₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,619 members, 8,512,793 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 02:05 AM

Toggle theme

Johnstar's Posts

Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 286 pages)

Celebrities › Re: Celebrities React To Donald Trump's Victory (photos) by johnstar(m): 4:22pm On Nov 09, 2016
Dis nairaland don dey tire me for dis news wey una dey bring up








As dis man win e good
Oya all our 9ja ppl make una do come bck houz make we self knw how we go take purshu d DULLARD comot
Celebrities › Re: Davido's Daughter Imade Rides Her Little Wrangler Jeep Inside Their Mansion(pic) by johnstar(m): 4:15pm On Nov 09, 2016
Seen













Next

Technology Market › Re: Very NEAT Infinix NOTE 2 For Sale by johnstar(m): 3:53pm On Nov 09, 2016
Skain:
28.5k Lagos abule-egba.

And why do u wanna sell
smh

Didn't u check d date d thread ws opened?
Business › Re: Beware Of Nairabet by johnstar(m): 3:06pm On Nov 09, 2016
Heineken:
bro they've not settle it... Am suspecting them.. They don't want to pay us... How cn you win since three days and it's still showing open.. Nairabet is worst... I go leave them go dey play for another place. As fr ur withdrawal... It's supposed to be 24hrs... It's a pity. Nairabet na scam. They should pay us our money
I juz tire for dem

Hw will I make a complain abt dis ? My own concern nw is d payout I made
Business › Re: Beware Of Nairabet by johnstar(m): 1:29pm On Nov 09, 2016
Heineken:
My man no o... Am just tired... I've been refreshing anyhow still nothing. It's like they want to cheat us
hw va ur bet dm don settle d bet?

Nd na how long it dey take nairabet to payout money, becuase I payout since on monday morning, never stil receive alert
Music/Radio › Re: Old-man Styled Puppet Dancing To Tekno's Monica Lover Lover Music by johnstar(m): 1:19pm On Nov 09, 2016
Hmm ok
Foreign Affairs › Re: 5 Reasons Why Nigerians Don't Like Donald Trump - Ovoko.com.ng by johnstar(m): 12:12pm On Nov 09, 2016
K
Music/Radio › Re: Headies Award 2016 Nominees by johnstar(m): 12:03pm On Nov 09, 2016
When its time for d headies

I hope dey won't disgrace der sef again undecided

Lyk our agbon olamide nd co
Christianity Etc › Re: TB Joshua Deletes His Post About US Election On Facebook by johnstar(m): 11:34am On Nov 09, 2016
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin







Pastors and wayo

Politics › Re: NEMA Welcomes Baby In Malkohi IDP Camp, Yola (Photos) by johnstar(m): 10:34am On Nov 09, 2016
All dis ppl nor dey hear world

Pansh pansh weytn happen
Hmm c as d pikin resemble avatar
Education › Re: Abiola, 21-Year-Old Nigerian Medical Doctor (Photos) by johnstar(m): 8:16am On Nov 09, 2016
Ohk
Business › Re: Beware Of Nairabet by johnstar(m): 8:12am On Nov 09, 2016
Heineken:
na the same issue I get o... I win and e dey show open... I tire for them.. Since two days ago... Nairabet no wan sure again
na wao I juz tire for dem o, which kind tn b dis self

Hw far dm don settle ur bet?
Politics › Re: American Voting Center Vs Nigerian Voting Center - Nigerians Reacts by johnstar(m): 8:01am On Nov 09, 2016
ayowonder:
we have a long way to go
we rili hv a long way

I pity d ppl dat votes like dis choi
Business › Re: Beware Of Nairabet by johnstar(m): 5:59am On Nov 09, 2016
akinalabi:
I'm still waiting for your username bros so I can help you take a look.

Thanks.
Hello, please what is going on with my bet I'd
account
I made a withdraw yesterday morning and up till
now I haven't receive any alert
Secondly I placed a bet yesterday morning which I
won d bet and they
haven't stil settled the bet. What is going on? My username cjohnstar
Politics › Re: Nigerian Police Dog Pass-out Parade (Photos) by johnstar(m): 8:46pm On Nov 08, 2016
Hm


I hope dey won't b starving those dogs

We nor wn hear say dog killed a policman o
Crime › Re: Policeman Kills Policeman In Bayelsa Over N20,000 Largesse by johnstar(m): 6:31pm On Nov 08, 2016
Hmm
Business › Re: Beware Of Nairabet by johnstar(m): 6:30pm On Nov 08, 2016
Dis is nt funny at all o
Nairabet pay me my money na
1. I withdraw my money yesterday morning, stil Haven't gotten alert
2. I won a bet yesterday oo, stil showing open instead of bet won
Nairabet pay me my money. Una dey chop ppl money since, una mowt dey sweet I juz manage chop una, to collect d money na wahala
Business › Re: For Nairabet Customers And Agents: Free Bets, Bonuses, Questions Etc by johnstar(m): 6:19pm On Nov 08, 2016
Dis is nt funny at all o

Nairabet pay me my money na

1. I withdraw my money yesterday morning, stil Haven't gotten alert

2. I won a bet yesterday oo, stil showing open instead of bet won


Nairabet pay me my money. Una dey chop ppl money since, una mowt dey sweet I juz manage chop una, to collect d money na wahala
Foreign Affairs › Re: Donald Trump Casts His Vote In US Election, Met By Cheers & Some Boos (Video) by johnstar(m): 5:44pm On Nov 08, 2016
Yawning




Make we talk abt our failed country nigeria


Ntn concern me wit us president

Wen dis recession go end na ehn
Politics › Re: Buhari And Ambode Commission Edo University (Photos) by johnstar(m): 2:03pm On Nov 08, 2016
Bt osho ugly o



C him head lyk bicycle sit
Celebrities › Re: Ooni Ogunwusi Unveils Moremi Ajasoro Beauty Pageant by johnstar(m): 1:49pm On Nov 08, 2016
Hmm
Anytm I see beauty pageant for NL front page I go juz dey remember chidinma mata
Na wao

HW Far dat gal mata abt her deal wit xvideos na, she don sign contracthuh Mehn p*rn star in d making
Celebrities › Re: Actress Rita Dominic Is Sizzling Hot In New Set Of Photos by johnstar(m): 1:48pm On Nov 08, 2016
Madam


Hmm
Phones › Re: Infinix Hot 4 PRO (X556) Official Discussion Thread (REVIEW) by johnstar(m): 1:42pm On Nov 08, 2016
Lol

Nigerians ehn witout una ehn dis nairaland go boring



Confused ppl dem

Person wey juz buy phone say it get led notif

Person wey nvr even use d phone say e nor get led notif


Rili confused ppl
Crime › Re: NSCDC Accused Of Shielding Officers Who Attacked Man, Three-year-old (pic) by johnstar(m): 1:06pm On Nov 08, 2016
K
Phones › Re: I'm Afraid I May Have Bought The Fake Infinix Note 2 Lte by johnstar(m): 9:44am On Nov 08, 2016
Abduletudaye:
Yes, most preferably the PRO. But if you dont have the cash, you can always hover around what you pocket can carry... wink
u hv any idea how much it is? D pro
Phones › Re: Infinix Hot Note2 (X600) Discussion Thread (Official) by johnstar(m): 7:26am On Nov 08, 2016
Me self wn buy o
Phones › Re: I'm Afraid I May Have Bought The Fake Infinix Note 2 Lte by johnstar(m): 11:30pm On Nov 07, 2016
Abduletudaye:
Dont bother looking for it in computer village coz they will sell fufu for you. Its phased out since July/Aug. Go for something else.
thanks bro

Mayb I shuld go for d note 3 den
Politics › Re: Maryam Ali Maiyanga Flown To Maiduguri Via NAF Helicopter (Photos) by johnstar(m): 9:31pm On Nov 07, 2016
morscino:
No explanation for u since u have decided not to know d difference btw "Released" and "Rescued"
hmm for ur mind u wise abi










Wat happend to d 21 released chibok gals?

Cn u nw xplain dat too?


Ewu gambia
Celebrities › Re: E-money Celebrates 7th Wedding Anniversary With His Wife, Juliet (photos) by johnstar(m): 9:17pm On Nov 07, 2016
Nnamdd1:
Wetin E-money Do You?
eblyk say him dey part of the ppl wey dey follow snd him account numba to E money
Celebrities › Re: E-money Celebrates 7th Wedding Anniversary With His Wife, Juliet (photos) by johnstar(m): 9:09pm On Nov 07, 2016
Raydos:
Ritualist undecided
I no sabi u b4 oo

As I check ur profile I no say na small boi u b wey stil dey under ur parent

Na so small pikin dey reason, do make u go sleep, 2morw na sch


Bt u lack sense for weytn u talk

Him use ur mana do ritual abi, dey der dey hate why others dey make am

Abi u think say other ppl go remain poor lyk u ni. DUMB head
Politics › Re: Maryam Ali Maiyanga Flown To Maiduguri Via NAF Helicopter (Photos) by johnstar(m): 8:55pm On Nov 07, 2016
Dis country dey funny me ehn



Boko haram dey kill soldiers







And dsame bokoharam dey release chibok galshuh


I am not understanding at all


Cn somone pls xplain y it is so
Family › Re: Jobless Graduate Welcomes A Set Of Triplets. Photos by johnstar(m): 6:05pm On Nov 07, 2016
Dis ppl sef

U no gt job, u go dey fvck woman

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 126 127 128 129 130 131 132 133 134 (of 286 pages)