Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 92 pages)
Wait until dey start controlling the chip from God knows where... God gave free will for a reason, some people sha wan turn robot.. No way I'm having that shii in my head |
![]() |
I no dey advice diz people... She go later marry a guy that is not from abroad, she go still come dey on the lookout for the guy from abroad... The guy from abroad will definitely show, and she go use her hand collapse the marriage she had with the guy that is not from abroad. She go marry the guy from abroad and she go travel go abroad. Las Las, she go see men from abroad, divorce the one wey carry her go abroad, marry another man in abroad, before u know it, she don marry, Asian, Latino American, hispanic, Afro American, etc.. set awon Jedidah Judah... She is not looking for advice, she is only looking for person wey go validate what the prophet told her mom... God wey give u free will go still come tell one man the person wey u suppose dey with. U dey taste random mic, u gather their names give ur mama make she go give pastor make e choose one wey God want for you, una no dey rate God o... |
Abeg no force am o.... His 100% health comes first abeg... Afcon Final still dey |
I wan generate money from nysc means all the money wey i dey pump inside nysc gats stop... Congrats corper weee |
Sapa sef reach moon Who i come be?? |
E get as e be... This shii no dey move guys, we know he is way younger than u, u cherish him, e get the stamina to satisfy ur urge and he is a hardworking man who will go to any length for his fam, hence, u need to do everything to impress him... No overdo ursef, no put much expectation on him because of the gesture u just made... if hin no come with paranran on your birthday, no raise eyebrow.... |
![]() |
Osi na spirited player... He was just relentless on the pitch... |
Omo! Pikin wey neva reach another pesin papa farmland go talk sey na hin papa own big pas... Naija barnies still dey learn |
We dey lift am... But we need to stop wasting chances |
U don't fight a pig unless u wanna get dirty, the MUA suppose know diz, now she is on cam doing shii that is unprofessional, this is not good for her craft. atleast, both customer wey get sense and the one wey no get are always right, sticking to that would have helped... |
People wey come up with the concept called money no plan good thing for diz world... |
Simple tactics, she wan hold on to the boy make hin dey use am collect foreign currency... Scenario one, u hold on to the boy, hin papa no go send u, no expect anything from him, u take full responsibility of the boy, u get slim chance of having another guy wey go wan help u take care of him, trust some naija guyz, to them, u be after one, dem no send u or ur son... and lastly, u get plenty beggings and explanation to give in the future on how u ended up being a stumbing block to ur son, hin papa go dey europe with another barny wey go don born another one for am.. Scenario two, u release the boy to his dad, forget communication, he is just 10, hin papa no go send u, if he is God fearing, maybe a phone conversation once in 4month. On the bright side, u get the chance to start ur life afresh, another mumu guy fit wife u, u don't have to hide the fact that u already gave birth, tell am ur ex husband ran away with ur child to Europe, matter no pas like dat, if the young boy deems it fit to find you in the future, e go come for you.. Summary if u hold on to the boy now, the pain dey future.. If u release the boy to go have a better future, the pain is just only now... The odds are against u on the boy |
Still dey imagine the amount of TNT dat was stored in this place.... |
If LW and RW are in good shape, the elephants go collect.. That last match, I no just feel Moses Simon at all, it's unlike him, I no know wetin xup, I just wan see the Simon wey I use to know tomorrow |
Make we just dey thank God sey no be heaven's requirement be dat.... |
Kaabo, omo rere bi iyan Ndewo, ezigbo nwa barka da zuwa, yaron kirki |
No be lie.... Both human and physical resources are fvckingly in abundance... |
![]() |
Dstv 4200 Electricity 6000 Data and airtime 8000 PMS for gen 15,000 Transport 1k daily x25.. 25000 Omo! I neva reason am like diz before |
Happy birthday baby girl... God bless ur new age |
Wait, u dey eye my babe?? Na question wey dey reset brain be dat... |
Linkedin don cast... Xoxo lies everywhere... aeronautical and analytical management, laslas na witchcraft. Risk and financial analyst, bros na ontop sportybet u dey stay 247 Anatomical and body work exhibitionist, mama, u be stripper |
This BAT era, na investigation everywhere |
It's about to go down.... |
Pastor talk sey he has a GF and not wife, all of them dey happy... Majority of diz gender dey sick o.... As a guy, if I know sey u get partner, I dey abort mission asap...no time |
![]() |
![]() |
Ur case no be here... 1. U mast 6-8times a day 2. U dey quick nut 3. Xvid full ur browsing history.... Only thing I can say is, gba station lor, ko lo report ara e.... |
![]() |
It's been a while... It's coming home... |
