Romance › Re: Kill Stress Before Stress Kills You –prostitutes Tell Patrons by jnoz23(m): 4:36pm On May 12, 2019 |
ashawo wey if I fk pass 15mins, she don dey complain? so which 1 be stress killer again? |
Crime › Re: Boy Glued To His Phone, Walks Home With Wrong Parents (Photos) by jnoz23(m): 11:37am On May 12, 2019 |
ekwensu, wetin dem do you? |
Crime › Re: Policemen Order Riders Down Their Bikes To Help Push Their Faulty Armoured by jnoz23(m): 11:33am On May 12, 2019 |
and so? |
Crime › Re: How Woman’s Sumptuous Meal Changed Her Assassin’s Mind by jnoz23(m): 11:31am On May 12, 2019 |
of late, criminals have been getting more stupid! maybe its something in the air? |
Crime › Re: Cops Who Killed Osaze Osagie, Nigerian Student In US, Cleared Of Charges by jnoz23(m): 11:25am On May 12, 2019 |
mental problem caused it tho |
Celebrities › Re: Alibaba Shades Tonto, Writes About Ladies Who Make Fathers Look Like Monsters by jnoz23(m): 11:18am On May 12, 2019 |
delectablegyal: MENASCUM
WOMENAREBUILDERS. d same scum will dig ur psy and impregnate u |
Health › Re: Army Did Not Neglect Lance Corporal Emmanuel (daily Trust) by jnoz23(m): 8:57am On May 05, 2019 |
guys bone, na by im grace we dey live!
as for nig mil, na minus ¹ dem be, we wey dey the job sef ! we just dey try to make ourselves happy cos nobody will do DAT for you!
naso e just be! one love. |
Celebrities › Re: 'Men are dying for my backside, it's my selling point' - Actress, Pat Agwu by jnoz23(m): 5:01am On Mar 19, 2019 |
she is just fat notin else, so which ass again? btw wetin she gain if she get nice ass and lousy slack smelly kitten |
Romance › Re: Have You Ever Had Serious Bad Luck Just After Pre-marital Sex? by jnoz23(m): 11:07pm On Mar 17, 2019 |
i have experienced it too sha, and the most painfull thing was dat i slept with dat gal overnight without touching her! just one quickie dat i rushed to achieve in the morning b4 going to work and the next thing i dey see myself for sanko, wetin never happen for my life. if only i knew, i for just free the girl with the money make she go, but i dey form lagos boy. everything na lesson sha! |
Celebrities › Re: OAP Honeypot: I Am Very Easy To Maintain If You Are Rich by jnoz23(m): 8:39pm On Mar 17, 2019 |
Vince77: An OAP used the word "Maintain" when talking about who she would wanna date?
How do you maintain a human being?
Who dey give dis kind person work sef As in eh, d matter just tire me! she don turn to mikano generator. |
|
Christianity Etc › Re: Pastor Shantelle Jepchumba's Thigh-Revealing Dressing In Church Got Her Slammed by jnoz23(m): 6:49pm On Mar 16, 2019 |
this one na olosho na, wetin she dey find 4 there |
Phones › Re: Meet Qai Qai, The Black Doll That Has Over 120,000 Followers On Instagram. by jnoz23(m): 10:20pm On Mar 09, 2019 |
useless life dat appreciates dolls more than living beings |
Education › Re: Ice Rain In Enugu Today. (photos) by jnoz23(m): 11:48pm On Mar 08, 2019 |
nedubest: how dz one take be better thing? C'MON GERROUT! |
Romance › Re: Chidera Eggerue Marks International Women's Day In Style, Encourages Women by jnoz23(m): 11:38pm On Mar 08, 2019 |
even dat pastor nor go fit raise this boobs back to life! ordinary 24 yrs see ur life! na dis kain one dey spoil pesin jazz! SPITS!!! |
Crime › Re: Somalian Judge Cuts Off Private Parts Of 2 Men For Raping 10 Year Old (PICS) by jnoz23(m): 7:32pm On Mar 07, 2019 |
I LIKE AS UNA IGNORE DAT SATAN GUY, E SWEET ME NO BE SMALL. |
Education › Re: Ice Rain In Enugu Today. (photos) by jnoz23(m): 7:29pm On Mar 07, 2019 |
FIRST BETTER TIN WEY I SEE FOR NIGERIA DIS YEAR |
Celebrities › Re: Dillish Mathews Fights Meriam Kaxuxwena Over Emmanuel Adebayo by jnoz23(m): 7:26pm On Mar 07, 2019 |
MAKE DILLISH BEAT AM ABEG, NO BE TO DEY PRACTICE INTERNET KUNGFU! |
Nairaland General › Re: Dead Snake Hanging On Man's Door In Anambra (photos) by jnoz23(m): 6:27pm On Mar 07, 2019 |
COOK DAT SHI T BOY |
Celebrities › Re: Pretty Mike: "If I Die Today, I Die Alone, What Family Owes Me Is To Mourn" by jnoz23(m): 6:24pm On Mar 07, 2019 |
DAT GAL THO! THOTIANA |
Romance › Re: Warri Man Blasts Guy Who Read Out His Cheating Girlfriend's Text Message by jnoz23(m): 1:27pm On Mar 07, 2019 |
D GUY DIE INSTANTA |
Romance › Re: Bobrisky Has Body Odour - JP Blush by jnoz23(m): 11:37am On Mar 06, 2019 |
TWO SMELLY GAYS |
Crime › Re: Lady Burnt In Ilesha, Osun For 'Stealing Manhood' Was Mentally Ill - Sister by jnoz23(m): 10:20am On Mar 06, 2019 |
YOU ALL KNEW SHE WAS MENTALLY UNSTABLE, YET SHE WAS LEFT TO TRAVEL UNSUPERVISED! THAT IS NEGLECT, STUPID SHITS OF A FAMILY |
Romance › Re: Ebony Lips Accused Of Using 'Jazz' To Marry Oyinbo, Reacts by jnoz23(m): 6:33am On Mar 06, 2019 |
the female hugly no be small |
Crime › Re: Man In Shock After His Niece Returned Home From School With Deep Cuts (photos) by jnoz23(m): 6:12am On Mar 01, 2019 |
d parent still dey online dey rant, na their type make buhari win. internet gangster dem, pikin wey dem take 9 mths carry. its okay. |
Crime › Re: Breaking News! Serious Fight Happening In Ojo, Okoko Axis In Lagos by jnoz23(m): 8:07pm On Feb 27, 2019 |
wetin dey happen na |
Politics › Re: Disquiet In PDP As Jonathan Loses Senatorial District To Sylva, APC by jnoz23(m): 8:03pm On Feb 27, 2019 |
how u take know? |
Celebrities › Re: Uche Jombo Flaunts Her Body In Sexy New Photo(18+ Photo) by jnoz23(m): 4:28pm On Feb 26, 2019 |
SEE KPOMO |
|
Politics › Re: "Me I Was Wakaring About" - Lady Sharing Election Experience On TV, Goes Viral by jnoz23(m): 2:53pm On Feb 24, 2019 |
WHY SHE NO GO WAKA, WHEN SHE DEY FIND CUSTOMER |
Politics › Re: Mary Efeturi: Amaechi Holds Me Hostage With Military, Wants Me To Write Results by jnoz23(m): 2:47pm On Feb 24, 2019 |
AMEACHI, DIS IS NOT ETHICAL O! |
Politics › Re: Man Rescued Scared INEC Official Who Ran Into His Compound In Lagos by jnoz23(m): 10:05am On Feb 24, 2019 |
AFTER RESCUE NA KPANSHING. |