JojoArmani's Posts
Nairaland Forum › JojoArmani's Profile › JojoArmani's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
i blame my driver way carry me come here. But bin Y did u waste my seconds. O o o. Driver abeg lets go. Incase next time mind where u will be stoppin. Neva stop any where u see Bin. |
nice thread. Some made me laugh. Will be back soon to include mine. |
I use D for the Day and N for the Night........................LOL [/quote]Vicky dis time no be u go say thanks for me likin ur jokes na me go say thanks for makin my nite wit laughter.[quote author=~vicky~]In a Grade II class, after the teacher taught on TENSES, the class became interactive & she called on Akpors, "Akpors, change this sentence to future tense: 'I have killed somebody.' " Akpors replied with a smile, "U will go to jail" each time i see dis akpors name, my face will start smilling cos dis akpors name will always do sometin funny. Lolz |
laugh wan kill me for dis thread. See names. Me go ansa hmmmmmm(thinkin) Jac Kie chan. Lolz mikuz: mumu, na chinese name be that?must u abuse am b4 u correct him or abi u and him get beef b4. |
mikuz: Hope say no be wetin ya bf do you wey you post for us so. Cos ya byday falls in may too.nice joke!laughs mikuz wetin booqee do u. Lolz |
hahahahahhhahahahahahaha Booqee no carry type of joke come my side cos heeeeeeeeeeeyyyy. De joke make sence joor |
this joke make me smile a little. But kenneth u should start it lets follow. As seun don introduce follow follow. |
mekaboy: THESE TOP COMMANDERS NO DEY FINISH OO, THEY KEEP ARRESTING THE TOP COMMANDERS EVERYDAY, I AM WAITING FOR THE DAY THEY WILL TELL US THAT A BOKOHARAM TOP COMMANDER FACTORY WAS DISCOVERED IN KANO, WHERE THEY MANUFACTURE TOP COMMANDERSseconded. U re so on point. Everyday they arrest SUSPECTED Boko haram leader. LISTEN TO DE ENGLISH SELF. They not even sure if he is de Boko haram leader or if he is a boko haram member "suspected" No mind dem jare. Next pls |
Vivly u try, where ve u been since, is been loong i see ur comments, missed it a little. 30 30 30 30 30 30 |
Mynd_44: Boko haramMynd dis is de second time u re above me, de next time u wont be dis lucky. |
Mynd_44: Noting I am just allergic to stupi-dityhahahahahaha Mynd u funny, anyway am enjoying ur allergic to stupidity |
vicky ur jokes too make sence, laugh don make people dey ask weda i dey crazy. Pls incase of next time put caution so dat we will know wat we are about to read. Me like de joke jare, abeg more. @ekeroyal. Thanks |
Mynd_44: There is only one qualityhmmmmm mynd wetin Onila do u? |
For me 1. She must love me more( most important for me) 2. She must be educated and wise. 3. She must be kind and caring 4. she must be friendly, social and easy going. And she must always have a happy face, (as in always wearing smiles) 5. She must be a chef. ( as in takin cookin as a hobby) |
crackhouse: Not a new joke but why using sister this time?. My hand no dey oSeconded |
urchildhoodsucks if ur mum no bath u outside. Urchildhoodsucks if u no watch micheal knight rider. Urchildhoodsucks if u no write love letter. |
buhahahahahaha laughin in pigin. Laugh wan kill me for here. O boy u try jare. Me likey |
jokingmary: Wetin make this my driver carry me come here sefHahahahahahahahahaha abeg here is de joke. Sorry bros. U still ve whom to blame(driver) while me carry myself come here. Who i go blame. Though bin is havin fun. Boy carry on jare |
pls next time if u cant make people laugh dont waste ur time creating a thread. Smh . . U just wasted my time readin dis emmmm emmmm emmm. |
no comments just passing. |
funny thread but like it sha. Hmmmmm still counting, i will be back to ansa it. Flashaldrin: looks like you are my birthday mate!buhahahahahahahha laughin in pigin. |
LesbianBoy: The assertion should be changed to ''Behind every successful man there is a nigerian woman there to run down his finance!!!''Buhahahahahahahhahahahahaha laughin in pigin. But there re still gud women there to ginger u. |
mynd u re lucky u re above me. Dont wanna tell a lie about cos i enjoy ur comments. Brb i pray de next person above me wont be dis lucky. I wish it will be ... . . . . . . . Lol |
hahahahahahaha pls dis joke too make sence. Me likey. |
Vicky and Tlz4real why re u girls take it personal. Is just a joke. Thank God am a guy cos i dont carry hand bag everywhere i go. |
@poster na u sabi. |
Vicky ur time plenty and u get mouth too, see as u dey attack everybody dat say anytin about u. Ur jokes make sence shaa and even ur attack join. |
na wa o o even as i dey read dis tin my teeth no even show. Poster u just wasted my seconds readin dis. Mtchwwwwwww |
Nice One Don. U remind me de old days. But no ditto in ur letter. Lolz |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
