Justscorch's Posts
Nairaland Forum › Justscorch's Profile › Justscorch's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Must ur phone be rooted? |
All4naija Damn bruh why did u have to ruin this nice thread |
Una still dey here dey talk plenty? If I no vote for APC make I know why |
A special thread for players of the above mentioned game,let's share ideas |
Na wa oh,offering before service start? Anyway I understand sha cos alot of people dey like enter 5mins before New year and leave 2mins after the new year,una no go miss offering again Lai Lai |
I have seen better,give me 20likes and I will post her pic |
OP come and sit down lets talk. Ehen my daughter what do u want us to do with this story kwanu? |
So no cable inside sef |
stanconnect:Marriage no be do or die affair abeg Africans with this marry by all means mentality, if she like make she act mojo persin wen wan marry her go marry her.she looks happy that's what is important, do u too bro n stop castigating |
I'd still hit that ![]() |
Confuse their life's by forgiving them,but never forget.then after she might have removed 20 abortions for u find one virgin,smallie settle down with.. But u gan sef persin touch ur girl booobs and assss for party u no talk,u well so? |
softnipples:Sooo uhm "scratches head" I'm darkskinned so watsup? |
Last minute kori |
I noticed it ohh Na wa oh so 99.9 turned upside down na 66.6, Hian thanks OP for the enlightenment |
Where the style na,this Op must be high on banger smoke,see as dem gather like malu |
Na walking stick and small plate remain to collect alms |
cao:Some side missions feel like u still playing the main story though there are some that will totally drive u crazy, eg.. there was a side mission I had to escort a lost buffalo back to its stable, I mean literally had to walk (not run) behind the damn animal to direct it home,the distant was far as hell and the roads where filled with bandits n shit,after the struggle though I opened up a whole lot more of side missions which was good for me cos I got better weapons and armor. so it does pay hugely too if u decide to play side missions. ME3 was a good game (not the greatest in its series) but it was okay,yeah the ending sucked but the overall gameplay was aiight,u shud have just played it and made ur own personal verdict about the end. |
I don't see Dragon age inquisition on that list, and this is why I don't send forbes surveys , Cao u need to try the game I mentioned, it's an RPG just the way u like em,takes a bit to master but wen u get the hang of it u will never drop ur pad down,I'm approx 20hrs into it and it's just beginning, I have SOM (shadow of mordor) as well but I stopped playing it cos of same repetitive gameplay u talked about,please get DA:I HAPPY NEW YEAR CAO HAPPY NEW YEAR NL |
Good news to who? Abi na u give am belle nii? Wa this year is too fresh for all this tatafo lifestyle |
Coded ritual things |
Okay first off fucck the mod that banned my main NL acct (youmour) stoopid prick,wish cao was the only mod on NL ..mtchew Neways I have been playing Dragon age inquisition for a week now,initially I wasn't digging the game cos it felt dull and there were lots of things u need to memorize and shiit which totally put me off but I was like "Why this oyinbo dem rate these dull game so high",when u understand the physics and mechanics of the game it's really not bad,the problem I had was hugely my fault,I wanted to breeze through the main objectives and just end the damn game but it's IMPOSSIBLE,the game really punish u.u have to go in-depth,u have to explore and play side missions as well so u could power up and face tougher foes,I wish someone told me that earlier sha,neways I'm still exploring and powering up and so far so good the game is having a hold on me,might take me awhile to end it cos mehnnn there's so much to do and the world is fuccking huge,so there it is. VERDICT: if u are a fan of skyrim and mass effect (though I never played the former) then u shud cop this game,might take u awhile to understand the gameplay and stuff but when u do u will totally love it |
Cut he's manhoood and collect 10m from the family ,in fact |
One minute the girl na "he" next minute the father na "she" I no even know weda the creditor na man or woman |
I love her more via the fact say she no bleach,Choi her punnani go dey drip coconut water. God abeg lay me this kin ctrl na |
Richard no worry yasef,I understand how u dey feel.no becos say the money weigh na just say u no blow,plus say u know for certain she dey blow other guys raba raba na hin dey really vex u.pay me 50k and I go direct u on what to do to chop ur own share of the kanda. Free tip: look for way to get her unclad pics,most especially the ones she took with guys and threaten to show her mother if she doesn't pay u 200k,una fit price reach 150k last last |
Hollawaley:Niggaa u bengay |
Wetin concern the guy,my guy just dey knack dey go as women no wan use dia head na to kukuma use am for dem |
Razz team,razz concept |
kristina1:This girl sef,Wida u making my preek stand |
Hmmm there's nothing wrong in it oh if u ask me but for ur mum to freak out maybe she don see am for ur eye say u like fucck and she no wan hear say u stretch body for night mount ur bro pinini Btw
|
Hollawaley:Sai = abokii diafore Sai Buhari = abokii Buhari Common sense things |

I so dislike guys who bleach! Yurk 