Politics › Re: #PantamiResign Trends On Social Media by Jayrow08: 2:37pm On Apr 16, 2021 |
Watch and see he will not disturb u guys about NIN again |
Christianity Etc › Re: Pastor Rukendo Peters Buys Wheelchair For Crippled Man Who Came For Dedication by Jayrow08: 12:23pm On Apr 16, 2021 |
Haba! nobody even follow dem come alter come rejoice with them |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Slavia Prague Vs Arsenal Europa League ( 0 - 4) On 15th April 2021 by Jayrow08: 8:57pm On Apr 15, 2021 |
Olamilekan08: Waoh! So Roma get Nigerian supporter. Na Romeo no b only Roma
My blood is Red |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Slavia Prague Vs Arsenal Europa League ( 0 - 4) On 15th April 2021 by Jayrow08: 8:53pm On Apr 15, 2021 |
Shamsuddeen1051: United fans Bros, 4 lyf oooo
Arsenal dey hungry me, if dem no ft handle me make dem call Chelshit come |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Slavia Prague Vs Arsenal Europa League ( 0 - 4) On 15th April 2021 by Jayrow08: 8:43pm On Apr 15, 2021 |
Anybody wey win between Arsenal Vs Villarreal make e come meet me 4 final make I teach am real football |
Celebrities › Re: Adetutu Alabi: "Sex Work Should Be Legal" Tribal Mark Model by Jayrow08: 8:39pm On Apr 15, 2021 |
Na bad thing we dey promote 4 dis country now! |
Christianity Etc › Re: Meet Gbenga Alalade, Architect Behind Living Faith Ark (Photos) by Jayrow08: 7:51pm On Apr 15, 2021 |
No one else will build Nigeria for us, Nigeria will be built by Nigerians. |
Politics › Re: President Buhari Returns From UK by Jayrow08: 7:09pm On Apr 15, 2021 |
Aisha Buhari go travel back to Dubai now |
Phones › Re: FG: Issuance Of New Sims To Resume April 19 by Jayrow08: 7:05pm On Apr 15, 2021 |
I repeat, Pantami do ur worst |
Crime › Re: Someone Stole My Phone But I Got His Number From Gmail How Do I Go About It by Jayrow08: 6:06pm On Apr 15, 2021 |
nakaman: just search javaguru I search am I see d name dem highlight am with yellow I no understand |
Crime › Re: Someone Stole My Phone But I Got His Number From Gmail How Do I Go About It by Jayrow08: 6:03pm On Apr 15, 2021 |
nakaman: just search javaguru Am new here, am still trying to understand how this blog works. 10nx sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Slavia Prague Vs Arsenal Europa League ( 0 - 4) On 15th April 2021 by Jayrow08: 5:18pm On Apr 15, 2021 |
Ruggman: Arsenal will win tonight and qualify for the semi finale 4where! |
Nairaland General › Re: The Snake I Killed In An Uncompleted Building Beside My House (Photos) by Jayrow08: 5:15pm On Apr 15, 2021 |
ChiefSosa: Give us full gist before we start dey curse am. Me and mama mudiaga no dey like to dey waste our curse! If Una lyk make Una call me mumu I gree all I want is she can never go free. I bring dis bastard come my cabal oo we gist watch movies not knowing she has her deadly plan to steal, I even see her off not knowing she has stolen my phone. |
Nairaland General › Re: The Snake I Killed In An Uncompleted Building Beside My House (Photos) by Jayrow08: 1:34pm On Apr 15, 2021 |
airminem: Comot her glasses make I see her face wella Na only pics wey I get b dat her number dey here nw, d girl na thief |
Nairaland General › Re: The Snake I Killed In An Uncompleted Building Beside My House (Photos) by Jayrow08: 11:40am On Apr 15, 2021 |
fridayakpos: when u dy Bleep her u no call us to rain Bleep on her,now u need our epp to rain curse on her, do it ur self cus we no be ifa I no bleep her even if I bleep her na dat one go come make her steal my phone abi, wetin dis guy dey talk self |
Nairaland General › Re: The Snake I Killed In An Uncompleted Building Beside My House (Photos) by Jayrow08: 11:36am On Apr 15, 2021 |
[quote author=ChiefSosa post=100814164]Give us full gist before we start dey curse am. Me and mama mudiaga no dey like to dey waste our curse![/quote I like dat! If Una lyk make Una call me mumu I gree all I want is she can never go free. I bring dis bastard come my cabal oo we gist watch movies not knowing she has her deadly plan to steal, I even see her off not knowing she has stolen my phone. |
Nairaland General › Re: The Snake I Killed In An Uncompleted Building Beside My House (Photos) by Jayrow08: 11:16am On Apr 15, 2021 |
Abeg make Una help rain curses to this phone theft her name na Lovette, here is her number 0812 182 8607, 0816 081 7065 and pics
|
Properties › Re: World's Most Expensive House 'The One' In Bel Air, Los Angeles (Pictures) by Jayrow08: 9:41pm On Apr 14, 2021 |
Witch gan go c dis one e go repent |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid UCL (0 - 0) On 14 April 2021 by Jayrow08: 9:05pm On Apr 14, 2021 |
If na Man. Utd miracle must surely happen 2night
jst 2goals to qualify |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Borussia Dortmund Vs Manchester City UCL (1 - 2) On 14 April 2021 by Jayrow08: 9:00pm On Apr 14, 2021 |
ReeLoaDead: If the score remains like this, City are out. Someone please explain, I thought City has more away goals with the aggregate score at 2-2? Nothing like dat bro since d first match was played in dia home and it ended 2:1, dat means BvB have d upper hand for scoring away goal. As it stands now if it ends 1nil Mancity is out |
Sports › Re: Why I Returned To Kano Pillars – Ahmed Musa by Jayrow08: 6:59pm On Apr 14, 2021 |
Baliqeez: Moo bro. It's only strange in Nigeria. It happens a lot in Southern and Northern Africans not to talk of Asia and So Moo bro. It's only strange in Nigeria. It happens a lot in Southern and Northern Africans not to talk of Asia and South America. It helps boost the Local league and also help in keeping him fit. It's not about the money but being relevant in Nigeria squad. You r absolutely right bro, but am jst looking at it in another perspective that's all. |
Sports › Re: Why I Returned To Kano Pillars – Ahmed Musa by Jayrow08: 6:44pm On Apr 14, 2021 |
Truly dis life no balance |
Science/Technology › Re: This Caterpillar Mimics A Scary Skull To Keep Predators At Bay (Photos) by Jayrow08: 6:15pm On Apr 14, 2021 |
Na sense |
Celebrities › Re: I Never Had Sex With Chioma - Peruzzi by Jayrow08: 11:18am On Apr 14, 2021 |
If u yansh am 4 korro who go knw? |
Sports › Re: Neymar Celebrates PSG Win Kimmich's Face (Photos) by Jayrow08: 11:15am On Apr 14, 2021 |
Immaturity is all I see |
|
Politics › Re: Enugu Opens Lion Busiess Park, NEPZA, NOTAP Applaud Decision Behind It by Jayrow08: 8:50am On Apr 14, 2021 |
geemd434: I will Teach you how to trade Crypto currency. Contact me. Interested |
Celebrities › Re: Ozo And Nadia Buari Spotted Together (Pictures) by Jayrow08: 9:32pm On Apr 13, 2021 |
Ozo why now! Nengi go start to cry now |
Crime › Re: Policeman Shot As Gunmen Kindap Abuja Residents by Jayrow08: 6:00pm On Apr 13, 2021 |
Gunmen everywhere |
Romance › Re: At What Point Do You Give Up On Chasing A Girl by Jayrow08: 4:04pm On Apr 13, 2021 |
Na Lovette b dis girl name na bastard thief she be.. here is her numbers 0812 458 8375 0812 182 8607
|
Crime › Re: Someone Stole My Phone But I Got His Number From Gmail How Do I Go About It by Jayrow08: 10:58am On Apr 13, 2021 |
walteriyke: Drop his number here let all the Naira land errs. FLash the hell out of him Good day sir, This idiot bastard thief stole my phone, her name is Lovette, dis her numbers 0812 182 8607, 0812 458 8375 |