Johnwizey's Posts
Nairaland Forum › Johnwizey's Profile › Johnwizey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 103 pages)
Kanayo O Kanayo |
RIP to Mr IVF |
Dey even plenty for my syd. I was stopped by one of dem on my way to Benin Republic via Imeko-afon road. Dey are evn many on dat road,i counted up to 7 roadblocks along dat road. D IG nid to do sumtin vry fast. |
SexyDuby: Abeg No kill Flooow o. Na my side him dey wey him dey do d away match so he can't be moved by u. Flow sef see Sexybody so tey him Johnthomas throway double salute!Flow,u go nid dat medicine wey old solja gv u again,so u go dey do cutebliss and sexyduby @ d same tym. |
Flow wey dey tif chicken |
RAWbish |
Na Nigeria dey wan launch am abi were? |
Its gettin more interesting. |
Me sef don sell igbo b4 nw. Nxt pls |
Okocha no get job,na evry party e dey groove |
HBD |
Christ has said it all: they wil kill nd persecute u 4 my sake. |
Lookin 4 attention again. mtcheeew. Foolish kenya,ur contry don tire u abi? |
What next ![]() |
flow1759: if na u, u for stay abi |
flow1759: if na u, u for stay abiSo u switched to JAMES BOND die another day movie |
Ghana will be d loser on the long run. Nice move sha |
Na so lyf b o....afta u don enjoy wt his hard earned moni,u nw left him to cari his cross. Flow/3x fear God o |
Dis is wat i called LAW OF KARMA to the north. |
Wetin concern me ![]() |
BRB |
BRB |
BRB |
Cute bliss: Johnwizey & Bigflamie e don do for both of you,don't derail this thread,you guys shouldn't get worked up over a frivolous issue stop acting like girls here, moreover it won't be nice if u guys derail dis thread dat means provoking flow please please & please u guys should just calm down.thank youThank you ma. My apologies to everyone. |
Bigflamie: Some guys are really dunce naturally. We're here taken on ourselves and one sapheaded buffoon went ahead to insult an innocent man that knows nothing on this.Am nt here to exchange words wit a rude serpent lyk u. U son of a b***h. Cant understand why my beloved NAIRALAND shld registered a pompous toad lyk u. U ragmuffin of a parrot, u mst be frm Judas generation. Nd i hpe u knw hw he ended his lyf. U shld b grateful to ur drunkard fada who used his last kobo to buy u a second hand phone u used in typing all dose rubbish. When u are through with ur boring lyf,take a scissors and dissect ur balls. Damn,y am i evn arguing wit a kid. Amadiora fire u,oloshi |
Bigflamie: And who the hell is this one?YOUR FATHER |
Congratulations.... |
talktimi: There are some people here who'll be angry about 9 releasing a "commercial" album and if you ask them who their favorite American hip hop artistes are, they'll scream Pac or Biggie or Jigga. Listen fo0ls, those guys all release only commercial albums if not their labels will kick them out. This is naija and not america so stop trying to deceive us please people like Comon or KRS One who hardly release commercially succesful albums still make their money of itunes and other download sites, if Mode9 puts All his songs on itunes @ 0.99 cents per song will you buy ? Let the man eat and stop confusing him abegSo, what are u insunuating? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 103 pages)
