Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 92 pages)
Wild spot |
Abeg una sure sey I get the gist So the guy informed his boss via text that he is done with the job, coz hin get better offer somewhere else and hin no gbadun the way hin oga take reason one of hin employee case. Unlucky for the guy, na that period oga phone go lose, u no show for work, my phone went missing, oga use vex involve popo, popo charge am go court, Dem slap 50kpa bail on him, guy no get shingba... Dem put am for prison. Guilty conscience trip oga, hin go prison go meet warder, warder talk sey hin bail nah 20k, hin drop am, warder use dat 20k guide, oga use vex enta prison again, I no dey do case again o, moh una free am, prison come reason sey hin report wasn't dated correctly.... This country na drama |
VDM sef no Ja With lot of Voip digit wey full the internet, They ain't stupid to go online with their ip and location unclad, all these things can be mocked.... You don't need any agency to get this guyz, just few guyz is enough, protect their identity, the only thing this guyz just need to do is to play the same games they are playing, that's all..... |
Ghost worker wey dey mountain dey pray make dem increase minimum wage, how market? ![]() U sure sey u being a ghost no go turn reality now.... The virus wey dey deal with Nigerians is that we too like free and fast money, we no like stress, make dat credit alert just dey buzz.. |
Another duo wey no suppose leave, Wk 1: custodian Wk 2: HOH But guess what, they have to go because the show no be one kind show wey dey showcase brilliance, because the organizers know that 52million xvid viewers no send wetin their head, the bwess gats pop out to keep the audience glued |
![]() |
Bro is not sugarcoating anything..... He drop am as e dey hot... ![]() |
Looter jam Looter.... ![]() |
hurumnanya:And if I may ask you, what were the parameters used before u place Yoruba people at same level intellectually as the igbo man, I just hope u won't activate silent mode. And during the coming of buhari and tinubu, who or what made u to understand that your parameters were wrong |
As a guy, u no suppose dey talk too much... The only thing diz guy needs to learn.... |
YouAreNobody:Pain, is that you? |
Make each state governor handle hin state protest Chochocho from the president will only make matter worse |
U wan impress who exactly.... Bro thought his life had an oraimo power bank... |
My line is back.... ![]() NCC, u do diz one |
Congratulations to him |
CSTRR:Why big man like me go enta farm, when I have tinubu wey fit do the farming |
RepoMan007:I still believe the police shouldn't be the one to stop bandits, what is the work of tinubu, he should be the one on ground to stop diz guyz, he has everything, is it the toll fees he has amassed over the years we wan talk, what else does he want again, can't he just emulate this developed countries president, dem no dey protest, no bandits in their country, because na their president dey carry gun dey secure hin citizen... Tinubu na failure, 100% |
RepoMan007:Big time failure, tinubu na yeye man.... He is now giving useless autonomy to local government, na dat one we wan chop, na local government chairmen go help am farm?, what's even stopping him from securing farms in just 774 local government of the country, is that too much to ask for, how much dem dey sell AK47 wey hin no fit afford make hin march enta farm to secure farm... This thing just dey vex me |
A whole giant of Africa, make we dey farm like dat??..... Never! Na tinubu suppose dey farm for us, we be billionaire for our lane |
Measure needs to be taken, the protest must not be hijacked As una dey plan to protest, people wey wan loot dey plan too, arm robber too sef no relent, the worst of dem all wey i dey pray against, a suicide bomber in the midst of protestant, it won't be funny.. |
Ruto is dumb as faaack.... Election result says it's u against half of citizens wey dey ur country, not to even mention ur opposition wey don dey contest since 2007, do u even know how many loyalist he must have gotten over time, u still went ahead parading a financial bill of hiking tax on your citizen, u played ursef in their hand. If ralia odinga had came up with the same bill, nothing go xup..... |
Instead of celebrating this lads now, una turn am to another thing.... Congratulations to them... I wish them well in life |
Biden will be so daft if he has a hand in the shooting... I just hope this won't garner sympathy vote for trump |
If u wan deal with Chihuahuas, just gbab their mama, flog am tire make hin collect wotowoto, Chihuahuas will only bark, nothing more, Dem go feel the pain of their mama inside their body.... Prof. Wole Soyinka did it, Reno is doing it, onanuga don start hin own....many more go adopt this.... If u are wondering why obi dey collect left, right and center, now u know.... |
If we no see Southgate, we go hail northgate |
![]() |
No be lie... Anointing no dey reduce hormone. |
![]() |
Una Sha wan chase macaroni go xvideos.... Coz e sure me if FG should start screening most of his vidz, na only 5% go get approval... |
baralatie:Do you know that if anything that has weight and occupies space tire you, u automatically becomes mattias |
Pesin talk sey no be God dey help am, wetin concern me.... Na God dey help me, e no concern anybody |
Matter |

