Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 92 pages)
Tell am say u dey end the marriage for her to have a good time with the doctor, let her know u can see dey are both having a good vibe and it will be so bad of u to come and ruin the connection between them.. Now, get the hell out of that house for three days, come dey observe wetin go xup from afar.. It's very wrong to stay with pesin wey go dey disrespect u like dat... Women need to realize they can't have it all, the universe ain't built like dat, u dey collect here and there just to make it whole, u will end up having none las las, na that time reality go come hit u sey u don loose something precious when u dey try get something wey no gel.. So...bro, nothing fit dey xup between them for now but there are limit to some things. She has no regards for u and that has to change NOW... |
![]() |
Mod digging out old thread diz days, u dey find crude oil? Wetin go make someone issue trabaye cheque sef, u wan cause vawulence for banking hall? Stupîd comrades sha.. |
Tambuwal sef go carry ghana must go reach house... Cool and soft money |
If u know, u know.... e pas fish pepper soup matter.. Una go get issue come dey use matter wey no gel cover... Radarada and rubbish.. Pple go dey look at the Pepper soup scenario like wtf! But madam, u sure sey u no get anything wey u no dey tell us, b4 a guy go call anoda lady to prepare fish Pepper soup for am in the presence of hin babe, something go don sup And as for the husby, If u get liver and capacity sey u wan marry 2nd wife, must u frustrate the first one? Reason the woman one on one or make u call pple make dem reason am, if she wan stay, she go stay and if she no fit, her choice...zero drama, no frustration... Make I soak my garri joor... |
If at 32, she just dey birth her first child, I guess she was forced to marry you, she had to do the biddings of her parent coz of the pressure, I'm so sorry to say this, she no love u from onset.. She fit love someone else make the pesin neva ready to settle down, na inside life, e dey apun.. Just have a one on one convo with her and ask her why she chooses to inflict u with diz kind of frustration, let her know that the picture is clear that she doesn't loves u but what baffles u is the reason she brought it to ur door steps and not other guys. |
Pneumono Ultra Microscopic Silico Volcano Coniosis |
Options well analyzed |
Omo! Na everybody dey quote bible Una don turn am to novel |
Money dey where hin dey sha... I don tire to dey find money make the ìdiot find me small... |
I dey see popo id card... e no clear.. |
Oga, no be ontop app wey u tok sey make dem ban u dey do bambiala so... Tomorrow get belle, scanner no fit read wetin dey dere.. |
ETHICALLYrlght:Use teeth comot wetin and sniff wetin??, una don spoil diz country finish, is that even ethically right? |
Massive.. |
Draw this bruv, huge reward dey....
|
e go pound u ehn... Na like diz e go be... Hin no go pester u nah, u automatically gave him a green light if u accept his job, u needed more money and as a sharp guy, hin don grab, first month of resumption, hin go spoil u with gift, cash, hin go buy u food from eatery, drop am for ur desk, t.fare is on him, and ur brain go be like wow! diz man is so nice Second month, familiarization don set in, small time hin don day ask u, ain't u hungry, let's go to the eatery nah, u no fit decline coz u no go wan turn him down, small time, hin don dey drop u for house, before u know it, u already accompanying him to a meeting in a hotel, damn! The meeting is 11pm in the night, oh! Shii the meeting ends 1am, OMG! he doesn't want police harassment for driving late in the night, oga don dey reason receptionist make hin help am book room... Yes nah diz scene oga go pound u wella, he is not booking two separate rooms for just a night and hin no go allow u book ur own room... |
Cheap publicity, after seeing dead man's finger, my head no fit unsee am now, all I just want to do is to have a sip right now |
No vex madam, dey reason am go white garment church make e no waste... |
Husby: dat ur head wey no correct, u go hear am tonight Wify: u think I'm scared of u, u sef go collect |
This life sha, orgasmgiver day plant cucumber Wetin xup, U don dey hear am for ur body, u wan come improvise |
Me avoiding rape thread like a plague.. If u no sound like a misogynist, u go sound like a rape apologist while commenting... |
Na soft life i come abeg.. Chin chin wey too hard fit break jaw, if I throw one for my mouth and I feel am see sey hin hard pas my level, I dey dash out the remaining ones asap, back in the days, all dose pako biscuits ehn, I dey wave dem from afar.. Chin-chin wey no too hard and biscuits wey no too sweet is a go for me... |
Are u guys pørnstars or what? No use ur life spoil the fish brain life... |
Team Samsung... |
Yeye guy, u frolick in ur prime days, family no dey ur mind then, na now u wan dey form "I care about my family" by showing the world ur theatrics, nobody care about that BS, I just hope ur kids can see through ur stupidity and SIMPlicity... |
simplesearch:What am I reading? U sound more like a person who lives with a guardian.. If u bond well with ur pikin, hin go carry hin phone come meet u and show u everything wey dey there, u no need all those reasons wey u listed above as a yardstick for u to invade his/her privacy... All those I do this, I do that, so he/she can't tell me not to invade hin privacy, dey calm down o, e no dey end well o... Bond well with them and pray God guide their path.. |
To wake up in ur house and tok sey you dey go somewhere now na war.. This hell just getting hotter every single day by day |
Meetings total 57 All-time series Ghana: 25 Draw: 20 Nigeria: 12 Largest victory Ghana 7–0 Nigeria Jalco Cup (1 June 1955) The favour part no clear |
4years go read nah.. The teacher in charge might just help him/her to comprehend some questions, help with pronunciation of some words correctly and the child go reason the answer on his/her own Matter no suppose pas like dat pornography no be word?, abi which one is, it's not suppose to be in the option, make them face the word now, the right time to render the word useless to them is now, if e wan wreck them, u still fit reshape their life now, that make dem go face am in the future make e come be their doom... |
Generalization gone wrong... Poor man got schooled FOC |
