Celebrities › Re: Georgina Onuoha Reacts To Kemi Olunloyo’s Arrest & Detention In Port Harcourt by jbreezy: 9:18pm On Mar 17, 2017 |
At last, d parrot lands in d cage...mak she dey tok tok for cell na |
Crime › Re: Police Arrests Three Kidnappers In Kaduna, See What They Recovered (Photos) by jbreezy: 11:08am On Mar 17, 2017 |
Evil everywhr...may God kip protecting us |
Politics › Re: 'Even Jesus Christ Did Not Go To School' – APC Defends Ortom by jbreezy: 10:33am On Mar 17, 2017 |
If d illiterates will lead beta dan d literates, let dem |
Education › Re: Osun State University (UNIOSUN ) 2016/2017 Post UTME /admission Thread by jbreezy: 11:09pm On Nov 09, 2016 |
zhorpym1s: That DE likelihood is what I pray for o...... m tellin yu...many d.e aspirants were admitted last yr via supplementary list na |
Phones › Re: Share A Screenshot Of Your Home Screen! by jbreezy: 8:03am On Nov 09, 2016 |
delugajackson: I'd really love to get an iPhone 5s, maybe we can talk if you're interested in selling yours. i still dey enjoy my toy oooh |
Phones › Re: Share A Screenshot Of Your Home Screen! by jbreezy: 6:45am On Nov 08, 2016 |
Iphone 5s
|
Education › Re: Osun State University (UNIOSUN ) 2016/2017 Post UTME /admission Thread by jbreezy: 1:11pm On Nov 07, 2016 |
So d.e list wn't com out wit 2nd list  |
Education › Re: Osun State University (UNIOSUN ) 2016/2017 Post UTME /admission Thread by jbreezy: 11:22am On Nov 03, 2016 |
fineyemi: Yes dear or on monday baba,,,hw sure re yhu |
Education › Re: Osun State University (UNIOSUN ) 2016/2017 Post UTME /admission Thread by jbreezy: 10:27am On Oct 31, 2016 |
tdoggzy01: Evening my people..... I applied via Direct Entry.... HND Electrical/electronic engr........ Upper credit..... From kwara state.... Plsss any hope? i'm a d.e aspirant too..elect/elect...add me on whatsapp wit diz no 09052940792 |
Career › Re: Would You Quit Your Job? by jbreezy: 7:06am On Oct 23, 2016 |
Depends on d pay,,,, |
Sports › Re: "How Soldiers Killed Izu Joseph In His Wife's Presence" - Father by jbreezy: 10:22pm On Oct 19, 2016 |
No mata wat,,,dey ad no right to kill d guy,,,sojos re more lyk assasins nowadays |
Crime › Re: Gunmen Invade Police Station In Ido-Ekiti, Kill Inspector, Empty Armoury (Pics) by jbreezy: 7:41pm On Oct 15, 2016 |
Diz seemz lyk a revenge,,,jst saying |
Politics › Re: Does The Police Have Any Constitutional Right To Go Through A Citizen`s Phone? by jbreezy: 12:05pm On Sep 22, 2016 |
As in diz issue shld b attended to,,,d policemen in ibadan re so naughty eehhhn,,,if dem sight person wey dress wit full swag,,,na to stop am n strt searching fones n pocketz,,,dey've delayed me 4 almost 2hrs b4 cos dey ad to go charge my fone sinz it was dead,,,waz jst lukin n dem n cautioning my anger,,,,abeg, mak una warn dem oooh |
Celebrities › Re: Mc Galaxy Spotted With Sexy Twins In This Photo by jbreezy: 1:28pm On Sep 08, 2016 |
Baba, dia iz love in sharing oooh |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 9:34pm On Jun 21, 2016 |
Fank God oooh,,,pple don dey c dia own sef |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 11:08pm On Jun 20, 2016 |
|
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 7:48pm On Jun 20, 2016 |
Oya holmart, macloaded, ezeugu, yoboyfwend com yia oooh,,,,dem tok sey our pin go ready by wednesday |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 6:05pm On Jun 19, 2016 |
holumart: I got d same message from a firendtoo.. but can this be true?? y did day collect our number den if dey won't send d pin.. infact I don't no this kind poly self.... one to collect pin. everybody... chai m.after we pay dat huge illegal money #God will judge sha ..somebody shu confirm d info from a reliable source please.... jbreezy where u baba, I dey go skool 2mao,,,i wan even sabi weytin dey happen sef,,,, |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 11:46am On Jun 17, 2016 |
holumart: polyib chai.... ogao... hand cross baba,,,take @ |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 10:59pm On Jun 15, 2016 |
lukman4free: for Ibadan poly!!! I was at Ib yestday to confirm d regularization but mostly all the offices where close including ADM office dem dey on strike na,,,burrh ajimobi don dey threaten dem sey mak dem resume or no salary |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 3:47pm On Jun 14, 2016 |
macloaded: abeg tete call the woman or drop her number make we sef call am d tin no true jare,,,,she tok sey jamb neva send anytin,,,she sey if jamb don send am nih, dey wud av pasted it on d admission building board |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 10:49am On Jun 14, 2016 |
ezesun: Let's wait and see. Saw it as well chai,,,i pray mak e b so oooh,,,walai, I go throw bash 4 eko hotel  |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 7:43am On Jun 14, 2016 |
YoBoyfwend: This is to inform all the underlisted students of The Polytechnic Ibadan who applied for regularization of their admissions, that their requests have been processed and approved by Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB). To this end, the students are hereby requested to purchase JAMB e-facility card and go online to complete the regularization process by validating the JAMB registration number allotted to them. The procedure for validation is as stated below: 1.Go to JAMB 2.Click on regularization of admission 3.Enter JAMB registration number allotted to 4.Enter your personal data 5.Thumb print and scan your 6.Submit and 7.Print your letter of admission NOTE: Any student who fails to validate his/her JAMB registration number by Friday, 24th June, 2016 would have forfeited the opportunity to regularize his/her admission. No more complaint will be entertained by JAMB on this issue after the above stipulated deadline.
Macloaded akinsmania4me jbreezy ezesun
Shey na true? Abeg who fit help me check? baba,,,,whr yu c diz one,,,e b lyk sey I go kal d woman 2 confirm sha |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 3:09pm On Jun 12, 2016 |
YoBoyfwend: Jbreezy need your help o.. Drop your whatsapp contact abeg....
Abeg who dey ibadan??
Macloaded akinsmania4me ezesun holumart boss, I no dey whatsapp 4 now,,,burrh na my bbm pin b diz 2AD0CC7F |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 7:46pm On Jun 08, 2016 |
Holmart, macloded, yoboyfwend,,,,cum here ooooh,,,,ib poly don dey on strike ooooh,,,,,chai,,,wch kine life b diz |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 7:59pm On Jun 05, 2016 |
holumart: in fact polyibadan day madt gan... so na d rush hour dem wan give us pin abi what.... really fed up of this school mehn... which kind trash be this----abi dey won't make all of us come do HND for der again.. d.money way dem don collect no satisfy dem.. mtcheew-waiting for pin sha.... yobofwend... macloaded...jbreezy I pray we c dat soon bro, kald d woman,,,,she said jamb go release am diz wk |
Education › Re: Osun State University (UNIOSUN ) 2016/2017 Post UTME /admission Thread by jbreezy: 9:13pm On Jun 02, 2016 |
olaniyi29: na first choice yu don do regularization?? |
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 8:53pm On Jun 02, 2016 |
YoBoyfwend: Another week has ended.... No pin yet..... Polyibadan, which way.......
Jbreezy holumart macloaded baba, we go chill noni oooh,,,burrh I sure sey b4 d ending f nxt wk, our pin go don land |
Celebrities › Re: Wizkid's Baby Mama Says She Doesn't Need Wizkid's Money by jbreezy: 7:09pm On May 31, 2016 |
Weytin she cun nid  ,,,,hiz bucks  |
Celebrities › Re: Wizkid In Yet Another Controversial Situation? by jbreezy: 7:05pm On May 31, 2016 |
Mayb wizkid na tottenham fan,,,e no fit perform 4 leicester na |
|
Education › Re: DIRECT ENTRY Admissions 2016 by jbreezy: 6:18pm On May 31, 2016 |
holumart: tesleem for where? na saki campus I graduated from
don't no any tesleem o kk,,,tink sey na i.b u dey |