Crime › Re: Gunmen Kidnap Family Of Five In Ondo, Demand N10 Million Ransom by Jayrow08: 12:39pm On Apr 06, 2021 |
DibyDo1: We need God on this Country
Anyway, Please I will Design a Professional Logo or Letterhead for your Product or Company For 2k Only Heal our land O GOD. bro, whr u base I 4 lyk learn all dis professional logo stuff |
Education › Re: Polytechnic Lecturers Begin Indefinite Strike Nationwide Over Neglect by Jayrow08: 11:29am On Apr 06, 2021 |
Pple jst dey do anyhow dey lyk 4 dis country |
Sports › Re: "Salah Will NEVER Forget The Incident With Sergio Ramos" by Jayrow08: 11:26pm On Apr 05, 2021 |
Franckelv230: Po wetin? For Ramos abi who?
You think we are talking about Christensen of Chelsea or lindelof for man u? I don't want to mention madguire because that one is no defender Come on, it's Able SEGIO RAMOS YOU ARE DISCUSSING? Unless you don't pogba to play ball again for life.
It's only pepe that can challenge Ramos, because the two are killer sqauds. Do u know who they are calling POGBOOM atall? dat guy ya werey gan oo no look small eyes look am oo as for Madguire wey u call am dat one is a beast on his own no go diaa oo |
Sports › Re: "Salah Will NEVER Forget The Incident With Sergio Ramos" by Jayrow08: 11:03pm On Apr 05, 2021 |
babatee90: the convo is for only champions league clubs bro not Europa Chelsea fan sighted. See who is talking, u r not even sure maybe u will even b among d top 4. Ordinary Wesbrom naim bulala Una yansh |
Romance › Re: I Stopped Masturbating 7 Months Ago - Nigerian Lady Celebrates by Jayrow08: 10:22pm On Apr 05, 2021 |
obembet: It's better than dating those bastard Yahoo boys... I don't do it anyway cos its a sin.
Abeg where is my cucumber.. na joke o  Must u girls date yahoo boys? Go bathroom go wash wetin u wan wash |
Sports › Re: "Salah Will NEVER Forget The Incident With Sergio Ramos" by Jayrow08: 8:15pm On Apr 05, 2021 |
Salah can never 4get am I kuku trust my Pogba e for don give Ramos elbow 4 mouth |
Jobs/Vacancies › Re: Job Vacancy - Experienced Homekeepers by Jayrow08: 4:30pm On Apr 05, 2021 |
Am interested |
Romance › Re: What's Your Worst First Date Experience? by Jayrow08: 4:28pm On Apr 05, 2021 |
Iamvetlander: Make I try her number again Wetin u wan yarn her? |
Sports › Re: Reasons Why You Need To Avoid Sports Betting by Jayrow08: 2:13pm On Apr 05, 2021 |
Betting do really do dis guy strong tin |
Politics › Re: Amotekun Arrests Two Kidnappers, Rescues Three Travellers In Ondo by Jayrow08: 1:21pm On Apr 05, 2021 |
Amotekun to the world |
Politics › Re: Owerri Prison Break In Pictures by Jayrow08: 12:00pm On Apr 05, 2021 |
Insecurity 4 9ja na something else |
Romance › Re: What's Your Worst First Date Experience? by Jayrow08: 11:26am On Apr 05, 2021 |
Iamvetlander: The number no dey go through.....e vex me die E go go, na her friend number b dis
0816 081 7065 |
Romance › Re: What's Your Worst First Date Experience? by Jayrow08: 11:22am On Apr 05, 2021 |
iamclime: You want make boys for the hood help you reason her matter? The babe no try I hate thieves! I will gladly appreciate it sir |
Romance › Re: What's Your Worst First Date Experience? by Jayrow08: 1:03am On Apr 05, 2021 |
JohnSin97: Lol The thing way come pain me pass I msg her say y she steal my phone her reply na PLEASE PRAY FOR ME TO CHANGE That means she has been stealing, abeg am new here shed more light for me as I go take out post dis matter for front page. 10nx! she will not go free. |
Romance › Re: What's Your Worst First Date Experience? by Jayrow08: 12:39am On Apr 05, 2021 |
|
Romance › Re: What's Your Worst First Date Experience? by Jayrow08: 11:07pm On Apr 04, 2021 |
I bring dis babe Lovette na her name come my cabal I no knw say na thief she b, Omo dis babe move my new Tecno F1 wey never reach 3 weeks wey I obtain am. I try calling her she block my number... na her two number b dis 0812 182 8607, 0812 458 8375 and pix na PH d tin happen
|
Romance › Re: My Girlfriend Just Scammed Me by Jayrow08: 2:16am On Mar 17, 2021 |
Wisdomuchennaa: Bro send me how number... Let me find her Bro, I have similar problem Should I send their numbers? |
Romance › Re: I Just Found Out Her Hiding Place by Jayrow08: 2:08am On Mar 17, 2021 |
Sixfeetbelle: No, I didn't.
Where is it? I said Abeg make Una help me My own na phone she still and na only her number I get and she don block me |
Romance › Re: I Just Found Out Her Hiding Place by Jayrow08: 2:01am On Mar 17, 2021 |
Sixfeetbelle: I will definitely remember to tag you when Nigerian men who rape children and murder their mothers are on front page, so you can use your eyes to see how useless and worthless Nigerian men are. Bros didn't u see what I comment |
Romance › Re: I Just Found Out Her Hiding Place by Jayrow08: 1:11am On Mar 17, 2021 |
Abeg make Una help me My own na phone she still and na only her number I get and she don block me |