Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 92 pages)
This one too don turn celeb... ![]() To flog wizkid and davido just dey hungry me now... |
She needed some attention and she got it... |
Osho, abeg show... If there is one thing ondo state people knows how to do best, then it is jubilating after election.. Osho needs to see that live not watch it from the tv.. Aketi sef know sey hin no fit win, who you come be.. You dey ur home, you no win am, you wan come win away... No problem nah, we dey wait u sha... Make i grease my voters card small.. |
Damn, look at that sky... |
Just imagine lala owns this forum, don't be surprise that the double strikethrough on the N in Nairaland will be made with snakes... |
Wtf.. What a coincidence, i dey chop guava i right now |
person wey no get babe no know how kind God dey to him.. no be by force to get babe, u get temper issue.... no near them... learn to control ur temper first, say no to domestic violence... |
which kind country I dey like diz... sars go wan avenge their colleague like diz, innocent man wey no know anything go suffer am... |
she doesn't look like she get aquaphobia at a point in time.. can't wait to see her take a dive in the red sea... |
election in ondo state no need too much forecast, eyi is the talk of the town.. aketi can come with the bill on the election day, we go gladly vote him out with hin money... |
protest like that, people wey get bad blood with SARS go hijack am... |
Since all this year wey fashua don dey contest wey hin no win, the mumu still wan pitch tent, hin no sabi where?? E go shock u like lazer... |
Eyiyato Anytime I see my voters card, I just smile... |
can there be anything good about SARS? popo na popo, na that SARS and fsars tag dey run dem mad, with that tag, they always feel they can do anything, nobody go question them... |
if you must give mad people guns, why not give them rubber bullet join, na like diz we go die finish?? |
I think the word "not" is omitted same way the word "older" is omitted in the 3rd requirement my brain get auto correct, no ask me how I know... requirement number 11: applicant must present dem no proofread this requirements at all, error just too much... |
police na police but the tag sars dey freak some.. ban it.. |
draw soup loading... |
a sane man no suppose carry hand beat woman nah.. on top wetin.. if the woman do wetin vex you, just go outside, leave the house and clear ur head.. if she blocks ur way out of the room, don't drag her, just find another exit, if na only one exit dey, just open one room and lock urself inside... if na one room una dey stay, just lie down put for one corner. if she comes at you holding ur clothes, telling you,"you go kee me today" with ur mind, just dey pray make the ogbanje spirit free her on time.. don't ever raise ur hand on her... |
Olaskybab:Yeah, u are right bro because majority of this so called universities are glorified secondary schools.. |
A lecturer comes to lecture hall and spent like 2hrs, he does that for the rest of the semester Let's say he went through all the course content in 10 lectures for that semester, which means he spent like 20hrs for the whole content.. On the exam day, u saw the questions, it cut across all the whole course outline, and time allowed to answer it is 2-3hrs Course content wey lecturer use 20hrs cover, dem give u 2-3hrs to cover am... How first class student come dey do am, e dey simple.. This set of stüpid guyz for the first 2 sessions no dey miss class, they use this period to get familiar with their lecturers, how he set questions, how he answers question, the textbooks and materials he made use of, is he the type that loves essay answers or straight forward answers, how deep does he goes on an outline,etc For the first two sessions, they know the lecturer very well even though they are not close to him. The rest of the sessions, na the lecturer dey familiarize with them, they get close to them, the student sef dey do chores for some coz dem don turn padi, this student use this closeness to psyche some daft lecturers up to spill what they are not suppose to say which include some question and answers.. This period even if they write rubbish in the exam hall and submit it, the lecturer go respect am because they have paid their dues in the first 2 sessions... |
Laycon is a clown |
Cameraman how far... |
For dora mind now... ![]() |
Whats ur best advert on the show?.. Me: i will go with 444.. |
Nengi
|
Vee no send anybody o... U bring hot water come, she go give u acid... ![]() |
U can't see nengi number of followers and not feel jealous nah... |
Ozo don see tape... |
Iamgrey5: ![]() O ma loud gan... Many go deactivate all the account wey dem get for here... |
Don't play music where nengi and laycon dey, we know wetin go happen and if the music stops, make we share the grace be the next thing... I no just understand wetin come dey happen, the pesin wey dem hold hin yansh no complain, na pesin wey no get yansh come dey complain, which kind wireless connection be that... Nawa o.. |
Nengi, abeg e don do... ![]() |