Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,147,981 members, 7,799,350 topics. Date: Tuesday, 16 April 2024 at 07:26 PM

Kaxmytex's Posts

Nairaland Forum / Kaxmytex's Profile / Kaxmytex's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 90 pages)

Family / Re: My Wife Still Asks Her Ex For Money by Kaxmytex(m): 12:26pm On Jun 10, 2022
Tell am say u dey end the marriage for her to have a good time with the doctor, let her know u can see dey are both having a good vibe and it will be so bad of u to come and ruin the connection between them..

Now, get the hell out of that house for three days, come dey observe wetin go xup from afar..
It's very wrong to stay with pesin wey go dey disrespect u like dat...

Women need to realize they can't have it all, the universe ain't built like dat, u dey collect here and there just to make it whole, u will end up having none las las, na that time reality go come hit u sey u don loose something precious when u dey try get something wey no gel..

So...bro, nothing fit dey xup between them for now but there are limit to some things.
She has no regards for u and that has to change NOW...

4 Likes 1 Share

Politics / Re: Richard Akinnola, Osinbajo’s Campaign Spokesperson, Congratulates Tinubu by Kaxmytex(m): 11:49am On Jun 08, 2022
tongue
Business / Re: Facts About Dud Cheque by Kaxmytex(m): 9:16am On Jun 04, 2022
Mod digging out old thread diz days, u dey find crude oil?
Wetin go make someone issue trabaye cheque sef, u wan cause vawulence for banking hall?
Stupîd comrades sha..
Politics / Re: Atiku Receives Tambuwal At His Abuja Residence (Photos) by Kaxmytex(m): 10:05pm On Jun 02, 2022
Tambuwal sef go carry ghana must go reach house...

Cool and soft money
Romance / Re: Lady Cries Out As Her Husband Calls His Sidechick To Cook In Her Presence by Kaxmytex(m): 11:37am On Jun 01, 2022
If u know, u know.... e pas fish pepper soup matter..

Una go get issue come dey use matter wey no gel cover...
Radarada and rubbish..

Pple go dey look at the Pepper soup scenario like wtf! But madam, u sure sey u no get anything wey u no dey tell us, b4 a guy go call anoda lady to prepare fish Pepper soup for am in the presence of hin babe, something go don sup
And as for the husby, If u get liver and capacity sey u wan marry 2nd wife, must u frustrate the first one?
Reason the woman one on one or make u call pple make dem reason am, if she wan stay, she go stay and if she no fit, her choice...zero drama, no frustration...

Make I soak my garri joor...
Family / Re: My Wife Of Less Than Two Years Says It's Over Between Us by Kaxmytex(m): 4:19pm On May 26, 2022
If at 32, she just dey birth her first child, I guess she was forced to marry you, she had to do the biddings of her parent coz of the pressure, I'm so sorry to say this, she no love u from onset..

She fit love someone else make the pesin neva ready to settle down, na inside life, e dey apun..

Just have a one on one convo with her and ask her why she chooses to inflict u with diz kind of frustration, let her know that the picture is clear that she doesn't loves u but what baffles u is the reason she brought it to ur door steps and not other guys.

3 Likes

Education / Re: Longest Word In Dictionary And Other Facts You Might Not Know by Kaxmytex(m): 9:44am On May 24, 2022
Pneumono
Ultra
Microscopic
Silico
Volcano
Coniosis

2 Likes

Programming / Re: Prove Me Wrong If You Can! by Kaxmytex(m): 8:31pm On May 23, 2022
Religion / Re: Kumuyi Cancels Aba Crusade After IPOB’s Warning by Kaxmytex(m): 6:08am On May 22, 2022
Options well analyzed
Religion / Re: That Is Blasphemy - Rev. Yinka Yusuf Faults Buhari For Saying Jesus Is A Prophet by Kaxmytex(m): 2:15pm On May 17, 2022
Omo! Na everybody dey quote bible

Una don turn am to novel
Politics / Re: Yahaya Bello Pays N100m APC Presidential Nomination Fee by Kaxmytex(m): 6:29pm On Apr 26, 2022
Money dey where hin dey sha...

I don tire to dey find money make the ìdiot find me small...

2 Likes

Politics / Re: Troops Neutralize Two Ipob/esn In Gun Battle, Recover Weapons In Imo State by Kaxmytex(m): 1:59pm On Apr 26, 2022
I dey see popo id card... e no clear..
Politics / Re: Adamu Garba Asks Nigerians For Money To Purchase APC ₦100m Presidential Form by Kaxmytex(m): 6:46am On Apr 25, 2022
Oga, no be ontop app wey u tok sey make dem ban u dey do bambiala so...

Tomorrow get belle, scanner no fit read wetin dey dere..

9 Likes 1 Share

Family / Re: Help! My Wife Went Out Behind My Back. by Kaxmytex(m): 10:28am On Apr 24, 2022
ETHICALLYrlght:
If I were in your shoes, after her confession, I'd hold her tight, caress her body and kiss guilt out of her mind.

I'd cuddle her and if she wants more I'll give her the appropriate dosage for sexual healing.

You're not romantic, that's the problem.

When was the last time you went to the Cinema with your wife?

When was the last time you sent her a voice noice at work telling her, "sweetie, I wanna sniff your panties right now, pull it down gently with my teeth and worship your body which is the reason I still live". grin

Do you remember that period when your relationship was younger? When you couldn't stay a day without calling her for minutes if she wasn't with you? When you'd go for dates and tell her you'd buy London for her? When you made her forget there was any man in her life before you and so she accepted to be your woman forever?

Go back to those days. If possible, get her a wedding gown and yourself a suit and remake your vows in your living room. If you have kids let them be part of it. Promise to love her forever and ever and let her be your best friend who will tell you everything including when she uses the toilet.

If you went to the world's best marriage counselor who had saved first year marriages that could have crashed to reach 4 decades of joy and happiness, their recommendation wouldn't be different from mine.

If you follow my advice and it doesn't produce positive results, mention me and I'll deactivate my account.
Use teeth comot wetin and sniff wetin??, una don spoil diz country finish, is that even ethically right?

1 Like

Celebrities / Re: BBNaija's Teddy A Celebrates His Wife, Bambam on Her 33rd Birthday (Photos) by Kaxmytex(m): 6:11pm On Apr 23, 2022
Massive..
Art, Graphics & Video / Re: Alesh Akeem Artsassinations Throwback by Kaxmytex(m): 6:01pm On Apr 23, 2022
Draw this bruv, huge reward dey....

Jobs/Vacancies / Re: Should I Accept The Job Offer From Him Or Not? Pls Help! by Kaxmytex(m): 2:04pm On Apr 22, 2022
e go pound u ehn...

Na like diz e go be...
Hin no go pester u nah, u automatically gave him a green light if u accept his job, u needed more money and as a sharp guy, hin don grab, first month of resumption, hin go spoil u with gift, cash, hin go buy u food from eatery, drop am for ur desk, t.fare is on him, and ur brain go be like wow! diz man is so nice
Second month, familiarization don set in, small time hin don day ask u, ain't u hungry, let's go to the eatery nah, u no fit decline coz u no go wan turn him down, small time, hin don dey drop u for house, before u know it, u already accompanying him to a meeting in a hotel, damn! The meeting is 11pm in the night, oh! Shii the meeting ends 1am, OMG! he doesn't want police harassment for driving late in the night, oga don dey reason receptionist make hin help am book room...

Yes nah diz scene oga go pound u wella, he is not booking two separate rooms for just a night and hin no go allow u book ur own room...

5 Likes

Crime / Re: NDLEA, DSS Burst Abuja Cannabis Party, Stop Launch Of 'Dead Man's Fingers' Drink by Kaxmytex(m): 8:44am On Apr 22, 2022
Cheap publicity, after seeing dead man's finger, my head no fit unsee am now, all I just want to do is to have a sip right now

4 Likes 2 Shares

Fashion / Re: What I Ordered Vs What I Got - Woman Who Asked For Mercy Aigbe's Outfit Laments by Kaxmytex(m): 7:29pm On Apr 20, 2022
No vex madam, dey reason am go white garment church make e no waste...
Romance / Re: What Do Couples Whisper To Each Others Ear At The Wedding Reception? by Kaxmytex(m): 1:05pm On Apr 20, 2022
Husby: dat ur head wey no correct, u go hear am tonight
Wify: u think I'm scared of u, u sef go collect

22 Likes 1 Share

Agriculture / Re: My Bag Cucumber Dairy by Kaxmytex(m): 2:41pm On Apr 19, 2022
This life sha, orgasmgiver day plant cucumber

Wetin xup, U don dey hear am for ur body, u wan come improvise

6 Likes

Crime / Re: Man Falsely Accused Of Rape Shares Their Chat Where She Confessed (screenshots) by Kaxmytex(m): 9:48am On Apr 19, 2022
Me avoiding rape thread like a plague..

If u no sound like a misogynist, u go sound like a rape apologist while commenting...

1 Like

Food / Re: Chin Chin Vs Biscuits: Which Do You Like More And Why? by Kaxmytex(m): 2:44pm On Apr 17, 2022
Na soft life i come abeg..
Chin chin wey too hard fit break jaw, if I throw one for my mouth and I feel am see sey hin hard pas my level, I dey dash out the remaining ones asap, back in the days, all dose pako biscuits ehn, I dey wave dem from afar..
Chin-chin wey no too hard and biscuits wey no too sweet is a go for me...

2 Likes

Romance / Re: Can You Be In An Open Relationship? by Kaxmytex(m): 1:00pm On Apr 12, 2022
Are u guys pørnstars or what?

No use ur life spoil the fish brain life...

1 Like

Phones / Re: Urgent Apple Warning: Every iPhone User Should Check Settings Now! by Kaxmytex(m): 11:18am On Apr 02, 2022
Team Samsung...

17 Likes 2 Shares

Celebrities / Re: Will Smith Resigns From Film Academy Over Chris Rock Slap by Kaxmytex(m): 6:11am On Apr 02, 2022
Yeye guy, u frolick in ur prime days, family no dey ur mind then, na now u wan dey form "I care about my family" by showing the world ur theatrics, nobody care about that BS, I just hope ur kids can see through ur stupidity and SIMPlicity...

5 Likes 1 Share

Family / Re: Is This Invading My Teenagers Privacy? by Kaxmytex(m): 3:27pm On Mar 31, 2022
simplesearch:


You spoke well. Anyone saying you're invading the privacy of your children by checking on their phones from time to time, to prevent them from being intentionally or unintentionally bugged by all the evils on the internet is an agent of the devil.
How can I buy a phone for my child, feed her/him, house her/him, cloth her/him, pay her school fees and other fees; you'll now turn around to tell me am invading her/his privacy by trying to monitor and model her for a brighter and better future.

What am I reading?
U sound more like a person who lives with a guardian..


If u bond well with ur pikin, hin go carry hin phone come meet u and show u everything wey dey there, u no need all those reasons wey u listed above as a yardstick for u to invade his/her privacy...

All those I do this, I do that, so he/she can't tell me not to invade hin privacy, dey calm down o, e no dey end well o...

Bond well with them and pray God guide their path..
Politics / Re: Abuja-Kaduna Train Attack: Kaduna Govt Receives Manifest by Kaxmytex(m): 10:03pm On Mar 29, 2022
To wake up in ur house and tok sey you dey go somewhere now na war..

This hell just getting hotter every single day by day

6 Likes 1 Share

Sports / Re: Nigeria Vs Ghana - History Favours The Eagles by Kaxmytex(m): 3:47pm On Mar 29, 2022
Meetings total
57

All-time series
Ghana: 25
Draw: 20
Nigeria: 12

Largest victory
Ghana 7–0 Nigeria
Jalco Cup
(1 June 1955)

The favour part no clear
Education / Re: Isn't This Too Much For A 4year Old. by Kaxmytex(m): 9:15am On Mar 29, 2022
4years go read nah..
The teacher in charge might just help him/her to comprehend some questions, help with pronunciation of some words correctly and the child go reason the answer on his/her own
Matter no suppose pas like dat

pornography no be word?, abi which one is, it's not suppose to be in the option, make them face the word now, the right time to render the word useless to them is now, if e wan wreck them, u still fit reshape their life now, that make dem go face am in the future make e come be their doom...
Education / Re: Kenyan Trying To Mock Nigeria English by Kaxmytex(m): 7:07pm On Mar 28, 2022
Generalization gone wrong...

Poor man got schooled FOC

5 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 90 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.