Culture › Re: Pako Biscuit Generation Vs Indomie Generation by johnwizey: 11:17am On Apr 16, 2013 |
C as tears dey comot 4 my eyes....menhh...childhood is fun |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by johnwizey: 11:01pm On Apr 15, 2013 |
Nice wrk bro,kip it up |
Politics › Re: Re-construction Of Ijebu-ode Road: Ogun Governor Bows To Common Sense by johnwizey: 3:26pm On Apr 15, 2013 |
@OP ,am nt sure u are alryt. U are talking of common sense on wch part? The FG or OGUN STATE GOVT.? Nw dis is anoda case of abandoned project. d guvnor is tryin to help his ppl only to be turned down by d so called oga at d top. Am tired of evrytin jawe. |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by johnwizey: 10:33pm On Apr 14, 2013 |
Flow gear up nw,u b big boi |
Sports › Re: CAN U17 - Nigeria Vs Ghana 6-1 (Full Time) by johnwizey: 8:00pm On Apr 14, 2013 |
I no evn no say match dey. Congrats tu Dem sha |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by johnwizey: 5:27pm On Apr 14, 2013 |
flow1759: Soroagwa Place was the place to be.
"Man so you hold snake for your hand. U be babalawo oh" Brainbox said. "na ur Papa be babalawo" Man responded.
"That thing wey i do na small thing, i fit chop razor blade and bottle" Man added.
"u no fit abeg" Brainbox said.
"ok make we set money, 2000naira, if i chop bottle and razor, u go give me 2000naira, but if i no chop am, i go give u 200naira, u gree?" Man said. "i gree, but u go chop am like as person dey chop food oh" Brainbox said. "no wahala" Man agreed.
I was beginning to be scared of Man.
So he had this weird talent, and i never knew.
A magician indeed.
Infact as i stared at him, a Snake stared back at me. I was scared.
In Yoruba Language Nkàn bé means strange things. Things were really strange. 1st class coward ni flow. |
|
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by johnwizey: 3:09pm On Apr 14, 2013 |
I dey follow u bumper to bumper flow |
Politics › Re: We Will Deal With MEND - Nigeria Army Threatened by johnwizey: 7:52am On Apr 14, 2013 |
Now u are talking. Deal wt dose BASTARDS |
Music/Radio › Re: Why Is LACE Not Among The. "Top Guns"in The Music Industry?? by johnwizey: 12:15pm On Apr 13, 2013 |
I dont knw either |
Celebrities › Re: PHOTO: Charly Boy & His Entire Family by johnwizey: 11:57am On Apr 13, 2013 |
Mad pikin 4rm gud parent |
Politics › Re: "Governor Akpabio Na Government Chickenboy" - Seun Kuti by johnwizey: 8:26am On Apr 13, 2013 |
When IGBO born are talking,CIGARETTE born shld kip quiet.Seun i feel u |
|
Politics › Re: Two Die As PDP, ACN Youths Clashed In Edo by johnwizey: 8:20am On Apr 13, 2013 |
Garri don tire dem,make dem go chop eba 4 hell |
Politics › Re: Security Operatives Arrest 251 Aliens In Lagos by johnwizey: 7:00am On Apr 12, 2013 |
Dey mst be Boko Haram o |
Politics › Re: Nigerian Banks Cheated Customers By N6bn In 2012- Sanusi by johnwizey: 6:59am On Apr 12, 2013 |
Birds of d same feather |
Celebrities › Re: Reebok Drops Rick Ross Over molestation Lyrics by johnwizey: 6:56am On Apr 12, 2013 |
Sori o di'ck ross |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: The Football Match I Ever Regret As A Player-messi. by johnwizey: 10:43pm On Apr 11, 2013 |
eeyah |
Politics › Re: Why Don't We Have BBC Igbo Or Yoruba Service by johnwizey: 6:59pm On Apr 11, 2013 |
Na me u dey ask? Go start one na |
Jobs/Vacancies › Re: Why Are There No Job Agencies In Nigeria??? by johnwizey: 6:56pm On Apr 11, 2013 |
U can start one @OP |
Phones › Re: What Brand Was The First Mobile Phone Youused? by johnwizey: 6:34pm On Apr 11, 2013 |
*singing in 9ice tone* i am 3310 |
Foreign Affairs › Re: Dubai Police Drive 700-hp Lamborghini Aventador by johnwizey: 6:30pm On Apr 11, 2013 |
If dey shld introduce am in Naija,police 4m go increase na |
Politics › Re: GEJ Challenger Imprisoned for Molestation & Lawyer Takes Asylum In Germany by johnwizey: 6:18pm On Apr 11, 2013 |
Wetin concern me? |
Politics › Re: There Will Be More Power Outages - Nebo by johnwizey: 6:09pm On Apr 11, 2013 |
Nt until u tell us na,we are used to blackout |
|
Sports › Re: Super Eagles Drop In Latest FIFA Rankings by johnwizey: 12:16pm On Apr 11, 2013 |
Havilah93: Now, in last month's rankings, we agreed that the success in south africa was too early to be used in the ranking. I agree that we have not played enough friendlies (in fact, none!) since then, but 31st??. Come on! Wasnt our result in the AFCON considered? No mind dem jare,infact i dont believe in dat trash calld fifa ranking |
Politics › Re: Prepare For Flood: NEMA Warns South-West States by johnwizey: 12:14pm On Apr 11, 2013 |
B4 nko? |
Celebrities › Re: PHOTOS- Ice Prince Thrill Fans In Zambia by johnwizey: 12:03pm On Apr 11, 2013 |
I hpe dey will hear wat he is saying. |
Politics › Re: Politician Jailed For Anonymous Rape After Challenging Jonathan, PDP!!! by johnwizey: 12:02pm On Apr 11, 2013 |
Wetin concern me |
Celebrities › Re: Tiwa Savage And Fiance Having Fun (Pictures) by johnwizey: 12:00pm On Apr 11, 2013 |
Where is the fun  |
Sports › Re: Super Eagles Drop In Latest FIFA Rankings by johnwizey: 11:58am On Apr 11, 2013 |
Fifa, y na? |
Phones › Re: What Is The Full Meaning Of MTN? by johnwizey: 11:53am On Apr 11, 2013 |
Myth Technology for Nigerians |