, i av order my men to shoot @ sight thats if u step foot in kuvuki again
Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 11:00am On Apr 10, 2008
na wa o, 
bros na track wettin b this
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 10:51am On Apr 10, 2008
chai grin grin grin
na so worewore bust bottle dey pursue d guy
Jokes EtcRe: Who Knows by jaymobb(m): 10:43am On Apr 10, 2008
if na fineidiot make una forget

he is suffering from intense kolo mentus idiotus grin

so make una no worry i have contacted my pastor to let him knw that fineidiot nids urgent deliverance wink
Jokes EtcRe: Am Back by jaymobb(m): 10:37am On Apr 10, 2008
this una bedroom talk sef hmm
Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 10:33am On Apr 10, 2008
no mind ituen wey dey claim landlord for anoda man property
Nairaland GeneralRe: Nairaland Dundis,mugus And Mumus by jaymobb(m): 12:50pm On Apr 09, 2008
grin grin y i go cross am grin

u sef if u knw say na monkey born u cross am
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by jaymobb(m): 12:47pm On Apr 09, 2008
grin grin grin
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by jaymobb(m): 12:09pm On Apr 09, 2008
@fineyabber

o u just dey know grin grin

me i dey craze o no b today go ask about me pple go tel u wink
Nairaland GeneralRe: Nairaland Dundis,mugus And Mumus by jaymobb(m): 11:58am On Apr 09, 2008
fineyabber:
The door opens,.,.,.,.,.,
A gust of wind follows, changing the atmosphere in the room to one of tension and apprehension
Clemcydawg, Sauseshit and Jaymugu scamper to their feet in reverence, knocking themselves over in their haste to bow down at the towering, authoritative figure at the door.

<><><>Behold,
FINEYABBER majestically strolls in, shakes Iteun and warmly kisses Tessy(looks like she had kellogs this morning)


the king is back boys! Clemcy,sauce and jay, you may now rise to your wobbling feet. Thank you.
hahahaha grin grin grin o boi u dey make me laugh

wat an idiot

he has finally admitted he is the KING OF IDIOTS so automatically u top the list u published.

@fineidiot
kip it going. , o wat an idiot
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by jaymobb(m): 9:32am On Apr 09, 2008
trouble na im b my last name sef

gilgee no worri ituen na my broda if im try anytin i go rush report am 4 papahand grin
Jokes EtcRe: Am Back by jaymobb(m): 9:24am On Apr 09, 2008
question
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by jaymobb(m): 9:21am On Apr 09, 2008
he was busy collecting shandi from bus drivers
Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 9:18am On Apr 09, 2008
oracle u don go smoke again abi angry
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by jaymobb(m): 9:12am On Apr 09, 2008
srry u are a bit late as u know bori no b fire wood

u nid to take permission from fineidiot grin
Nairaland GeneralRe: Nairaland Dundis,mugus And Mumus by jaymobb(m): 9:07am On Apr 09, 2008
o boi u havent missed muchgrin
Nairaland GeneralRe: Nairaland Dundis,mugus And Mumus by jaymobb(m): 10:48am On Apr 08, 2008
[i]***rushes out to get my sef a crate of beer.
chai iyeme*** grin grin
[/i]
Jokes EtcRe: Can You Read This? by jaymobb(m): 8:38pm On Apr 07, 2008
no
its because im no finish skool so dats wat u get
Jokes EtcRe: Ghana Must Go by jaymobb(m): 7:37pm On Apr 07, 2008
it is gilgee google wink
Jokes EtcRe: Men Again by jaymobb(m): 7:27pm On Apr 07, 2008
angry angry
Jokes EtcRe: Am Back by jaymobb(m): 6:38pm On Apr 07, 2008
dem just teach am for sunday school

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 69 pages)