Justscorch's Posts
Nairaland Forum › Justscorch's Profile › Justscorch's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Some people just dey utterly ungrateful,Kai see as God send helper to person life but dem kon use dia own hand spoil every every,wallahi if I fit get person when go take pity on me give me work and even fly me go Yankee I go dey grateful die.I just dey vex for here..kai |
At 62yrs wetin you dey marry another wife for? Instead make you dey reason your presentation and thesis before God,baba na wa ta ya |
My phone sef fit do am,show me him canvass as him dey paint or idontbilivit |
Wetin happun you wan use us take do rituals? ![]() |
Him dey die na hin still snap pics,tahh fake gist |
This abokiis dey waka sha,dem for enroll for marathon na whether we go fit win Kenya finally |
cao:You know I actually thought of that,that's why I didn't download the beta,no body get data to misuse mehn,sometimes I wonder how Dimdim take dey do am,beta go come out today next 15mins homeboy done get am. |
All this magicians spoiling the name of the great Houdini and prof peller..men of God indeed. |
This is funny though ![]() |
All this wan you dey talk na bobo,wallahi if I see cheat right now for this Ghana ehn.omo you already know. |
Having a party on a yacht is not the problem ,its the Versace Medusa/Illuminati/devilish shirt I have problem with. |
I spent short time with ekaette,she no allow me press breast sef ![]() |
timidapsin:Oya ax your mummy "wizkid voice" |
centyboy:Vanity dey sweet die |
timidapsin:TOTO |
I have said it before and I will say it again,public execution is the way to save these zoo call Nigeria,let it be televised so it will grip fear to every one . |
Stop molesting the young man ![]() |
Ewwwwww dafuq ![]() |
If you like marry from Venus I don't give a crouching tiger hidden dragon jet Lee like fvck..do ur gaddamn job people |
allanphash7:That one dey |
youmour: |
You dey find children when you go kidnap abi ![]() |
All na still confra things |
Vyntra:Get dragon age inquisition,shadow of mordor is a very dull and repetitive game. |
Finally playing the witcher 3, pretty tight graphics and dialogues, seems I'm gonna be playing this for a long time. |
Whoever believe the naija justice system is working have another thing coming,the police are the worse kind of demons patrolling our streets,I say this with every conviction in me that 60% of inmates are innocent of whatever crime that was charged on them,twice I have been arrested in PH for just minding my damn business,the first one I was standing along the road with an empty cylinder waiting for a cab to go and buy gas when this touts in police uniform screech to a stop in front of me and bundled me into their bus,I thought I was being kidnapped only to reach their station and thrown into a cell,all along I was asking them what my offence was,I stayed in the cell for good 4days,before they even decided to speak to me and the bastards at SARS told me I was a criminal and I was a leader of blah blah gang,the anger and rage I felt at that moment ehn,they started cooking up cock and bull story about how they stormed my hideout and caught me and recovered arms,at that point I didn't know if I should laugh or cry,it was turning out like a scene in a movie,I was tortured for no reason whatsoever to make a confession I know nothing about,it was just by God's grace I wasn't maimed or killed.it got to 9 days when they eventually allowed me to call my people and gave an outrageous amount for bail,from that day I totally lost trust in the Nigerian police,when I hear stories about police men that die,it gladens my heart..you are a slowpoke if you think police are your friends. |
*scratches head* I only enter pant cos it's warm nikan oh,didn't know they were other reasons aside from that oh |
Cos dem too dey uppity,dey too full of demselves Modified: girls like this rubey,farano,prettyjo dem ehn......make I no talk |
No suppose pass 90k with every every Modified: 60k |
*yawns* na wa oh politics no dey tire una,abeg anybody wen go,go win. |


