European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Manchester City UCL (1 - 2) On 28th April 2021 by Jayrow08: 8:43pm On Apr 28, 2021 |
Angelfrost: Which slaughterhouse?!!... The same place ordinary Man United take dey train?!!
Abeg, talk another thing!!!  Bros, Man Utd no Ordinary oo na normal thing 4 us make we dey patch dia ToTo 4 dia us. |
Politics › Re: SSS Arrests Usman Bugaje For Criticising Buhari’s Handling Of Insecurity by Jayrow08: 7:54pm On Apr 28, 2021 |
In that case Una go arrest pple tire... Buhari ur Gene! |
Sports › Re: Timo Werner Misses Big Chance To Score Vs Real Madrid, Fans React (Photos) by Jayrow08: 1:41pm On Apr 28, 2021 |
Make e go meet Iheanacho make im cut soap 4 am |
Romance › Re: Can't Get Her Off My Mind, I Need Help!! by Jayrow08: 12:36pm On Apr 28, 2021 |
Bcoz of ToTo o |
Politics › Re: Insecurity: Smart Adeyemi Weeps On Senate Floor by Jayrow08: 12:32pm On Apr 28, 2021 |
Na today... Baba go sit down! |
Politics › Re: Ortom: Buhari Is Working With Fulani To Take Over Nigeria (Video, Graphic Pics) by Jayrow08: 12:29pm On Apr 28, 2021 |
See dead body 4 ground Nobody even put hand 4 head, *chai* dem don dey use to am self. |
Politics › Re: How Terrorists Are Taking Charge Of Borno’s Ungoverned Spaces, Highways by Jayrow08: 5:33pm On Apr 26, 2021 |
We get Presido for this country so? |
Crime › Re: Igbariam Attack: Fulani Herdsmen Accused Of Killing COOU University Students by Jayrow08: 5:25pm On Apr 26, 2021 |
Come, wetin dey happen 4 Nigeria now? I go vex o |
|
Crime › Re: Ghanaian Man Kills His Girlfriend For Denying Him Sex (Photo) by Jayrow08: 9:05pm On Apr 25, 2021 |
Because of ToTo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds Vs Manchester United (0 - 0) On 25th April 2021 by Jayrow08: 1:20pm On Apr 25, 2021 |
Body go tell Leeds today |
Christianity Etc › Re: The Lords Chosen: Vikings Cult Leader Surrenders Gun & Accepts Jesus (Photos) by Jayrow08: 10:39am On Apr 25, 2021 |
NwaAmaikpe:

The hardest thing to do is to let go of sin and surrender your life to Christ. But the easiest thing to do is to backslide after giving your life to Christ.
I'm sure my own pastor has gotten tired of me because I come out for every Sunday's altar call.
But isn't that why the altar call is there in the first place? Bad guy |
Celebrities › Re: Omotola Jalade-Ekeinde: I Was A Millionaire At The Age Of 18 When I Got Married by Jayrow08: 9:50pm On Apr 24, 2021 |
Omo sexy gist us more |
|
Celebrities › Re: Cubana Chief Priest Bags PHD - Doctorate Degree From Ghana University - Pictures by Jayrow08: 9:39pm On Apr 24, 2021 |
Wetin money no ft do? |
Sports › Re: Get Awesome Graphics Design Here by Jayrow08: 9:32pm On Apr 24, 2021 |
|
Jobs/Vacancies › Re: Recommend a Smart Online Skill To Learn Pls by Jayrow08: 2:34pm On Apr 24, 2021 |
Unityp: Smart online betting.I mean abitrage betting. I have been eating from it since 2018 How does it works? |
Politics › Re: Governor Uzodimma's Rolls Royce Destroyed (Pictures, Video) by Jayrow08: 2:30pm On Apr 24, 2021 |
We get presido so? |
Foreign Affairs › Re: Israel's Navy Ready To Attack Hezbollah From The Sea Like Never Before by Jayrow08: 11:01am On Apr 24, 2021 |
dawnomike: I wonder why humans can't just agree to live in peace... Na Baba God do am |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh: I Will Ensure That Baba Ijesha Rots In Jail by Jayrow08: 9:47am On Apr 24, 2021 |
For dis Baba Ijesha case i still be Doubting Thomas |
Sports › Re: Musa Makes Pillars Debut In 5-2 Victory Over Dabo Babes by Jayrow08: 8:54am On Apr 24, 2021 |
Body no dey do Musa somehow? see field wey im come dey play ball |
Romance › Re: He Blocked Me For No Reason. by Jayrow08: 10:55pm On Apr 23, 2021 |
That is how I invited this bastard idiotic being over to my place not knowing she came to steal my phone, she blocked me also. God go catch am las las Name: Lovette Phone number: 08121828607, 08160817065 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (0 - 1) On 23rd April 2021 by Jayrow08: 10:46pm On Apr 23, 2021 |
No b dis same Arsenal wan follow Villarreal play next week |
|
Politics › Re: Garba Shehu: Those Who Can't Forgive Pantami Are The Problem by Jayrow08: 9:40pm On Apr 23, 2021 |
Gerba Shehu your papa |
Crime › Re: Someone Stole My Phone But I Got His Number From Gmail How Do I Go About It by Jayrow08: 8:18pm On Apr 23, 2021 |
javaguru: how I go fit help you Na one basket girl thief my phone ooo and na person refer me to you for here say u ft track stolen phone |
Crime › Re: Someone Stole My Phone But I Got His Number From Gmail How Do I Go About It by Jayrow08: 8:15pm On Apr 23, 2021 |
javaguru: contact me via 07017437117 I will bro, 10nx! |
Celebrities › Re: Peter Okoye: 'I Make More Money Now As A Solo Singer' (Video) by Jayrow08: 5:48pm On Apr 23, 2021 |
U get joy? |
Crime › Re: Primary School Teacher Arrested In Oyo For Sodomizing His Male Pupils (Photo) by Jayrow08: 4:24pm On Apr 23, 2021 |
The devil that lead u will guide u in jail |
Celebrities › Re: Linda Ikeji Excited As Her Son, Jayce Goes To School (Photo) by Jayrow08: 4:03pm On Apr 23, 2021 |
I notice something about the second pics, Linda no want make im pikin head b like Ibo own e con dey adjust d hairline 4 am |
Politics › Re: Pantami Can No Longer Enter UK, USA, EUROPE - Deji Adeyanju by Jayrow08: 4:00pm On Apr 23, 2021 |
Una dey see as Nigeria dey dull abi |
Family › Re: Anambra Woman Gives Birth To Quadruplets After 16 Years Of Marriage (Photos) by Jayrow08: 11:24am On Apr 23, 2021 |
Jesus never fails |