Kaxmytex's Posts
Nairaland Forum › Kaxmytex's Profile › Kaxmytex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 92 pages)
Stoplying:And who makes the authentic school record, oops! They fall from heaven... |
junketer:Maybe u first tell us ur own version of what forge means |
If I google that Mastercraft make I bend... Low budget PR |
Forging and dubbing and two different thing... The information on the cert is all about him, moving it from one ceremonial paper to another paper is not a good thought but hey! a decision has to be made on time, inec deadline dey knock, a replacement might not arrive on time....hence, the information on the lost cert gave rise to a dub one, it would have been regarded as a forged or fake one if the information had not been verified by the school. Hence, u can't say he should resign his seat, the intent was clear and understandable.... |
Thought 1: I am tinubu, I've file for a replacement cert, diz guys need to know i truly graduated from CSU, inec gats wait make my cert arrive from csu before dem go proceed with anything wey dem wan do Thought 2: before my cert go arrive, inec deadline would have elapse, the cert is mere ceremonial paper, I can get it dubbed and drop the replacement with inec when it arrive.... A deep blue sea situation.. If he had wait for CSU replacement cert to arrive, pressure on inec pas make dem dey entertain nonsense, they will see it as he was not ready for the election Local man had to dub the ceremonial paper while he expect the replacement from CSU anytime e go show, his detractors rather than verify the dubbed piece of paper submitted, went ahead searching if he truly attend the school, see dribble.... Baba wan come burst their brain finish, still come go drop the replacement cert with inec again, that man na drama king..... His intent was clear in this saga, |
Sleek vid... TG omori don evolve, ajeh.... |
Wahala.... |
![]() |
Wahala... ![]() 80% off, the discount no shock u.... |
MrsTwrite:No vex... I don tell them make dem free am... |
And money dey shoe biz o, no need to add anything join nah... |
Headless mob don price wrong pesin... U don't threaten someone's child all because hin no dey stand where u dey stand.... Reno is out for blood, moh una expect more sha.... |
She said, she said..... ![]() Na dem..... |
It's not rocket science... Atiku, obi and kwanka gats come together in one party, else na free ride for the man again.... |
Ask am weda dem clone buhari or not? I wan confirm something... ![]() |
Chinjo2:Coming from people wey believe sey buhari was cloned... Tinubu dey use another pesin identity.... una mind no go touch ground... ![]() |
Hezmatosky:And u wey brain wey no dey pain, u just ended up saying nothing |
What is the population of Nigeria in 2022 and 2023 I know sey na there fight go start? ![]() |
Typical Nigerian has a preying eyes.... Una wan see wetin ur president get in all the course wey hin do for csu, like u help am pay hin school fees when hin dey school there.... Una mind no go touch ground.... |
1. Fear dey hin body.. 2. The thing wey hin dey talk no gel. 3. Lies lies lies just full everywhere 4. He knew his career is over. 5. No where seems to be safe for him.. 6. The loneliness and regret dey all over his face All those ones no move me, who ever kills with a sword should die by that sword.... justice for Imole 💡 |
Any man wey beat woman, just collect hin third leg, we go zero our mind sey na woman to woman affair... |
70,000 Small sef... Y'all need something to read for 8years, like 35million pages go do.... C.I.A and D.E.A should come with their pages as well.... just place ur request, dem go grant am.... |
On point. |
R'ship with my dad was kinda mixed feeling before he passed on, still heart him big time.... But my mom, she's such an angel, she can never go wrong in my face.... |
Nice gesture, gracias... |
U still don't get it... moh's death is an eye opener to the thrash going on in the music industry, no be now wey the industry dey get the recognition wey e deserve at the global stage such unfortunate incidents suppose dey occur, it's just so saddening that the incident still come get tentacles reach some agencies wey no suppose dey involve, agencies like the NDLEA, nigerian police... and u expect people to keep mute about it like it never happened, if nothing is done now, e go repeat itself.. |
![]() |
Moh una free diz man o... ![]() Pesin wey be 3rd class no fit come 3rd at the poll in peace, xoxo dragging everyday, nawa for una o, leave the poor man alone make hin dey with hin children... By the way, where is datti? No be only obi suppose dey chop diz dragging nah... |
![]() |
![]() |
Na lust be their boss... When lust comes knocking, the werey dey target ur focus and balancing... before u know it, hin don drop like 500 high quality pixel for ur head, no try lust o.... |


