₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,417 members, 8,445,402 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 12:22 AM

Toggle theme

Kaxmytex's Posts

Nairaland ForumKaxmytex's ProfileKaxmytex's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 92 pages)

PoliticsRe: "I Will Not Be A Candidate In This Election Cycle" - Kingsley Moghalu by Kaxmytex(m): 4:11pm On Jun 27, 2022
Better man...

U don't drag with pigs if u don't want ur linen stained..
Na pesin wey corrupt pas dey win Nigerian election, know that and know the ultimate peace...
PoliticsRe: APC Women Rally Support For Tinubu, Other Party Candidates In Abuja by Kaxmytex(m): 3:44pm On Jun 27, 2022
Tribaland
Another one
ComputersRe: Boot Device Not Found by Kaxmytex(m): 3:20pm On Jun 27, 2022
Bios shii

I don suffer for this error hand, if u fix am now, dey expect am again...

Get ur bootable flash drive ready sha coz the day wey hin go strike pas ASUU dey near
Jobs/VacanciesRe: What Scam Has Become So Normalized That People Don't Even Notice It? � by Kaxmytex(m): 3:19pm On Jun 27, 2022
Men in black collecting white...

If u know wetin I mean, u dey among people wey normalize that scam... tongue
EducationRe: The Best Thesis, Dissertation, And Assignments Writing Service In Nigeria by Kaxmytex(m): 8:42am On Jun 27, 2022
I just dey imagine how hin go don beg seun tire b4 moving diz to fp... grin

Abi na hin brother sef, e fit dey do am for blood... it's thicker than water
Christianity EtcRe: Body Exposing Dress A Lady Wore To Church That Got People Talking -see Photos by Kaxmytex(m): 9:51am On Jun 26, 2022
we go look, we go comot eyes, mata no pas like dat
CrimeRe: Zimbabwean Makeup Artist Killed Her Husband And Hung His Body On A Tree by Kaxmytex(m): 8:56am On Jun 26, 2022
If u are seeing this, abeg no pressure that bros wey no marry, tell that woman too make she no pressure am...
PoliticsRe: Ooni Of Ife Visits Tinubu In Abuja (Pictures) by Kaxmytex(m): 7:21am On Jun 26, 2022
ndidibabe:
Most Americans must be insane..
Wicked! grin grin
PoliticsRe: Ooni Of Ife Visits Tinubu In Abuja (Pictures) by Kaxmytex(m): 7:21am On Jun 26, 2022
07kjb:
Is this guy not too old to be our president

Are most of us insane in this country?
At what age will u refer to someone as old?
SportsRe: Taiwo Awoniyi Joins Nottingham Forest For Club Record Fee by Kaxmytex(m): 4:59pm On Jun 25, 2022
Liverpool, ur nightmare don show
PoliticsRe: Tinubu’s Real Name by Kaxmytex(m): 12:21pm On Jun 25, 2022
grin grin
RomanceRe: Desperate Slay Queen Spotted Kissing Dog For Money; Video Goes Viral by Kaxmytex(m): 12:20pm On Jun 25, 2022
huh
CrimeRe: Family Suspects Foul Play As Akwa Ibom Man Dies After Meal With Lover by Kaxmytex(m): 12:10pm On Jun 25, 2022
Ex means expired, no one will stop u from taking an expired product, but just know that ur health is at stake..

R.I.P MC
CelebritiesRe: Taiwo 'Ogogo' Hassan Beat Up Area Boys Trying to Extort Him by Kaxmytex(m): 11:51am On Jun 25, 2022
Wahala... grin grin
PoliticsRe: Is It Right For Christans In Nc,others To Vote For A Muslim by Kaxmytex(m): 11:42am On Jun 25, 2022
If I am to choose between 3 thieves, I suppose choose the one wey my mind follow nah, na my side stomach dey, whether food wey I wan chop go reach me or not, e no concern anybody...
I gat zero expectations from all aspirant...
RomanceRe: Can I Break Up With My Girlfriend Because Of This by Kaxmytex(m): 11:33am On Jun 25, 2022
Let her be for now, she go call u later...

For her mind now, she go be like telling her u just bought her phone was unnecessary, reason she no wan call u...
E dey easy she no buy am herself, free her for 5days, if she no call, lock up, her matter don turn past tense be dat... u pas the phone wey u buy for am...

And u too, incase of another time, u no get be u no get, no dey attach story join...
PoliticsRe: Who Are Tinubu's Parents, Sibling, Schoolmates, Kinsmen? by Kaxmytex(m): 11:14am On Jun 25, 2022
I sell brand new digger, chacha digger and very sharp... grin grin
PoliticsRe: Why Igbo Attacking Tinubu Not Atiku? by Kaxmytex(m): 11:03am On Jun 25, 2022
Tribal thread...

They don't know politics is a dirty game, the end point is u loose or u win..

If u have to win, u have to pitch ur tent carefully, the tent no come their side, then wahala erupt, rather than seeing it as strategy to a gameplay, they see it as betrayal...
PoliticsRe: What Does Asiwaju Mean? by Kaxmytex(m): 9:16am On Jun 25, 2022
grin grin grin

In a game of chess, asiwaju means pawn..

In yoruba land, the oba's confers the title on people wey dem fit press their mumu button and dem go cough out cash in a blink of an eye..
Na format to make the person feel important so as to get what they want from them...

To this guyz, money no be problem, nothing like dispensation error..

The title no even gel with anything called bravery, asiwaju wey no get sense, wey allow the feeling of being important get to his brain, na dem dey kick bucket in no time, the one wey get sense knows when to run for hin life, dey have plenty escape route, u need to camp dem very well if u wan kill dem, else, dem don japa..
PoliticsRe: Akpan: "I Scored 126 Votes To Win Primary But APC Submitted My Opponent’s Name" by Kaxmytex(m): 12:22pm On Jun 24, 2022
Sidon one place, dem no go hear, dem go dey jump from one party to another..
RomanceRe: Male Sex Worker Shares His Service Rates To Customers In Enugu (Photo, Video) by Kaxmytex(m): 9:13pm On Jun 22, 2022
8k per session.. grin grin
Studio session or wetin
PoliticsRe: Abonnema Community Celebrates 54th Year Of Libration From Biafra By Nigeria by Kaxmytex(m): 1:03pm On Jun 22, 2022
This Vawulence go long, make I cover my head with umbrella...
PoliticsRe: How EndSARS Protest Will Shape 2023 Elections by Kaxmytex(m): 10:56am On Jun 21, 2022
angry
PoliticsRe: ‘No Tear Gas, No Helmet’ — Senior Police Officers Tell IGP How #EndSARS Went Out by Kaxmytex(m): 10:55am On Jun 21, 2022
angry
PoliticsRe: Ekiti Guber: PDP Candidate, Kolawole Congratulates Oyebanji by Kaxmytex(m): 5:44pm On Jun 19, 2022
Nice one

No room for hate, congratulate and move on
FamilyRe: What Is That Thing You Don't Pray Your Children Inherits From You? by Kaxmytex(m): 4:26pm On Jun 18, 2022
I no dey trust anybody, make dem no inherit am
CelebritiesRe: Amber Heard's Full Interview With Savannah Guthrie - NBC Dateline (Video) by Kaxmytex(m): 3:43pm On Jun 18, 2022
U still love who?

Love kee ur mouth there...
PoliticsRe: Ekiti Governorship Election: APC Wins First Polling Unit by Kaxmytex(m): 3:32pm On Jun 18, 2022
This thrashing go loud o...

U no get money, u wan win election...
U fit enta sha, nobody dey stop u from entering ur room.
PoliticsRe: Peter Obi Attends Lord's Chosen Bi-annual Program by Kaxmytex(m):
Brother peter wey cool for face but dey use hin brother tag lash anything for backstage...
PoliticsRe: Gunmen Abduct 15 Youths In Imo Community, Storm Monarch’s Palace by Kaxmytex(m): 5:22pm On Jun 11, 2022
Make dem legalize gun asap

If everybody dey free to get gun for hin house, Ungun known man go reason am twice before going for abduction
CelebritiesRe: Ruger Rocks A Pretty Lady On Stage (Video, Pics) by Kaxmytex(m): 9:18am On Jun 11, 2022
Werey boy, no be u vex comot stage sey one shenkes assault u the other day, u see assorted now, u forgot u were once assaulted...

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 92 pages)