Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 92 pages)
matrix199:Comrade, u no show love o |
Ur babe and the guy get history... not a random toaster wey dey chyke girl for dm, reason why he dropped the msg that his friends(sammy and mayor) paid him a visit, ur babe sabi dem by affirming to it with an "okay" reply, they are more like an ex.. The guy like ur babe, he is willing to do anything for her but he is unaware ur babe is marrying soon... Ur babe no get feelings for him but she want them to be on good terms, reason why she dey stress on "you won't forgive me" who knows hin fit drop billing on him after marriage, let's just say ur babe wan day collect the guy money.. I don't know how desperate ur babe could be in clinging to her maga, maybe she is the type wey go use her body to get what she want, I don't know.. Ur babe nid beta convo, sit her down, nack her head with beta word, the path she dey tread no dey end well |
Make i sha see chelsea bayern... E be like sey UEFA wan do diz draw 200times sha... |
Offpoint1:Enipe Oda road to futa sef no possible, not to talk of the main town, shey u dey whine ur ancestor ni?? Come off it joor... |
WTF is ex-Fiancée ![]() |
Chelsea in final... ![]() |
Pious101:If I am a victim, I go come announce am sey I send God to kill am... |
This is unnecessary |
Ships and wahala.. You love the guy but you don't know if he truly loves you, reason why u dey give am test and exam The guy loves you and he knows you love him aswell reason why he bone straight for 3weeks without looking ur syd coz he knows u will come back to him Una two dey in love but ego and insecurity dey do una strong thing... The guy is not done yet, if he is done, e go don block u tey tey.. I think u two still have an unfinished business, if eventually u guyz made it back together, make sure sey una wage war against those worst fears which are insecurity and ego... |
They all deserve it.. I wish bella could just grab this one and break the jinz, but the award no dey favour street... congrats to omah in advance, hot back to back ep wey mad... Next rated causing wahala since 2011, wizkid lashing the likes of iceprince, olamide and tiwa savage to win am, e don dey tey sha... Dem no suppose nominate tems, the girl is just too good for Nigerian music, her talent no be here... |
R.I.P Her husby look more like a gangster.. To the upcoming gangsters, no plan to have a family, na beg i dey beg, to avoid diz kind story.. babe plenty diz days wey dey find hard guy, all those "my boyfriend is too gentle" crew, u fit just pick one of those ones and remove the fact that una go dey born pikin for una sef.. if las las, she follow war go heaven, it is what she wished for.. This woman is too beautiful not to have make it to 2021.. I pray God grant her family the fortitude to bear this loss |
Some tailors need am.. Anything to motivate dem for a hasty job is so much welcoming.... Awon amaka.. |
160 goal keeper go drink beer.. Keeper like oblak, na trailer go deliver the beer give am... No goal is easy, every moment the king faces those guyz, no be beans, they truly deserve the beer... Cech do stronghead for chelsea, las las, hin waka go arsenal, by now hin 2 beer go don land for hin syd.. |
Bed bug, if one enter ur house just find petrol and burn the whole house... |
dope, I must say.. |
Juliusmalema:Taa... pesin wey talk sey pesin no get respect, but the respect sef no dey hin post... u no see hin mouth like "his name is ayo"... because the man no be ur church pastor abi... u fit call ur pastor by hin name... |
Juliusmalema:it is disrespectful to just write ayo, why u no add daddy? |
pele o.. panel beater.. |
where the trick, u suppose chop stick.. |
marriage na till death do us part, death always stays for one lane wating patiently for a day to separate newly wed couple, if u are coming in to put assunder as a third party, death fit dey envy ur separation techniques, the guy fit vex make hin kuku carry u go... |
speechless... we have a long way to go... NDLEA over to you guys.. |
I think he should be investigated and interogated |
na everybody wan dey use this guy dey catch cruise... ![]() |
28,000 u deserve a statue.. |
thank you, folarin.. this is an eye opener.. the trust fund go dey but one person go dey embezzle am.. na curse for their body.. they can't just do without embezzlement |
astro turf are lovely, u score goals and u slide freely... |
the world is lending their voices against police brutality and sars, what is stopping beyonce.. we accepted ur album down here, we love u and your music on all platforms.. use ur platform now and spread the message for the people who gave u a welcoming hands.. I am with tiwa on this... |
9ja wan crash twitter for the guy... |
Blood and sweat won't go in vain... |
Woro si woro the bride knew the man get wife before, the countenance tells a lot.. How can u wed another person's husband secretly?.. |
Chai... See one man embezzling public fund anyhow o... Naija, which way.. |
But what is difficult in ending sars.... |
